₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,382 members, 8,450,061 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 06:01 PM

Toggle theme

WarfyBoy's Posts

Nairaland ForumWarfyBoy's ProfileWarfyBoy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)

FamilyRe: Would You Marry A Girl Who Earns Twice Your Salary? by WarfyBoy(m): 2:08am On Sep 04, 2007
NA WA OHHH, I GO tink am 2ice ohh, because i no fit sit down 4 house make my sholy dey tell me say make i go dey arrange [wash] her ondies ohhh, insohrt to b honest, any house were woman b breadwinner the man no dey get say @ all, n na the woman the children go respect pass because na she dey provide 4 dem, there may b peace and harmony in the family bt the children go respect there mom c pass pile

bt e still get some woman wey dey find husband to help am control moni ohhh

BUT THE FACT IS THAT ITS HAS ADVANTAGE N DISADVANTAGE
BusinessRe: At What Point Are You A Millionaire? by WarfyBoy(m): 2:01am On Sep 04, 2007
if your moni pass i miily for account u don b millionia b that now, shooooo, which kin post bb this self
FamilyRe: How Many Are U In Your Family? by WarfyBoy(m): 1:51am On Sep 04, 2007
We r 8 [from my mother's side, my Old Boy rock for smally pikin ohh] 6 brave young guys, n two lovely n caring sisters

Sly>>>>>>>big bro,n
Jacko>>>>>Don
Jose>> >>>Big Mama
Loveth>>>>Loving n caring,
Sunny>>>> Me myself n I
Odion>>>> 6th
Akhere>>> 7th
Osas>>>>> lasty [smal but might]
TV/MoviesRe: Your Worst Commercial Advert? by WarfyBoy(m): 1:25am On Sep 04, 2007
HMMMMMM the new indomie chicken peper soup ad, were dem for c tht kind mumu guy pik for heaven sake, e b like wetin dem carve with im face like dry season, i like "To u, 2 Mi its up to us to make a World a better place, a place were we can Love, were we can Live, Were we can Liv together in peace n Harmony>>> i like d ad n dose kids, in short every1 on d ad, especially that small gal dat said "I got an Idea" all of dem for dt ad fine, y dem kno go fine, dem b Indomie children now, shooooooooo

But y dem go dey show am evry 5 min, person no fit watch sumtin else again, dem dey make me dey vesss wit dt ad shoooo, Udeme is kool
TV/MoviesRe: Your Worst Commercial Advert? by WarfyBoy(m): 12:40pm On Sep 03, 2007
[s]"AS E B CHENKERE MOni SO, E DEY WASH CLEAN"[/s] which kind rubish ad be dat self, inshort we get so many stupid n rubish ad on tv rite now, like that HANSBRO, or whats is it called i so much hate dat animal like tin, kaiiii


i tink Udeme is kool
TV/MoviesRe: Gulder Ultimate Search 4 (IV) On TV by WarfyBoy(m): 12:02am On Sep 03, 2007
I hail ohh guys, i jst watched the Presentation on AIT, they were presented with moni from 300,000 to 5m with the way they were evicted, Buchi n Shade collected d same 475,000 while Dozie n Kim collectec 2m each, how the person wey carry 2nd n 3rd go collect d same moni, there excuse na because Kim na d only first gal to reach that stage since inception of the program, y dem no put different like 500,000 join Dozie own, Ojoro no good ohhh

Ah Dominic Mudabai, is he from Delta STate, shooooooo Area i no kno ohhhh, oboy abeg make small tin reach guys ohh no F up ohhh, shey u dy hear me so, KIM, it seems she also from Delta State, her surname, bt i doubt it, she is mannerless n rude

