WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
Noooooooooooo, u 4 neva go, u 4 stay now, make dem carry ur dead body komot for there hu like d woman reach like dat, so tey e advice am make e resign, she for stay now, she tink say na only she kno were d best babalawo dey for this world, no b person carry am go meet the juju man? abi no b persin b d juju man, lol i tnk God 4 ha life sha, bt e don 2 late, wen persin life don involve, she wait smal now oleeeee Patricia Thief Ette |
this argument go last foreva, because som stil dey find am hard to undastand that, if e no be original e no fit b origina. fotocopy go always be fotocopy, original go alway b origina FAZE till air scare |
@golden boy guy were u dey for this world? u kno wetin b music at all, [color=#990000]who tell u say tuface album sell pass FAZE?[/color], n who tell u say na tuface music them dey play pass for airways. guy u well so? any forum for this world ehnnnnn, if this kind of topic appear, na FAZE fans go always plenty pass. i dey watch NIGERIA CHART show for AIT 1 day, d anchor say na FAZE album dey sell pass tuface own, despite his awards, then n even till now, FAZE hav his 2 videos out of the 12, on the program. Tlking of best played, i don't even think u hav a tv in your house, or were u walking by n wnted to contribute? maybe because wt u said doesnt realy make ANY sense. go home n ask pipo hu listens to music |
@mrmetoo i like ur spirit of sportmanship, @ last u 'v seen wt we've be tlking abt, tnk u 4 recognizing d truth. i believe u wil b able to alert ur co-fans abt this n let dem stop being blindfolded by some hmmmmmmmmmmmmmmmm awards dt ur guy 2face had. @pheasayor, Zigbo, Sect , 9ja4eva, baro etc etc, nice knowing u guys 1 luv FAZE till air scarce |
mem that guy is hot i have listned to his "no b God" mem, if una watch that video, una go throw way every other video wey una don watch |
TNK GOD SAY E NEVA QUICK ME TLK ANYTIN, E 4 B AS E GET @POSTER TNK GOD IT NEVA HAPPEND MAY GOD NOT LET THIS KIND OF THIN HAPEN TO HIS CHILDREN |
na only Kpo kpo di kpo una don c tatto gals, mem were dt guy for get d idea wey im take shoot those videos, inshort all the videos na classic, mem independent crew r just tooo much FAZE till air scarce u toooooooooooooo much bros |
FAZE 4 EVA EVEN IF 2FACE LIKE MAKE IM PACK AL THE AWARDS FOR THIS WORLD FAZE TIL AIR SCARCE
|
I 1da if dt wuman have a husband, if she do, wt is her hosband still doing ?is it not high time he disown her and look for a corruption free and an honorable wife to marry, wt a shame!!!!!!!!!!1 ETTEH is a shame to womanhood, she need not to be impeached only, but she must also go to jail, infact be barnished from d face of the earth she don fall women hand, she has hindered other women from smeling dt position again, d, dem giv dem small chance now, she go mess am up for dem, inshort i kno say all d women go dey tlk bad abt her now she is a thief she must go to jail NB: we kno say nobody klin, bt even a mad persn wil not commend d fact dt almost 700 milion was used to renovate a [govt ] house that was renovated 2 yrs ago, its just toooooooooooo obvious, ahh ahh she b fool self, she b fool self, she kno no say pipo kno go EVA agree 4 dt kind stupid tin |
@simmy sorry i hav not be able to reply to your post, not that i av agreed dt my above listed songs are not WACK! but if there is anytin more worst dan dt i like Yoruba music, though i am not yoruba, i listen to some of dem sing, i can listen to Lord of Ajasa raps etc, all my friends here r yorubas we run tins 2geda, wheneva we listen to any of these songs, dey always tell me its meaninless, all of dem cannot b lying @ d same time, but no 1 has said anytin gud abt the songs, from the little Yoruba i can understand, wen i listen to d song, ohhhh weneva d song is being played, i dont need to wait another second b4 changin d station sharp sharp, because dey r not only wack, bt worst dan tht, please can some1 giv me d adjective to qualify those songs pleasssssssssssssssssseeee the studio from which those songs were produced need to be closed down kpaammmmm |
Hey Poster!!!! i tink the topic shld hav be FAZE is d best among d plantation boiz, WHY ![]() then we will tell u the reason we dont need this type of TOPIC anymore, we r tired of trying to make some F***d dude to c d way n they r claiming wise FAZE TILL AIR SCARCE |
Baby Konga>>>by konga by d way whats th meaning of dt song? whats the story line of dt shit ![]() |
