₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,147 members, 8,448,853 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 11:09 PM

Toggle theme

Youngzubi's Posts

Nairaland ForumYoungzubi's ProfileYoungzubi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 29 pages)

LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 3:36pm On Sep 01, 2018
Holuwarsweun:
u Guys should please pump in vote for young zubi abeg the Nigga is really intelligent u guy please...

https://mobile.facebook.com/story.php?
story_fbid=498512433955386&id=3
thank you bro,am glad you support me

i dey feel u eh!smileysmileysmiley tanx for mentioning your friends
1 Like
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op):
sex NA FOOD by youngzubi

EPISODE.....49 written by youngzubi


Na something must kill a man
-------------------- -------------------- --




as everi body don ready dey wait for my instruction,i leave all of dem waka go spata room,i waka go meet am for wia im dey lay down ontop bed,im dey face wall as he lay down flat so i comot the black glove wey dey my hand and feel im body temperature, but all im body normal,no sign of sickness but onto sey nah im wey get body sabi as e take dey do am so i kukuma leave am jejely and waka go outside,i go call the senior housegirl and yan her sey make dem dey watch spata incase im sickness turn critical make dem halla the doctor sharpaly,after that one i rush enter my room go meet Bola becos i don yan her earlier sey make she no go work today as she sef go help me if tins no work well as planned,then inside my room i comot my phone and begin type text massage to bobo wey don dey learn lappy stuff for yankee for like a year now,although i dey follow am yan for skype but as tins take dey do me for mind and body,something no just clear well for this mission,as big mama take dey act together wit the huge amount of money wey dem put down dey make me suspect sey danger dey road,but nah something must kill a man,i nor fit use fear miss that kind opportunity, as fear sef nah devil living within our mind wey dey always ready to hinder us from taking our chances

i look my phone as e vibrate notifying me sey new massage don enter,sharpaly i minimize watin i dey type and check the massage as i see sey nah from Florida


"my boys will soon arrive wit the money,it will be released once una move to show sey tins still dey go as planned"


nah her text be that,i comot the massage go finish watin i bin dey type then forward am to bobo,then i stand up begin match go downstairs 


"oga e get people wey stand for gate dem won see you sir,"the gate man yan


"how dem take be?, i yan

"dem three,all of dem wear brown jacket wey long reach floor and black eye glass for dia eye,and em! ehn black hand glove,the gate man yan



"Stevo!,erotic go carry dem come inside,i yan as i balance ontop one single cushion for parlour then light jombo begin puff dey await dem,



"erotic waka enter as some huge guys follow am for back wit Stevo following dem for back,


"i hail boss,the senior out the three men yan as dem drag heavy Ghana most go come front,sharpaly my guys cork gun


Florida men raise hands up jejely to show sey dem no carry arm inside the bag,

"i point one of the men to step forward


"open the bag,i yan as smoke begin pop comot 


"the guy zip the bag open as currency surface


"sentino"

"boss!

"ya work

"ok boss,sentino yan as im step forward and spread the money for ground,after calculating and checking everi im stand up and yan


"boss the paper tight no minus no addition,


"good!,i yan and stand up


"una madam yan say make i give una the information paper back abi?,i ask Florida men

"yes boss,

"have it,tell her sey the job is done,i yan as i motion my men to put down dia guns then yan Florida men to begin go


sharpaly we jab outside after we don wear our neckles,Stevo,simple  and erotic use the mini bus comot while i drive the golden dragon wit sentino as we enter road 



"wit speed we just dey over take any moto wey block our way,no stopping at all till we reach for front of their estate nah dia battle start as the security people no gree make we pass enter the estate except we contact the peson wey we won go meet inside 


"naso we jump outside with pistol and begin shoot dem comot for gate,as the security men lay down for ground dead we comot the iron wey dem use block road and shuk head inside the estate

"people clear comot for the street pkata-pkata as everi wia come dry within few seconds nah only dog just dey bark everi wia


i jump down sharpaly and yan simple to begin watch outside incase any tin surface then i waka go fix one explosive for Florida gate,everi body move back as Stevo strike am wit gun boom!!!! even the fence scatter,we move inside quickly naso bullet take begin hit us from different direction,the shooting become more intense as those security people gun nobi ordinary one,the tin fit tear our skin but e no go enter so we sef begin dodge am to avoid story


as i no expect the security guards to be problem but for the next 48 minutes we still dey fire gun wit them,but we dey clear them one by one

wen i see sey time don dey go,i jump out from wia i bin hide

"Stevo!