Good luck to u all nways, n may God b with u all in your adventure
TV/MoviesRe: Gulder Ultimate Search 4 (IV) On TV by WarfyBoy(m): 12:06am On Sep 02, 2007
which kin Golded Age them wan unlock, the program self get k leg, e no dey interesting at all , i tire for the organiers, them say na 21 days n na only 12 days we c, all the advert, jingle and all the tlk abt GUS has just ended in 12 days, despite the boring procresss, i am happy for Dominic nways i wld have lov Dozie to win, but its a pity, i blive its luck n by Gods grace

gulder nest time make una orgnise una program well, abeg the program don ova make una delete kim pic komot there abeg

nways at all at all na witch market ny small wey reach there hand no spoil
TV/MoviesRe: Gulder Ultimate Search 4 (IV) On TV by WarfyBoy(m): 9:58pm On Aug 31, 2007
HIP HIP HIP HURRAY I AM VERY VERY VERY VERY HAPPY THAT SHE IS GONE, AT LEAST NOBODY WILL GIV ME NITEMARE ANYMORE AFTER I HVE WATCHED THE SHOW ON AIT, I AM GLAD OHHHHH, WHAT A DAY KI [SS] M [Y] BE [ASS] RLY GO TO YOUR MOTHERS HOUSE N LEARN MORE ABOUT HOME TRAINING, YOU'RE MANNERLESS AND UNBREARABLE, GO GO GO GO GO GO
TV/MoviesRe: Gulder Ultimate Search 4 (IV) On TV by WarfyBoy(m): 9:48pm On Aug 31, 2007
I DEY LOOK FOR MY FLAT TIRE>>> HU GO PUT THAT GAL PICS FOR THERE FOR CHRIST'S SAKE, U WAN MAKE I GET BAD DREAM? EHN I DEY ASK YOU? ABI U WAN MAKE CONVULSION CATCH SMALL CHILDREN WEY DEY NAIRALAND?

ABEG I TAKE GOD EHN TAKE BEG U, DELETE AM, ABEG NO VESS WE TNK U, NYBODY WEY WANT C THEM NO WERE TO GO>>>>GULDERULtimatesearch.TV

abeg make una no put this kin tin for her again ohhhhhh
Christianity EtcRe: 'The God Of Dollars Is My God' by WarfyBoy(m): 9:30pm On Aug 31, 2007
i tink thats the only way he can gather crowd, im get smll sense sha, im kno wetin nigerians want n im kno say alarm dey well well, if im mention Dollars guys go must fall in, but i tnk God for pipo like most of us here, dollars no b problem. lol, u kno wht i mean

IF THE PASTOR PIUT FOR THE BILL BOARD "SHOWERS OF ANNOINTING" nobody go gree go now

ahhh nigerians
TV/MoviesRe: Gulder Ultimate Search 4 (IV) On TV by WarfyBoy(m): 8:40am On Aug 31, 2007
na wa hoo de way them take Evict person self na another, them realy say na small shit dey spoil yansh, na that small tin comot Strong, Brave and Smart Buchi, its realy funy, d guy did not belive his eyes, abi them don plan am b4 say dem go evict am, na only God know ohhh Gulder! Gulder!! Gulder!!! na 3 times ehn na im i call you, please Dozie to win this tournamen, if not, if not, i go stop to dey dink you ohhh

Kimberly attitude no b show off own b this ohhh, na bele e for start, pikin wey spoil na small e for dey start, sooo you gals should stop defending whats bad, and b realistic

Kim simply lacks home training

Bush dey change person ohh, who for know say Shade handsome i mean gorgeous like that
ComputersRe: Hibernate Or Turn Off? by WarfyBoy(m): 8:21am On Aug 31, 2007
I love Nairaland because of these kind of post that educates its users, i realy do love this post because this is sumtin i do not kno about, i have not even heard of the word "Hibernate" seriously this is my first time of hearing or seeing that word, i thank you guys for the post and contribution, its gives me more expplanation on what Hybernation means

una do well river ohhhh
TV/MoviesRe: Gulder Ultimate Search 4 (IV) On TV by WarfyBoy(m): 3:30am On Aug 31, 2007
please can som 1 tell me which part of the country Kim is from?

its a pity Nenman have to go, but som1 just have to go, i am still expecting Kim to b kicked out

REASON>>>

because SHE'S TOOOOO PROUD/NOISY

RUDE AND MANNERLESS

DISRESPECTFUL AND DISGUSTIN

MOREOVER SHE DOES NOT KNO HOW TO COOK, I PITY THE GUY THAT WILL MARRY MANGER HER AS WIFE, THAT HOUSE WILL BE FULL OF NOISE,

