WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
dem plenty ohh, nigeria don wake up fo video making now ohhhh gina>>>>>>, no b God KC fresh>>>sengenmenge faze>>>>>>tatto gals, on a plane, kpo kpo di kpo tuface>>>>>> no shakin ty bello>>>>green land naeto c>>> you know my p there this gal, freestyles ex babe, the title of d track it CALL MY NAME its kool not 4getin psqaure>>>> do me, temptation, say you luv etc sanchez>>>>> pick it up n many moreeeeeeeeeeeeeee |
the song no b like byonce own at all, the song tight i like am, ring d alarm and dangerous no relate at all Barbara is gud |
best is GANDOKI worst>>>none |
if to say J-zay no dey i for choose Lil wayne [weezy for life] this guy just 3 much much |
taye taiwo |
@poster abeg if u c nnnena hlp me tell am say, i appreciate the work wey she do with mode 9, but no b by force to be musician. oluchi okonkwo is RUBBISH! NA ME TLK AM |
THIS IS TERRIBLE!!!! COULD IT BE REAL ![]() i just read through this on saturday sun news, my fellow nigerians please take a look http://sunnewsonline.com/webpages/news/national/2007/nov/24/national-24-11-2007-003.htm |
tell me wetin wack for that album, even your post self na wack! rubbish |
i am in AJOSSI |
n a lie ohhh, dem no sign am for 1m dolas ohhhh, na because im mention am for the song, na im make dem use am for the video, nobodoy sign for 1milly dolas ohh ehenen |
she an artiste |
i c am for news say ofuneka dey run show with richard, wait na wetin dem go do for the house be that, n d stupid richard dey open im mout dey say im fit go back to titana abi una dey the olosho wey dem go select d best club for africa say make dem kom house, so if she marry now, she no fit stay away from her husband for 1 year, na wa ohh, na so d tin dey scratch am ![]() ![]() ??/its a shame on her family |
i prefer "Get Squred, na only "Do Me" b beta trk for this there new album |
@Bankole01 mem u sabi every n if dt doent work, go and jump into d lagoon, if u survive, den u r going to b the nest PDP presidential candidate, trust "Papa Deceive Pikin" meanwhile u must also learn hw to b HARD-HEARTENED, u must learn hw to block ur eyes to d cry of d masses, u must learn hw to loot, take n giv bribe, u must kno hw to coporate, n most of al, learn hw to shoot easily den all ur wishes shal b granted, trust Papa Deceive Pikin |
i use w800i, i have lawys wanted to browse with it, i called my network service [GLO] they saud they were going to send me an msn, they did n i saved it into my phone like they directed, bt i can't stil do anytin with it, can someone advice me on wt to do, i realy do need to browse with it. ANOTHER ISSUE someone sent an msn, i do not have the person's phone numba, bt when i received the msg, his numba did not show on my phone, but his name appeared @ the top of the msg. PLEASE CAN I ALSO MAKE MY NAME TO APEAR weneva i send an msn, instead of my name, i will be most gr8fu if i can get a good response, pleassseeeee my phone is sony ericsson, w800i |
na abt the best coach them ask, 1 person mention 1 coach, im give details n proof abt am, bt the rest they tlk abt playas, y e b say we kno dey ansa direct to simple question, witout jumpin? |
One of the most talented and well organised players that did nigeria proud in Korea few months back has attracted so many clubs like Chelsea, Liverpool, Manchester United, bt Sportin Lisbon have him to themselves, he's been sign on to the Portugese SuperLiga. http://www.footballtransferleague.co.uk/football_player.aspx?football_player=Rabiu+Ibrahim i am realy happy for him, and i hope all others got the same prize for a job well done few months ago, i am realy proud of the whole team Long Live Golden Eaglets |
Gawwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwd! c as guys dey provoke sha, if una like make una hit una head for wall, i don post wetin i wan post finish, its not that i hate the yorubas, 95% of dem r my friends here in lag, we tlk, eat, run shit togeda, we tlk abt these artiste togeda as well, abt which is gud, best, worst type. some times wen we listen/watch songs togeda, they will like, ""ahhhhh gud, c as this mugu [referin to d artiste] dey disgrace us [d yorubas] so its nt that i hate yoruba, i love every unique person be it hausa, yoruba, ibo etc, i can c its only d yorubas dt responded to my post, actually this is the type of response i was expectin, i dnt mean to make u guys mad or sumtin, its just my own opinion i posted, so say wteva u want, afterall you guys kno thats the truth. |