"boss!

"cover me,i yan as i tear race begin near the entrance door to Florida dem main house,some security guards sight me as dem notice watin i won do they face dia gun for my side but Stevo no dey waste Time to blow dia head


finally i reach the entrance door as i use gun scatter the handle then wit force i jam the gun head ontop the door nahim the tin give way instanta,i shuk head inside and burst out for dia parlour nahim one guy rush me with weapon wey dey im hand as im won stab me wit the knife i dodge am then draw my own knife out and send am enter im throat 

"grooo!!! im mouth yan as blood begin comot from im mouth,i drag the knife out nahim the guy grab im throat begin stagger till he fall for ground dey roll

i look up to continue looking for Florida husband but fast bullet pass my left eye missing target wit just small space,i dive go hide for back of one chair as the shooter begin use bullet scatter the place wia i dey, i begin crawl till i reach the dining side then gently i stand up and pull out one pistol,jejely i calculate the side wia the guy hide dey shoot,i dive outside from wia i dey stand,with three consecutive shooting the guy fly comot from the top stair case and land for wia i stand wit im head,i rush am for wia im bin dey roll in pain and stab him two times for chest then push am away as i begin climb the stairs in search of Florida husband


i burst out for the long passage up stairs and begin search all the room wey dey dia till i reach one room like that wey be sey the door dey open,i shuk head inside wit care incase any guard dey inside,but i surprise to see Florida husband sitting down for chair dey sip wine,i stop immediately my eye jam am,the tin no gree me understand how peson wey assassine dey fire gun inside im house go relax like this dey drink like sey notin dey happen,i begin wonder if the man get jazz becos nahim be the only thing wey go give am this kind lever 

"dont be surprise to see me like this,he yan smiling 


"i look am from head to toe then point gun for im face from wia i stand, but peson hit me something from back nahim i loose guard small but i manage to turn wit the knife,in a swift move i shuk the knife enter inside the big guy stomach,the guy groan as he close eye then node me wit im head nahim i stagger go back then use gun finish am,i turn face Florida husband as the man begin clap,wit vex i rush him but the man jab up instanta holding shaka-bulla (bazzuka)

"i smile,so nah this toy dey give you moral since,i yan


"i drop my weapon for ground then raise my hand up,do ya worst i yan still raising my hand


"the man grin then trowey the gun as im tear im clothes off,the man dey average height with white bears as green and red tattoo full im body


"jejely i carry my hand down begin look the man


"no weapon,man to man,he yan

"i comot all the weapon wey dey my body then comot my own jacket as my muscle harden,veins begin show as my eye redden then the man dive me with forward stunt but i seize am for air and land him heavy blow,the man groan and land for ground


"i begin hear gun shot for outside,the gun sound different as nah inferior guns,nah only nigerian police dey use that kind gun,then i hear peson groan with shout"aaaaahhhhh!!!! !!!" the voice look familiar, so e' comot my attention from Florida husband side,nahim i turn sey make i go see watin dey happen but the man jab up sharpaly and dive im gun,as i hear im landing sound i dive my own weapon as bullet we scatter wall pass me,for wia i lay down i begin shoot the man as im begin shake,i continue shooting as the man nor won give up,i use bullet scatter im body then i trowey the gun and rush im with my knife,i hold im shoulder and begin stab am with the knife till im give up and collapse,the man nah ritualist,i thought,then use my knife to separate im head

wit blood wey full all my body i carry the man's head begin go down stairs as everi wia calm no shooting again nahim i come believe sey my guys don clear all those security men,


i bounce outside but watin i meet for the compound shock me,i stop for wia i stand instantly,for the whole compound nah police surround am as my men from A to Z full ground wit blood,the tin nor gree me understand as i begin turn dey look all the policemen as dem focus dia gun for wia i stand with Florida husband head,then my eye jam oga frank with im d.p.o uniform standing with pistol for im hand,everi tin still be like film as i begin try to process tins

suddenly one car pull up beside the gate as Florida jump down her guards begin drag her back inside the car,my brain just shutdown instanta as i nor fit think anything for wia i stand i just dey look dem like slowpoke,then oga frank signal one police officer nahim the policemen release bullet wey hit my leg

