WarfyBoy's Posts
Nairaland Forum › WarfyBoy's Profile › WarfyBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
i missed, gawwwwd i didnt watch d match , there was no light in my area till night, i blive this is one of the props of Niger Delta, inshort, if to say na North them carry am go, sun for nor allow them play well, d hot sun for pollute there brain so tay them go kom dey play rubbish, tnk God say na rain, head no get hole, so rain no go fit enta inside head, all d same we won. TOMORROW IS THE GREAT OF ALL [center]NIGERIA 3[/center] [center]SPAIN 1[/center] we'v nt lost ny match, neither hav we drawn, any country wey meet us must chop for the bags of goals wey we com share for Korea |
@poster. abeg no bring this kind topic, cancel am, because d two na my best actress i got lots of respect for them, u cant compare d 2, choose another take replace OMO or STELLA, they both got different style, despite d fact dat OMO is a mother of 4 OMO STELLA DAKORE r my best actress i got d same love n respect for dem |
Look, litte boy, you r not going to get away with this, because u'v attracted d wrath of the Oracle, jigbigbigbigbigbigbigbigbi Ahhhhh hey!!!!!!!!!!!!!! Its ova @Raymond88 its a pity dt u've decided to put urself in a very dangerous situation ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
shooooo na this kind smally [19yrs old] wan kom dey yarn opata 4 here Be warned ASS HOLE b4 @Raymond88 U hav gotten urself into this shit i'l c hw u gona save ur dirty ass u wil learn not to 2 Bleep wit de NICEZ |
shooooo na this kind smally [19yrs old] wan kom dey yarn opata 4 here Be warned ASS HOLE b4 @Raymond88 U hav gotten urself into this shit i'l c hw u gona save ur dirty ass u wil learn to 2 Bleep wit de NICEZ |
@willywilly n @KnowAll hmmmmmmmm good to kno that you can easily recognise a thief,lol, so u want them to crucify him rite, y u never go Abuja go crucify Mama Spika, wey wan use 628million take arange bonk, y u never go Crucify OBJ, abi u kno no say dt guy na d Bigest THIEF, wait, am i forgettin Ehindero,Anenih, Wabara if i say make i contnue national assembly go finish, House of rep go finish as well, Ohhhh maybe 99% of past guvnors n dia deputy no b thieves, ohh, lets say u didnt hear when dey openly confesed, but hav u don to them? u even c 1 wey confess n ask 4 4givess, u kno happy, Heaven rejoice over a sinner dt repented, na so bible tlk, meanwhile if u wan crucify thief, first go start from ABJ, u hear oga Judge, una wan tel me say una kno no say na OBJ set am up, everything that happend to that guy is d handiwork of OBJ dt bastard, is he d only Govnor dt has looted moni, y r u guys so unreasonable n fake! @MP007 that was wonderful, na this 1 make them no dey like tlk truth, because if them tlk truth, una go stil crucify them,if u ofend God n u ask 4 4givness shey im no go forgive u, wait a min, when u kom bkom God wey dey judge our sins, inshort God don 4give am since, na u wan use your own head take carry d sins now, may God 4give u, if all them kom out admit say them steal, atleast d country go beta smal, some na obvious thief bt nobody dey fit do them anything, not even u can harm them, so shut d mess n appprecite him for confessing, is u thats stupid n unreanable, u idiot what do u kno about stealing, u yourself no b thief @omekele bros abeg no mind them, na them worst pass self, if all our thiefs in power fit com out confess n ask for forgivness, we no go dey suffer like this, if them put 628million for our REFINERIES we go c wetin them use am take do, bros no vess for wetin those fooooooooooolllls tlk, just leave them for me, na mi n them for this N/L, because i dislike pipo wey no get sense at all, wey dey think rubbish, dt man Alarm dt find himself as a victim of OBj's boys AKA EFCC would not have find himself in this mess if only he had accepted to step down n obey him[OBJ] n not plan to contest 2007 election, which OBJ threaten to deal with him n Ibori GOD DEY SHAL One day OBJ day go break |
RAYMOND88 i think u re playing With the NICEZ GROUP? |