i strongly give it up for the YORUBAS, they r terrible, a couple of dem r doing gr8, like Lord of Ajassa [i m missing him, i dont were he is now] , bt lots n lots of them r anoyin with the type of music they sing. What do you guys tink ? |
[b]Gawwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwdddddddddddd!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! i can't blieve i hav been supportin FAZE all these while, instead of, I am i realy rite with al have be posting in here? wt realy gave me the impression dt FAZE is beta dan 2face wit all his archievements so fa. I LOVE 2FACE so much, he is a great artiste, he's archieved so much, won so many awards dan FAZE, he is handsome, soft n lovely, he's sang great songs, go to so many places, he's tour lots of countries both africa in over seas, i learnt he is workin with AKON "KONVICT" lol this FAZE of a guy, whats wrong with him self seriously spikin Y am i so obssessed with FAZE? lol u guys shld help me out here, i love 2face as a person, but i am obssessed wit FAZE his songs n doings, with the way this topic has gone, i find it somhw difficult to differentiate b/t LOVE n OBSSESSION, lover boys n gals in d house help me out. lol lol lol even if he never knew AKON "KONVICT" or not, even if he does nt hav a deal wit AKON KONVICT or not, even if he has not won award or not, even if FAZE was a footballer, i would prefered him to Ronaldinho, Beckham, Drogba etc, because he is out of this world, unique, idaful n captivatin. "PSYKOLOMENTA" notin do me i ful grand remain, no mata d weit of an elephan e no fit cuase earthquake, bt d way d levo kom b now ehnnn e b like say i go dey remove, e get 1 smaly wey dey make my hat dey go "kpo kpo di kpo" let me go get her, before im mama kom bak from jab, lol oh before i forget FAZE til air scarce[/b] |
janami:i saw faze @ tuface's back to grace party, mem, u c wen dem dey halla KOLOMENTA, even Ogungbe n D1 sef menta join, all d pipo 4 there menta because of FAZE, na smal sumtin, abeg i no need to argue again joooorrrrrrr @sect n Pheasayo, una 2 much oh hw i love faze FAZE till air scarce |
[b]@tosinadeda Few days ago i said to myself dt m not going to comment on this topic nmore, bt to reads n laugh 2ru bt with d last statement made by tosinadeda , i felt real humbled to explain to him wt we r tlkin abt In d field of play, i mean futbal, u cannot tell d history of futbal in nigeria witout mentioning "OKOCHA" bt hw many awards has he, supa egos still lack his space til tomorow, no body to replace him, as fa as mid fid is concernd. Wt i m tryin to say is dt, its not all abt award, lets cal a spade a spade, take Charley boy 4 exampo did he win MTV award? no! bt even if tuface win 100 of it, he can neva b rich like Charley Boy Som pipo in this world r born nto gr8ness, som born wit it n som acquire gr8ness also, som even hav to work times 2 to get it, it veries, ur day can neva b my day, hw u made it mite nt b hw i wil make it, it happens everyday, u mite b gud in a certain position, n al of a sudden, ur boss wlk up to u [God 4bid] n say luk go to d oda office, dt wil be ur position 4rm today. n replace u wit sombody hu does nt kno anytin abt d work, yet u r beta, bt u work unda sombody dt dos nt kno half of wt u kno, bt within u, u kno dt u r stil d best, u kno dt u r beta dan d persin, despite d respect him or her may get 4rm pipo n u .thats life 4 u So wteva 2face has archeived has not covered d truth 4rm being said, yes he's won awards countless times, bt somebody else is stil beta dan him in d game, Faze sings beta dan tuface, awards or no award. Somtimes i feel its litu children we av in here. luk in a place were i kom 4rm, if u r an elda broda, dts ur position 4 life, if ur yonga broda like make im make trillions, u r stil d eda broda, if im like make im build house 4 air, u r d eda, pipo wil stil c d seniority in u dan ur yonga broda u hav everytin. i 4 like continue, bt make i c d response of pipo first, b4 i go kno wetin i go type again. safe FAZE til air scarce[/b] |