"aaaahhhh!!!!, i scream in pain as i fall on my kneels instanta,watin dey happen i begin wonder,then another moto pull over as more security officials dem begin pump inside the compound,Florida begin cry dey roll for ground as she sight big mama come down from her moto wit her guards following side by side,the policemen don already chain my leg together with my hand,as i take weak still dey surprise me,the gun wey the police shoot me don already destroy my left leg as nah for ground i come lay down dey watch tins,nah wen my eye sight spata resting im back for big mama moto as those police men drag me dey go the whole tin begin hit me small small,tears just cover my eye,whether nah double i dey see abi spata my own friend betray me,no e nor fit be

i turn look big mama the smile wey i see for her face pomp vex enter my body as i push all the police wey dey drag me away and rush wia the guy wey rest im back for big mama moto stand, gbowaa!!! heavy object land for my head naso i stagger land for ground and pass out

(note;this story is written by youngzubi,join his fb group,youngzubi stories For more great and interesting stories)

to be continued.........
10 Likes 2 Shares
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 10:38am On Sep 01, 2018
pradoic:
guys help youngzubi win this competition nah
i have been watching how his likes is going to be sincere you guys really need to turn up and bumper likes on his story,we are talking about 40k here!,help youngzubi win this money on Facebook, like his short story drop your comment thats the vote then mention your Facebook friends too tell them to like the story and mention their own friend too


team youngzubi,abeg make una help this our young writer



as simple as click here to support our man

click! o!!
https://mobile.facebook.com/story.php?story_fbid=498512433955386&id=3
thank you my man @pradoic
nah for this kind matter peson take dey know true fan,but bro you and many others don show me more Dan that thanks brotherly

youngzubi appreciates
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:07pm On Aug 31, 2018
Speakout03:
well done young man, 14 month later i expect you to talkabout whats happening to the girl you impregnated, which i believe has given birth by now and your other friend you sent abroad.what about your parent, you have not done anything for them since u made money. my little observation
excellent observation my man,but i didnt forget any of them,the story is still going on and i have plan for all those u mentioned,some would be taken care of in season two while some would be brought back in the next few update
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op):
sex NA FOOD written by youngzubi


Episode.......48 written by youngzubi


The BIG GAME 
-------------------




FOURTEEN(14) MONTHS LATER
******************** *****



i dey downstairs dey wash and clean my power bike,as i no too fancy moto nah better power bike i go buy some months ago and the tin sef pay me pass moto,any time i won go do job single handly nah the bike i dey use,the bike get black and blue colour,as e come get speed pass moto,i no dey too drive moto again since i buy the okada 

i still dey wash the bike wen Bola shuk head bounce outside,she don already prepare to comot as i don open two big suppermarket for her with plenty sales girls wey dey work for her,she sabi run business nobi small,atleast with my few investments so far my account don dey enter size forty,

"darling i don dey comot o,she yan opening her suv,

"ok nah,you look take away o Chai,i yan as i sight her high waist jean wit tank top wey she kit,o boy gawd really bless Bola wit loaded tinsgrin

"yeye boy,oya come and take me away nah,she yan holding her car door


"ehn? oya na,i clean my hand sharpaly as i won rush her she quickly jump inside the moto and jam the door

"you for wait yeye girl,i yan

she reverse her moto and zoom off nahim Stevo rush come outside dragging im trousers wey dey fall comot from im waist

"spana ya phone dey ring,Stevo yan as he forward my phone give me,


"i look the screen,my heart do back flit as i sight the caller,e don tey o! so i pick am

"hello!,i yan


"hello Mr spana how you doing?,she yan


"i dey o! as you don forget me nah,longest time no see,


"oh no i didnt forget you spana,i just dey busy jare,

"ehn!,ok nah how body?


"body dey under clothe o!,hope you still remember sey we get deal wey still need to be accomplish,she yan


"which deal?,i yan as if i don forget but i still remember wella


"oh spana,i mean about the assassine i told you about the last time we talked in my house,she yan

"oh the killing stuff,yes na my mind still dey dia tight but e depend on how ready and prepared you dey sha,i yan


"meet me at overs hotel,make we discuss tins,she yan

"by what time?,


"now abi u dey busy?

"no i free wella,just give me some minutes i go land


"good,no keep me waiting o!,she yan and cut the call


"nah who be that?,Stevo yan


"ah o! boy nah one lady like that,Florida nah,ahah you suppose remember her,that lady wey i dey yan you and spata about,

"oh oh that one wey you go sample over nite ba?