@PeeDaVinci U rily try wel wel, bt i kno go tlk too much for ur own, wait make i ask u 1 tin, if Osama Binladen go im country today, u tink say dem go pushu am? na kin way wey dem take welcome Alarm dem go use welcome am @funloving u funy like ur name, so u guys want them to chase him away, even if im kill person self, alll sufer wey im don sufer for prison neva do, una want make im die shoooo, how much im loot self, im own na chamge do were OBJ, Aninih etc dey so, try n be reasonable, i welcome him with all my heart n pray God 4give him, if not for OBJ nobody wold have heard of this whole tin, OBJ set him up, dat Evil man set hime up because he did not comply, is he d only gov dat steal moni, from 1st to 31st, including presido all dem na big big thief no body go fit do dem anytin, u neva hear how much mama spika loot, y she neva dey prison, she go stil sit down with her body like hu leprosy. anybody wey OBJ stand 4, EFCC no go fit do dem anything, EFFC dey for OBJ , na only him enemy dem dey go after, dats naija for u, so Alarm has admited dat he's done it, so y do we want to crucify him more, OBJ neva receive treat self tlk tless of punishment, na poor man mess dey smell pass for gathering hs had asked for 4givness n i pray he succeeds n wteva e intend to do with his life now, u pipo shld also 4give n welcome him, wether exconvit or not dat 1 dos not maa now |
i like this program like mad, bt i dont kno y dey want to kil my interest like dey did in LORENZOS WIFE, please AIT try n kom up with this kind of educative and intriguin story n stop showing us love love love love with deciets mumurity etc A Second Chance, na only God go help us for women hand ohhhhhh |
my ranking [wt an exception of Stella, cos i got special love for her] Omotola Ini Chioma Genevieve i have d same lov for OMO SEXY N Stella shal, but there is different b/t d 2 both got attracting n w0onderful style |
those are tooo gud to be called gud, dem too much , make NFA hand them over to Siasa if dem return for propper training nad style, pending the youth world cup in 2009 |
i will choose Dakore or OMO SEXY |
shes gud i hav seen her in so many movies, tnks to d ban of top actress and retirement of some, shes kool, bt he have to take it easy, ROLES doesnt kom easy like dat, na pipo wey pass am still there na onmly God kno shall |
beyonce is gud i like her music ,bt wen it koms to dacing, she is 3rd after SHAKIRA, CIARA, THEN BEYONCE among the 3, Ciara shows more seriousness in her dancing n music dan d 2 b is gud as well shakira got all |
dat guy no fine now, y una dey like yarn opata, im broda fine pass am 1000% |
i have seen his website as well, i know his name is Hakeem Sheriki, bt they didnt state if he is from naija or not, he gud i like his music especially GROWN N SEXY n M RIDING |
www.meetfaze.com dats my bro man, i love him 4 forever |
i go for Luda, he's holding it tight for long, TI is gud as well i listen to his in Fat Joe make it rain, hw is kool, bt Luda Stand up!! u rocks man |
mem dat family is cute, i love dem all, OMO Sexy is my best naija actress, i love her film soo much |
I choose Sasha, bt i havnt heard much of dat Blaise sha ohhh |
so many funny threads, i cant remember any now, lol |
congrat to u muslim guys, wish u all success |
@naijaway bros abeg no ves if i say i undastand wetin u type i dey like b dat |
brosieee all these 1 na long story, the police no need dese stuff for road wetin dem want na N20 bribe finish, d 1 wey get sense smal go collect N50, d one wey b like say ddem go scoool go colect N100, those 1 wey dey try small smal go collect N200 if dem say dem wan arrest u na road una go dey negotiate NA FEW DEY DO THERE WORK |
thts kool , i like tht guy Okoronko, n i pray for him to succeed n move to d nest big club in europe, God wil favour him , Ishiaku i saw him wen he was being interviwed on Front Thrown, hes kool i wish dem luck |