MRMETOO, for me, and like u hav said, Kpo kpo di kpo is not my best video on the album, i love TATOO GALS and NEED SUMBODY, they r classic i enjoy watching those tracks every second @mrmetoo>>> Busta rhymes made of the most expensive videos ever, does that make him better than Jay-Z thnk u so much for that comment, now u r tlking, wt u r tryin to also say here is dt even as 2face has won many awards etc, FAZE is still better than him, tnk u for d above comment ones again, at least we now hav some sincere fans from TUface's side i am impressed FAZE till air scarce |
bros MRMETOO>>> no vess ohhh, you dey listen to music at all oh sori, u don watch the 2 videos compare am, abi u just dey tlk sake of say u love 2face.y cant we b sincere for once FAZE til baba God kall |
na AIT dey show all these kind music for midnite, that kind 1,2,3 if dem kno show film, n early in the mornign b4 kaakaaki if u wan see realy wack, i mean wack from wack try watch AIT around dt time wey i tlk so u go dey vexx for d person wey allow dt song for im studio, or d director inshort everybody wey concern d song |
Gbamileti>>>by 1 stupid Yoruba boy Popotiti>>>>by Big Bamo No lele>>>>Dekunle Fuji they r much, i cant remeba all now>>>>>hmmmm there is this one, i hav 4goten his name the title of d song is UR NUMBA, different stupid songs like dt |
Gawwwwwwwwwwd !!! what a pity, but was he a nigerian ![]() ![]() ? abi naija adopt am, anyways, its painful, he will be gr8ly missed by all.i said it wen u all were blamin d attack of 2face on d securitties, i said it happend every were in the world, look at this one, not only shot, injured or kidnapped, but KILLED, wht will u guys say of dt, POOR SECURITY right 1 tin u guys shld learn is dt, a tief hu is determined to steal sumtin no mata d security will stop @ notin to get dt which dey wanted, even if it means losin there lives. |
dt guy mite b planing sumtin big u kno i lov him, thoug i dnt were he's been all thesewile myself i m his fan i wish him gud |
IF NOT 4 NTIN S, BT FOR THIS LATEST ALBUMS INDEPENDENT / GRASS 2 GRACE Y R U GUYS FINDING IT VERY DIFFICULT TO ACCEPT D FACT DT FAZE'S [ALBUM] HAS DONE SO WELL DAN DT OF TUFACE GAWWWWWWD, U GUYS SHULD STOP BEING SILLY IMAGINE D CLASSIC VIDEO, GUD CONCEPTS, N MOST IMOPORTANT OF ALL, D VIDEOS GIVS GUD ACCOUNTS OF D SONGS ITS OBVIOUS FAZE RULES |
[center]P a t r i c i a! P a t r i c i a!! P a t r i c i a!!![/center] na only God go punish u 4 d pain wey u cause d family of dt untrained martial arts dt kind death no dey pain me at all, e kno even b like person die for my side, e jst b like anoda troubling tree has fallen in d forest e dey obvious say we kno elect dem b4, na by force dem take enta, na by fall 'em go take komot, imagine those useless men stil supporting her, despite wt she's done DEATH! Death!! DEATH!!! only God kno hu is nest house of REp don turn survival of d fitest mo kunfu's and Martial, i blive say JET LI go kom shoot im nest film 4 naija ohhh no film trik 4 dis 1, 1 blow 7 fall original 9FU u wan try!!! |
d day wey dem inaugurate am, nobody appose am at all, all f dem agree make she stay as Spika, nw she don begin murda dem 1 by 1. if dt woman kno get scoin 4 head y she no go step down b4 now, abi she dey feel say na only she kno were d strngest juju man dey 4 dis land, THE BATO DON TURN SPIRITUAL, more odechi n more rowlin corpse d man die na 4 im pocket, afterall na dt tief of a woman im dey support |
well said, thats my mentor u guys r tlking abt, i love FAZE soo much, gawwwd!!!! luk @ thos videos, dey r tight man. Another unique tin abt this guy is dt, HE always have d message of d song demonstrated in the video, lets take kolomenta for instance, he sang abt kolo, n everytin in d video portrays dt, all his video r classic, not singing abt sumting else n in d vdeo seing anoda different mesage. i am appy for him, i pray he grows stronger n stronger, thiis is just the begnning of gr8 tins to kom to him, i love dt man WERE DEM DEYYYYYYYYYYYYYYY!!!!!!!!! |
IT was like, I was just too humble wen i meet this gal for jungle she was looking realy nice i like her like Uche Jumble Though she dey fumble I let her kno dt my heart is not DOUBLE Though i am single, my able sef n i can turn around the table To make her undastans y Maybe this can help us, CHORUS baby let me take u so far away 2 a place were we will b together alone maybe i cld show u how much i love u Baby!!! Let me take u so far away @ a place were we can b alone Maybe i cld show u d strenght of my love my own song, not completed anyways |