"gbam!,nah she,see this one nah big fish deal,after this mission wey she won give me so eh!,nah to hang boot for this gang matter o!

"abi nah,i support the idea as me sef don gather more than enuf money,guy nah to break free tear head enter oversea o!,Stevo yan

"gbam!,so watin we go do nah to accomplish this matter once the money land piam! we go scatter,


"the ritual nko?,

"no worry i get the solution,just focus make we succeed in this game first,i yan 


"i dey ya back no le'le!,Stevo yan as we enter house,i rush enter room go dress up sharpaly as na money matter,i waka go downstairs for wia i park my power bike,jejely i mount am as the gate man tear the iron open nahim i shuk head enter road wit my bike barking boooom!!! like home theater



*******************


i drive my bike reach rovers hotel,jejely i jump down from the bike go park one side then match enter their security check before i shuk head enter inside the hotel,as i no see Florida nahim i carry phone call her,she pick am sharpaly as she gimme the direction to wia she dey


as i burst out for one bar wey dey for back of the hotel,i surprise to see big mama sitting down with her,i bin think sey she no won make big mama know about the killing

i sha waka go meet them

"you welcome spana,Florida yan as i drag one chair sidon

"thank you, mama i hail o


"spana so you won do me back hand abi,


"back hand ko,mama you know sey that one nor possible,the head no fit stand wit out the neck nah,i yan


"hmm!,yeye human being,who you dey whin,big mama yan


(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)


"ah mama i nor fit whin you nah,i yan


"ok no wahala i don hear, now make we talk business,this lady hia Mrs Florida get job for you and your boys,and nah big deal as she don put huge amount of money down if una fit achieve am,big mama yan

"no le'le mama,break am down make i get the whole logic nah,i yan


"ok hia is the matter,Florida yan",you see my husband don sign my name enter all im property which mean sey if im die nah me go take over,so i won clear him as i no fit wait till when im go die,Florida yan


"your husband?, i yan as i look her face,she node,i turn look big mama she too node head,hmm how much dey ground?, i yan


"1billion naira,Florida yan


"eh! my spirit jab up instanta


"yea 1billion naira if you successful kill him without any trace on how him death take happen,and note he he get plenty foreign guards those guys nah guru for shooting dem fit put down dia lives just to make sure sey they save dia boss,Florida yan


"that one nobi wahala,but i go need half of the money paid before i go take any action,i yan as she and big mama look dem sef

"em! spana why the sudden change,we get as we take dey do am before,big mama yan


"mama i get the power to also make my own decision now remember,i yan

"nah true but you suppose at least accomplish the work first,she yan


"lie lie,if una no fit pay half then count me out of this one,i yan and stand up


"oh relax see the money nobi wahala at all,but i need proof sey you fit and go kill my husband,Florida yan


"then big mama hia get the answer to that one,i yan

"she turn look big mama,


"he fit do the job,trust me,mama yan

"good,Florida yan as she carry some written information give me,i look through as i sight the man picture and number of guards,no wahala i go begin work on the matter sharpaly,i yan

" nah next tomorrow im dey plan to go back to Paris,so you have to act quick,asin tomorrow ,Florida yan


"no wahala,i ready once i get the agreed money i go move wit my boys,i yan


"good,till then Mr spana

"good bye,i yan and bounce outside,my life go change better soon,wit that money i go hama big 


******************


i drive enter my street,as people just dey run comot for road anytime i high the power bike sound,the gate man waka come open gate immediately i horn,after i don park the bike wella i shuk head enter house


i gather all my guys sharp sharp onto sey i won yan dem watin dey ground,but spata no dey among dem 

"ahah! wia spata nah?,i yan

"omo spata dey sick o!,im just run sickness this afternoon,simple yan

"hiaa!,why e come be now,ok no wahala sha,we go fit handle the matter,i yan as we begin draw our pan


after so much deliberation on how we go fit attack and successfully kill the man,we finally arrive our conclusion,so everybody waka go upstairs to our weapon room as we begin arrange tins 

(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)

to be continued.......
7 Likes 3 Shares
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 2:23pm On Aug 31, 2018
and for all my ghost and silent readers hmm!!! God dey watch una ooo!!!!!,remember dancing and clapping inside church during offering time without dropping shi-shi inside the basket nah rubbish nonsense grin

make una begin do well..
1 Like
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 2:20pm On Aug 31, 2018
update still cooking ooo!!!!!!!