MODEL KE! SHE DEY MAD, PIPO WEY WAN B MODEL NO SO DEM DEY BEHAVE, ABI NA SO DEM DEY YARN OPATA, SHE DEY GONCHI>>>>GD RIDDANCE TO BAD RUBBISH

HOW PIPO LIKE HER DEY C BOTFRIEND SELF TLK LET ALONE HUSBAND, I PRAY SHE CHANGES HER CHARACTER IF NOT, TNK GOD SAY NA ALMOST THE WHOLE COUNTRY DEY WATCH THE PROGRAMM I SORRY
RomanceRe: Kissed By My Boyfriend's Best Friend by WarfyBoy(m): 2:49am On Aug 31, 2007
please your guy i wants to c him, maybe he nids 2 visit a psychiatric home
RomanceRe: No Finance, No Romance! by WarfyBoy(m): 2:43am On Aug 31, 2007
these days wey b day men dey hard to find, if you b gal u c any man wey wan manage you with 1 meal a day u no go happy? lol, just kidding

but moni is not everyin, moni like i have leartn only cement love, its never the foundation, without moni love will still take its place, excpet for those that does not kno the definition of love that just want to flirt around for the sake of having a guy

gals big up
PoliticsRe: Ogba Police Is Harassing Innocent People by WarfyBoy(m): 2:35am On Aug 31, 2007
I live at Oke-ira Ogba, imagine this nite i went out to buy biscuite to take whole body till tomorrow, an im de mala man dey ask me say wether i no dey fear police!, i tell am say i kno wan enta there wahala ohh, because 2 weeks ago i wan go buy food with my guy, na im 1 Danfo stop, a voice from inside said " hey how far make una kom" dem no nid to tell me b4 i go run now, i lazy for u ohh, wen there eye dey shook

But why all these, i have heard various news dat pipo get arrested for notin sake y our own friend as dem claim go kom turn nite mare to us y, the FG nid to do sumtin abt this ohhh, if dem kom just c u for cafe, mem ur own don finish be dat, early morning as early as 5:00am dem don kom road dey carry pipo

please if u r close to the power holders pls tell dem abt this we nid hlpe
RomanceRe: Why Do People Cheat In Relationships? by WarfyBoy(m): 2:22am On Aug 31, 2007
many resins can lead to cheatin in a relationship,

Lust>>>>>if the guy or gal eye no dey one place [som women cant marry today because they cant just live in a mans house] or live in 1 place]

Frustration>>wen a guy or gall frustrated by relationship, he or she finds himself doing wat he does not want to do

Lack>>>if the guy no fit give am moni wey she nid, she go dey do ASshhhhhiii

Immaturity>>>if the smally na the type wey feel say to dey Bleep na achievement, she go result to uncontrollable sex

na only these 1 i fit remember now, but if c ntin wey make another gal atract me for outside, i go try my possible best to get that tin for my gal so i go dey c am for her body,

A bird @ hand is worth a million in the bush so they say
PoliticsRe: NNPC To Be Divided Into Five Companies by WarfyBoy(m): 2:03am On Aug 31, 2007
na only God go hepl us for this country ohhhhhh, if them like make dem scatter, arange, scater again re-arange all we nid na just small sympathy from them, make them pity us small giv us our own share of the OIL moni, our eye dey shoook
PoliticsRe: NNPC To Be Divided Into Five Companies by WarfyBoy(m): 2:01am On Aug 31, 2007
na only God go hepl us for this country ohhhhhh, if them like make dem scatter arange, scater againm re-arange all we nid na just small sympathy from them, make them pity us small giv us our own share of the OIL moni, our eye dey shoook
TravelRe: My Passport Slept In Water For Two Days! by WarfyBoy(m): 1:54am On Aug 31, 2007
its a pity, you have got to be lucky som other times, i wish u gr8 success in your travelin stuff, i pray that the passport stuff will not b a set back, u hav got to pray abt this u kno
RomanceRe: What Birthday Gift Should I Buy For My Girlfriend? by WarfyBoy(m): 1:38am On Aug 31, 2007
get her suntin 1daful, it depends on how fat your poc ket is, you know what she admires most and what she likes, her fantasy,her desires, you are always with her and u shld know what fancy her

peace out, i no dey 2 much these days b4 dem go bann me from this forum again

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)