@denex Thank you soooo much, na mi, i no change, na only my id change, [sorry for dis] bt i kno no how old u b sha ohh, i kno wan even kno, because my mind tel me say u b smal pikin, DID U WATCH SONI IRABOR LIVE today on AIT, were[b] The Co-ordinator Of The Ijaw Monitoring Group[/b] Comrade Josehp Eva was a guest, com let me tell u 1 tin, n try make research on wetin i wan tlk now, [1] dos REFERIES for Naija no jst spoil on there own ohh, na pipo detroy dem, build there own 4 oversea, so dt d exported crude oil wil b refined in there own refineries abroad, dey always make sure dey move against d motion of repairing d refineries wen raised, Imagine, 4 d sake of Dangote n Otedole, Obasanjo wnted increase the price of fuel 2 N75 4 dem to recover there moni on time, i min dts madness , aprt 4rm dt it will b educative 4 u 2 kno dt it wil nt take SHELL, ChEVRON, AGIP etc ntin to Build [mind u nt repair] refineries in 8 months, they can do it, it wnt cost dem anytin, nt to tlk of repair dt wil only take few months. OK tel mi y havnt dey repaired d refineries ever since, wat's holdin dem bak, luk i m nt a ful like u may tink i kno wt i m saying, shey u hear hw much mama spika wan use take renovate im house, dt moni go repair our refineris remain u hear, if she no dey dt post she go bold komot dt kin moni 4rm her pocket take go renovate her persona house Big up broday, if i start to dey tel u som fact u no go fit rid, jst read d link below first, u go learn small on wats goin in N/D http://www.saharareporters.com/www/interview/detail/?id=46 If moni no dey we go say no moni, moni ful ground remain, n our pipo dey suffer, wait make i ask u first, How u go feel if ur own mama take d bag of fud wey dey una house go put 4 ur neighbor house, make she tell u say make u go dey take from there, n wen u dey hungry ur neighbor go let u kno say d fud no dey, say im children self neva eat, even if u try tel am say na ur mama fud b dt ohhh, im no go answer u, HOW U GO DU? dis is d case wit d N/D, our elders say Peson no fit dey inside wata make saop enta him eyes, witout oil, Testile, industries no go work, yet no single industry for N/D dem go gat to go Lagos kom buy, double d price, n this na wetin dem b d provider ohhh, wake up man, c reality, stop being snetimental okay m nt against Yar Adua, bt since na OBJ put am 4 there, im neva get say of him own i will b waitin 4 ur nest post |
I dont tink this pidgin of a tin is a props, you can still learn to speak d 2 fluently, when it comes to using dem, you also kno wen nd were to use it, but i like pidgin english as well, especially d Niger Delta Flows were i am from, its kool, if i dey drop yanis 2day even graduate self de like, base on say na blood in dey Your own na ur own oh, our own na our own, if dem even tink am self, dem dey use Grammar dey giv person work 4 NNPC, SHELL etc, or na english make Yar Adua B presido so, so make una leave mata 4 matyrs, i hapi say most nigerians in here kno d value of Pidgin, n dey defend am, even d pidgin self no easy 2 spik >>.>>>.no b beans |
I live at Oke-Ira, Ogba, for the past 1 month i have noticed a change in electricy supply, in short we use to have lite 1c or 2ice a wik, but lately the I just want to kno if u guys have also noticed this change in your area/state, because i dey hear say our new Presido declear State Of Emergency 4 Power Sector Which Levo |
1 MORE TIN, ABEG MAKE WE KOMOT MIND SAY IN THE NEST 20YRS DEM GO BUILD OUR REFINERIES, MAKE WE NO EVEN TINK AM SELF, EXCEPT GOD PITY US. BECAUSE SOM1 SOMEWERE IS POCKETING A HUGE SOME OF [ ALL THESE THERE PROMISE NA TRASH, DEM NO GO FULFIL ANY1, IF DEM BELE FOOOL DEM LEAVE US D AY DEM MIT US, 1S AGAIN, EXCEPT GOD PITY US, PITY FROM GOD WILL B OUR SAVIOUR |
@cynthia75 bros were u for learn, u b NOAH, na wetin dey my mind u just pour for here so, he does nt need to stay in office for 6 years b4 he can do what he wants to do, inshort b4 he came to office he would have had his agneda already, not all these trash they are telling us, Warri hard no b small, na ther 1 4 show now, i kno wetin dey, imagine how is takin d case against MAMA Speaker, if dat woolman no b SPeaker or Senator she go bold use dat kin moni take Renovate her house, i dnt kno wat ur points r, bt mine is dt all these promise of heavin n earth, notin go happen, if dem chop finish dem clean mouth komot, handover to NEST OF KIN , simple i hav said it n i will continue to say say it, Na OBJ still dey RULE US ohhh!!!!!!! |
guy were u for dey bring all these info dey kom out, i tire 4 u ohhhh, if the guy admin god if im like make im stay for 10000000yrs, na im papa biz b that, them dey try b4 |
Denrele, thats his identity, i LOVE this guy die, out of every presenter in S/C, Hes d 1 i luv most, hes kool, different, KEEP ON WIT UR MADNESS MAN, e still good make person dey crace soetimes, if no b madness now hu for know Denrele, tlkless of kom bring im mata kom N/L |