relax well!!! gringrin

as i dey now,my hands are busy wit those keys doing the kpaka kpaka! stuff smileysmileysmiley

still your guy youngzubi noting dey happen,noting do anybody

hold on......lemme go get itsmiley
LiteratureRe: Number 225 Katakata Street by Youngzubi(m): 11:08am On Aug 31, 2018
king man,happy birthday bro wishing you more +111111111111111111111111..... nah u go tell God sey you'er not doing again


more inspiration

more energy

more money cos advise without money nah nonsense

wish u all your heart desire,bro the sky is your beginning

happy birthday once again

YOUR MAMA BORN BETTER PIKIN JARE
2 Likes
LiteratureRe: Beautiful And Unlucky-Episode 6 by Youngzubi(m): 10:57am On Aug 31, 2018
well done!,judging from few lines i have read you'er really trying dear

although am busy now so i can't read all today,just stopped by to see how things is going,keep it up.....
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:44am On Aug 31, 2018
Speakout03:
you have my vote on facebook, great write up
thank you my man
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op):
Jacqueline22:
Hv been a silent reader wink Created this account just
To compliment you. kiss kiss u sure deserve some accolades!!! Keep it up bro. tongue
oops! grin

welcome!! welcome!!! which song shud ah use to welcome u now? "still thinking"


am really glad that u decided to appreciate my work! thank you!!!! smileysmileysmileysmiley
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 8:01pm On Aug 30, 2018
frankfrancis871:
Just saw this, I must commend the writer of this sagacious story (although I'm still on page4), after seeing his super commitment he is good and I urge him to never give up! As a writer I rate him 78% good, all the best cool
thank you my man, you'er welcomed! smiley
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:12pm On Aug 30, 2018
rowdymind:
Youngzubi Check Your Mail
i av seen it bro,thanks alot my man,notin good pass through brotherliness
i don reply already
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:10pm On Aug 30, 2018
[quote author=Biggaboi post=70750423][/quote

tanx my man
1 Like
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op):
sex NA FOOD written by youngzubi


Episode........47 written by youngzubi

spana on it again
-------------------- ---



Like sey na missionary work i dey do,i put all my spirit and soul down begin handle Florida,with her laying down on the bed,i spread her two legs,each time i look watin gawd cave put between her legs the kind wave wey dey pass through my body nobi hia,jejely i lower myself begin s*ck her kitten as she begin wiggle her waist,i comot my tongue come shuk one finger enter

aahhhhhh!!!!,she jab up grab me head,i begin look her eye to eye wit my finger still going in and out,she open mouth,frown face dey breath breeze for my face

(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)


i just too like her body structure,she get hight wella come get thick body join wit br**st wey stand like rip pawpaw,only her laps alone fit make impotent man cum,abi nah her lips wey pink die!, i just confuse on between her lips and kitten which one i go focus on

13mins later after she don cum two times i free her kitten then grab her two standing melons wey just dey vibrate since,omo e just be like sey nah her melons fresh pass,as the tin take full my hand eh!,naso i begin press am like pikin wey im mama no buy toy wen im small,trust warri blood,nah to burst the melons,i go die ontop am today after all nobi me tell am make e too soft,i shuk mouth for one dey yab the second one wit hand


"aawww! spana why are you spending too much time on my b**bs?,please make use of that long tin,Florida yan

"eh! hia! nah that one you come dey talk small small,you don hear sey dem dey remind bee make im stink?,i yan as i stand up,she rub spana as the tin receive current stretch


"wowww!!!,she yan



"waya!!! waya! ,turn ya ass baybyy!,i yan as she bend down enter doggy style,abeg my people time don reach o!, make i enter her sokoto small


as spana finally enter her poni-baja nna mehn! the tin just over sensational,e begin wash away my soul dem,each gentle thrust dey sweet me pass shuga



naso we take nack apako for good 4 hours before we stop,after we don baff finish go chop,omo she do some make up abi nah wetin i go call am,but i sha sight her facing the big mirror as she rub some tins for face before joining me ontop her bed,she coil her sef for my body nahim me sef grab her behind tight till sleep nack me jazz waaa!!,omo nah till next morning