d video 2 make sense, d person wey do dt video desavs an award, n d gal sef help d video fine, wit her moves, inshot everytin abt d video is marvelous, 1daful, awesome n nice i don include d video to my favourite nigerian VIDEOS Gino>> "No B God" still no 1 Sanchez>> "pick it up" no 2 Faze>> "Kpokpodikpo" "Tatto Gals" 3 n 4 Ty Bello>> "Grin Land" no 5 Psquare>> "Temptation rmx" no 6 "Say ur luv" 7 Faze>> "Faze alone" no 8 "Nid Sumbody" no 9 KC Fresh>> "Sengenmenge" no 10 Sasha>> "Adara" no 11 2face>> "kip on rokin" no 12 these r d video i can ova n ova n ova n ova wiout tinking of anoda tin |
i 1da if its d same "NO DULL UR SEF" i 'v listened 2 several times its not by force to b a musician, he can do better, because i dnt seems to c d bigginin or d endin of dt wasted efot wt's M 4 ur mama P 4 ur papa, primary school recitation i tink i kno like d song at all, sory i m not hatin, dts my VIEW |
@Sect and @Fisayo pls u guys shuld stop arguing with these pipo, i hav notin to argue abt, i am tired of arguing dey kno d truth n dey r hidding it from the light its only MR ME TOO, that _stabd wt we r tlking abt, tho he has not fully complied FAZE till air scarce |
Angel Gabriella>>>>>>>>>>>>FAZE Sengenmege>>>>>>>>>>>>>> KC FRESH All song in FAZE new album Kpolongo>>>>>>>>>>>>>>>>>D TRIBUNA E Dey Pain me>>>>>>>>>>>>>>Black Face Rite Here>>>>>>>>>>>>>>>>> 2 Baba n many many more |
the stupid part of d whole tin is what they call "SUSPENSE" if e no b like dat, d soap 4 don end since bt i dey provoke as i dey watch am, bt i cant just stop wathing it, waiting to c wt wil happen nest, which kind wahala be this, afta Gadenas Dogta, i promise myself say i kno go dey so addicted to any soap, i kno no y dis 1 catch me again do i need to go for deliverance ![]() |
My broda i understand u wel, but you dont have to give up on what the doctor said, aftarall he is a human bein like you. y dont u try d most high God, he sees n do wt no man can do, d most high and omnipresent GOd, giv him a chance, if u love ur wife, n if u wnt to continue lovin her, plssssssss b serious wit her, u dnt kno d couse of the illness, so please i beg u take her to any powerful church let God giv his final jugdement on her condition, den u wil c if God's judgement is d same as man D Lord hav don wt kno man can do, hw 1daful is ur name, |
[b]@golden boy U c how warn-out u r, i dnt even kno those places u mentioned, i hardly hear of Ojuelegba, or thos places u mentioned, i dnt pray to live there anywas, moreover its human being dt live there, n i sense they mite b beta dan u, if not for anytin, bt way of reasoning. U called African China, WACK, lol, guy u wel so?? let me refresh ur memory a little, dts if it wil respond easily, may i'l need grease. the African China u caled wack, hav since have his life organised, got a house of his own, manage his music propperly b4 2face can even tink of moving out his rent apartment Was 2pac an Aje bota? is ja rule, 50 cent, fat joe, lil wayne, eve, j blige etc, are they 4rm a rich backgrnd, bt today u cant tell the history of music without mentionin there names, so were is the sense of wt u've said. thats for African China, plsss u hav to tink twice, b4 u say anytin abt dt man. As for 2face n Faze, we will leave it for the Pollls to ansa, because apart from Mr Mr 2, who is more sensible n have d spirit of sportmanship, d rest of u r, i hate insultin pipo like dis, u guys shld wake up seriously, u r stil reasonin like a kids, wake up FAZE till baba God kall[/b] |
jazzman olofin: for wasting too many nice beats. i tink say na only me dey feel d beat wey dt guy dey waste sha |
somtimes we need to consida the wrath of God b4 postin topics like this, wts d meanin of this topic anyways? rubbish d fie of God is d beginning of wosdom |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