i just bought a FAZE "Kolomenta" VCD mem those video are gud, i lov dem , especially TATOO GALS, its so matured n classic, KPO KPO Di KPO, NEED SOMBPDY, etc, mem the vodeos are tighte, d guy try in short ova try dey worry am faze na my man anytime any day, weda im collect award or not ohhh, dt 1 no bizness me at all, its so obvious, Faze's Independent is making wave dan Grass to Grace [i have proof] 1 luv master were dem deyyyyyyyyyyyyyy ![]() ![]() ![]() ![]() |
[center]FAZE N AKON OR FAZE N T-PAINE[/center] |
Ain't notin wrong with finding a little happy ending We dont need a hotel, we part it lot pinping >>>>>>>>>FAT JOE "Make it rain rmx" I'm a hustler's hustler, a pusher's pusher U'r busta custuemer, i get u som cooka Ur crak is a chemist, i park in a 11 i mack in a 7, i'll clap @ ur reverend i c u in NY, i'll send u an invite u gon nid u a pass, dts d code dt we live by >>>>>>>>FAT JOE "Make it rain rmx" , my dirty bro sipping dt promathazine dt ganja green, dt cally weed a niga lose his life tryin to rol on me, not >>>>>>>FAT JOE "Make it rain rmx" wether channel, bt i do nt broadast i throw up mo cash n change d forrcast >>>>>>LIL WAYNE "Make it rain rmx" , Jada i was listening, so i made him an anthem to make some dividends lil mama try to hit me wit d shulda lean FAT JOE>>> MAKE IT RAIN>>> |
mem though i didnt watch the match very well, i am happy that it ends that way, even mexico go kno say nigerian no easy like that, imagine Mexico dt trashed Brazil 4 nil, n 2 - 1, almost lost to the "i don even 4get the position wey we dey for world futbal sef all the same, it was a gr8 game eva, nigeria try no b smal bt we stil need to improve |
Now i understand why churches are expanding n exploding every second, u can always find a church in every nook and cranny of this nation, over all the 36 states in d FTC, i used to think that its is too much, and that the chruches scattered every were r uncalled for. [With the responses n opinions of NL's i have read here today] Now i kno i was damn wrong, if every house can b turned 2 church, May Glory b to God If so many pipo in here can b sooo B***d, wt abt pipo outside here, d churches need to work hard to set a lot of pipo free 4rm insanity b4 it gets too late, THE END TIME IS HERE, L because a lot of us ARE STILL BLIND, and r still babies, we need Christ to wash away our blindess, and make us to undastand who we r n were we r from. We need 2 repent n accept Christ into our lives Lord Hav Mercy on us |
luving u Is like a food 2 my soul Luv is like a Ghost For many hav heard But few have seen 1 day u wil ask, Which is more impotant U or my life I will answer my life Then u will turn around n walk away Not knowing u r my life The greatest tragedy of life, is not that men perish but that they cease to luv I hav a present 4 u But i need to borrow ur arms 4 a rapping paper Trying 2 4get sum1 u luv Is tryin 2 rember som1 u neva met To luv is notin But to b loved is sumtin |
[b]""", all of a sudden a car just blocked us, 1 in the front n d other at our back, i was like ahhhh, wetin come be this? na im one just come, he wn try open d door, e dey drag d door, na im i tell my guys say this na armrobbers ohhh, b4 i kno dem just shoo through the GLASS, na im i tell my guys say mem dem don shoot ohh, make we kawa""" those were the words of Tuface on S/C, in Entertainment News Segment, i watched it live! i saw tuface tlk, d way he narrates d whole thing, i am beggining to tink otherwise ohhh. With the way he narrated the whole tin, i DONT even tink dt 2face was SHOT, i dnt think he was even harmed, gawwwwd, dey didnt even show were dey shot him, he was just lying on the bed, una sho say anytin touch this guy soo, abi na pipo just dey exagerate, because d way i c am yesternite, im no b like hu dem use rat for ohhh. questions:::::::::::: hw person wey dem shoot go get mouth take tell im guys say "mem dem don shoot ohhh make we kawa? Can this b another way to, lol, oil money dey sweet ohhh [Bash Ali style] Abi na we dey over exagerate the whole thing Wt if he was not even shot?? anything can happen this is nigeria, na so Bash Ali kom out say im wan fite Hevi Wait Champion, i don dey c d ad since my mama marry my oldman, im neva fite d fite, abi na wen pipo don die finish, or na wen im himself don dey use stik dey waka im go go fite, nigerians get sense well well ohhhh Tuface its not ur portion to die in Jesus name bt we no kno weda u kno wan fall media hand make u kno wan tell us d truth[/b] |
?