"i wake up next morning as i sight her answering call,she stand dey waka up and down and immediately she sight sey i don wake she signal me to keep qa-yet wit her hand on her lips

i sha keep qa-yet dey look her till she finish wit her call

she drop the phone then loosen her night wear,i just dey look her till she n*cked finish then i stand up go meet her for wia she stand,gently i place my lips on her own as we begin k*ss,she close tight, e' mean sey the k*ss dey enter deeper


few minutes later she comot mouth,"fvck me now,please dont delay,she yan


"i bin won ask her if any wahala dey but she don already lay down for bed spread her kitten open waiting to welcome spana inside

"i look her as nah to scatter her sobinto level begin hungry me,so i drag her up then lift her up as she circle he leg round my waste,she hold my head begin k*ss my lips,naso i grab spana direct am inside her sokoto,she free my mouth sharpaly,jejely i begin enter small small as she place her head ontop my left shoulder dey moan better sound enter my ear


"i continue till my hardrock energy charge naso the dancing step take change,wit force i begin thrust in and out,7 thrust per second, come hear shout



after 6 rounds she yan me sey e don do,me sef i kukuma free her sharpaly,i don dey sweat die,my body just dey shine as all my muscle pump like balloon

i waka enter bathing room go freshen up,as i waka come out i sight her sitting down jejely on the bed wit one brown box ontop her laps,i kukuma dress up then she call my name

"spana!,


"i dey wit you,


"em! my husband just called this morning,he is on his way to Nigeria,and i dont know when he will be leaving again,it might not be anytime soon,so this might be our first and last meet,she yan

"ok nah,that one nobi wahala,but if you need my help you free to count on me anytime any day,i yan


"yea thank you darling,yes i will still need your service but this time it won't be logistics matter,nah killing job,she yan


"killing job?,i yan


"yea and nah tough peson,she yan


"who?



"when time reach,the peson tough,and please let it be between us,she yan


"ok o!,i yan


"good,have this she yan handing me the brown box



"i grab the box as she shift am come my side,i open am look inside as i see sey nah some currency dey inside,i node head 

"Chai nah dollar be this o!,i yan



"yea thats my gift to you,big mama will still pay you,but above all keep our secret safe,i dont want big mama to hear about the killing i told you,she yan


"no problem thank you very much Florida,i appreciate,i yan and stand up 

"my driver go take you home she yan





"as Florida driver shuk head enter road,my phone vibrate inside my pocket for wia i sidon for back seat,i unlock am look the screen,nah credit alert from big mama both for the mission money and Florida bedmatic payment all of dem waya enter

"o boy i just begin shine teeth


(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)


to be continued.......
4 Likes
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 2:27pm On Aug 30, 2018
Biggaboi:
Greetings youngzubi... Abeg send the link again. Make put my thumbprint.
here is the link,bro please do o!,remember to mention your Facebook friends,kindly tell them to scroll up to like and comment on the story,
i still need more likes and comments to be ontop


https://mobile.facebook.com/story.php?story_fbid=498512433955386&id=3
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 11:49am On Aug 30, 2018
Iambees:
I Don cast my vote and comment via, chuks
oh i sight u man,tanx bro
1 Like
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 9:11pm On Aug 29, 2018
Pinkberry5:
I'm Mercy Osasogie.
ohhh!! smiley
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 8:37pm On Aug 29, 2018
Iambees:
Youngzubi na you write Blood for Blood?
nop bruh,never written any stuff like dat
blood for blood is coming after sex nah food its an English story
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 7:36pm On Aug 29, 2018
Pinkberry5:
Youngzubi, can you vote more than once on fb?
awww!! dear its the likes and comments,but you can comment as many as u want,most of all if u really wonna double your vote then what u gat to do is mention your facebook friends there,tell them to scroll up to like and comment to help me win the contest,tanx alot darling please do indicate so that i can know dat u are the one
1 Like
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 7:04pm On Aug 29, 2018
tomgab:
Bro, you don dey loose focus? Your updates this past 2 days is short and lacks vivid and lucid description it was known for b4
hmmm my guy,the tin is dah am getting more occupied on daily bases,i got an email some days ago wit some offer which i decided to give a try ,i nor fit lie you writting is already taking 70% of my time

to avoid losing u guys i kept on struggling to update here too,becos my journey started here,u guys made me, without you guys there is no youngzubi


am working on this story: BLOOD FOR BLOOD(WORLD BEFORE EARTH) STORY BY YOUNGZUBI

and again season 2 of sex na food

but,i will try harder in that area of description

noted bro,money is still neededgrin and thats why am fighting strongly for that short story award on Facebook please bro support smiley
1 Like 2 Shares
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 7:04pm On Aug 29, 2018
tomgab:
Bro, you don dey loose focus? Your updates this past 2 days is short and lacks vivid and lucid description it was known for b4
hmmm my guy,the tin is dah am getting more occupied on daily bases,i got an email some days ago wit some offer which i decided to give a try ,i nor fit lie you writting is already taking 70% of my time

to avoid losing u guys i kept on struggling to update here too,becos my journey started here,u guys made me, without you guys there is no youngzubi


am working on this story: BLOOD FOR BLOOD(WORLD BEFORE EARTH) STORY BY YOUNGZUBI

and again season 2 of sex na food

but,i will try harder in that area of description

noted bro,money is still neededgrin and thats why am fighting strongly for that short story award in Facebook please bro support smiley
1 Like
LiteratureRe: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Youngzubi(m):
okarfor my guy see as you just take dis update scatter my head,laff just dey choke me as i sight the sub-title,u dey try sha,as nah just to have fun u dey do,...tem!! tem!!! my gee!! i dey await next drop
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 5:13pm On Aug 29, 2018
izaray:
Carry go boss, have hit my like at ur page already!
thanks alot dear
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 3:38pm On Aug 29, 2018
donaldphilipizu:
I SITE U MY G.U HV NT 2 WORY ABT.GAT UR BK.
thank you bro
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op):
sex NA FOOD written by youngzubi


Episode.....46written by youngzubi



GBEDU!!!!!
--------------



Bedmatics 
----------------

immediately doctor discharge im people,he rush outside go chater taxi wey go drive dem go house,Vincent nah very cool young man,almost sey im nor get any problem at all as im life nah the jeje type,he tall,dark with better face wey no woman go fit reject im engagement ring,as he sidon for back seat with im wife inside the taxi wey drive dem dey go house,sentino sidon for front wit the driver,the way everything take happen just dey make am laff,"sentino so you won kill my beautiful wife eh!,no worry papa go hear about this,Vincent yan as all of dem begin laff



after spending better jolly moment wit maya and sentino dem,Vincent and im wife left for their family house,onto sey nah the upcoming wedding ceremony carry dem come naija all the way from south Africa

******************** ***


(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)

As i take wear clothe rush down stairs,carry golden dragon key begin go rovers hotel still dey surprise me,who go won miss that kind overwhelming opportunity,that Florida lady level high nobi small,she be high class even big mama sef nah learner for her side,and she sabi dress gan!,infact the lady nah fire!

wit dragon speeding without making pkakam sound,i begin look myself for the side mirror,thank gawd for my barber the guy nah guru,my afro hair shave well,i wear white body hug polo with penciled jean trousers,to compliment am well i wear better black can wey get white soul


minutes later i reach for front of night rovers hotel,the security man waka come open gate as i drive enter the compound,after i don lock the moto jejely asin ruggedly i begin bounce go the entrance,the man wey stand dia use one tin like that check my body before im permit me to proceed,as the door open by im sef i shuk head enter,but the peson wey my eye first jam as i enter the hotel begin change my mood,but i pretend sey i nor see am

the hotel big nobi small,as nah five story mansion,swimming pool dey the compound even other mini bars dey for different parts inside the compound apart from the main one wey dey for first floor inside the main building,wit people every wia eating,drinking,whil e some just sidon dey press phone but nah one particular set of two people drag my attention,one young lady she fair wella and another guy we be chocolate colour,im face the girl as two of dem just dey into each other,although nah the girl i dey look nobi the guy,but she sef never notice me

i look further nahim i sight big mama waving at me as signal,i match down to dia side,omo Florida just look me wit better sexy smile Chai,her smile nah vitamin C 

"hi,i yan and wave her

"mama i don land o!,i yan big mama


"awww!! looking sweet as ever,Florida yan


"rubbish human being,check up ko!,mama yan as i begin laff


"ah! mama if nobi sey nah mmm!! i wink,i for nor come o!


"i know nah rubbish boy,nahim make me mention her name,mama yan


"hmm seems peson dey crush on me o!,Florida yan smiling


"crush ke!,see as i dey hia so eh!,notin fit move me ontop woman matter,i lie


"eh ehn!!! so watin come carry hardman come nah,Florida yan



"em! ha nah becos sey mama don yan me sey nah based on logistics matter nah


"Hahaha!!! nah mad man you be,big mama yan as dem laff



"so back to business,spana this client here needs you,hope you'er prepared?,big mama yan


"ah ah! shey nah hia?? i over ready sef,i yan


"hardman indeed,not here biko,i get house,Florida yan



"oh! ok no problem i dey kampe!,i yan


"good so you guys are good to go,am yan

(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)


for the next 56mins we just dey gist,chop and drink stuffs till Florida yan me sey make we begin go her place,dem conclude sey i go spend the whole night for her place, but that one nobi matter as far sey money and bedmatics go dey ground 


she stand up as i stand go grab her waist then we begin match outside,big mama go take care of dragon


we reach wia they park dem car,nah dia i come jam those two people again,the chocolate guy rush go open the passenger door for the fair girl to enter but her eye mistakenly sight me gawam!,she loose balance instanta as the guy begin struggle to hold her

"what's wrong",Florida voice jab me back


"eh em! no problem o! oya enter make we dey go i yan trying to compose my sef,




"una don meet before,Florida yan as we sidon inside her car begin go her place


"eh! yes no nah the guy i bin dey look jare,i yan


"hmm hope you sabi im papa,asin you know watin be im papa work,Florida yan



"d.p.o",i yan


"gbam! so carry go eh!,case nahim go kill you,Florida yan as she hit my chest wit her palm


"iyeee!!!,i shout


"ee yeess!!!,she shout



"the drive to her house good sha,as inside her moto be like parlour so we just relax dey watch movie till her guard waka come open door sey we don reach


nah wen i waka come down i notice sey night don come sef,then for wia i stand for her car park,nah big three storey mansion i dey face,light full every wia,small garden dey for one corner to show sey nah americana get the place,even swimming pool sef dey for my left hand side

the house nah green and white dem paint am,as small portable bar dey beside am,we match enter inside,o boy eh!,me sef begin wonder wia i dey as every wia just dey sparkle dey shine gold and silver



big plasma tv dey for ground becos e too big to hang for wall,long and big cushion arrange in four corners with glass center table for middle,her house maids begin come out come welcome her,omo if i see one i go talk sey nah she fine pass but wen another one surface i go begin think otherwise 


"after the long Tin, i follow Florida climb up go her room,as i enter the room e come be like sey nah another planet i jump enter,the room design nobi her,i still dey try observe how i go take describe the room wen Florida release her body ontop me for wia i sidon for bed


"ahhh!! wait nah,i yan but she don already seize my mouth,we begin kiss

from there i comot her clothes,naso the tin take start,i won relax sample her but she too dey rush spana


"i kukuma leave her make she do her tin


"wow!! i thought as much,she yan as she drag spana come outside,small small she begin rub am before adding her wet lips,hmmm she just continued from wia Bola stopped





(note! this story is written by youngzubi,join his fb group..youngzubi stories For more interesting stories,add him up on fb:young zubi Desmond)


to be continued.......
3 Likes
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 10:41am On Aug 29, 2018
Pinkfeet:
have like and comment
thank you so much
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 10:40am On Aug 29, 2018
Sensitivity1254:
Which one be your story?
The one by Desmond Nona?
yes bro thats me DESMOND NONA
1 Like
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 7:04am On Aug 29, 2018
madiba147 guy i sight ur like on Facebook,please as u also have 1000s of fb friends abeg show love by mentioning dem for comment box,abeg brotherly tell em to vote my story with their....like...comment..and like the page
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:48am On Aug 29, 2018
wizsolzy:
This my boy johnsown1 come dey won read pass ;Dme angry baba lemme go and read dat ur HIV own
ok bro,remember to vote for me by...like.....comment .....and mention your Facebook friends to and vote me with their likes and comments too
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:36am On Aug 29, 2018
rowdymind:
Guys, We Have To Put In Effort The Number Of Likes And Support I Am Seeing On The Stories Of Other Contestants Is Overwhelming. This Is Nairaland With A Population Of Over 2 Millie, Will Our Own Lose In A Contest Where Number Matters?. If At Least 5% Vote For Youngzubi We'd Come Out Victorious. Do Not Relent Not Now Not Ever!!!
exactly my bro,i found out about the contest late
LiteratureRe: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(op): 6:33am On Aug 29, 2018
Johnsown1:
Are you the author of life of a teenage HIV patient
yes my bro,i pray i l'll win the contest

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 29 pages)