Youngzubi's Posts
Nairaland Forum › Youngzubi's Profile › Youngzubi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 29 pages)
Madiba147:tem!!! tem!!!! for u my man |
stevodot22:nna u want make sentino gimme ota-piapia |
senatordaniel:ahhh!! u must be a good senator to be cooking ur food ![]() |
oscoxa214:thank u my man also show some love and vote for me gawd bless! |
Episode .............28 spider Gang(2) ----------------------- one month later ************* life just dey dey normal,tho we never carry out any mission at all,but as we dey now no kin mission whether na deadly abi lively wey we nor fit go,as our hearts don turn rock,no more human sympathy since after we go do dat ritual thing,everything changed,nobi as money take dey follow enter my pocket wen ah just start that sugar mummy of a thing e take dey enter now wey we don take oath, never to betray,steal or disobey big mama even all those numbers wey striker help me collect that day for that wedding ceremony i bin dey try dem since but all of dem just dey yan switched off,some not reachable ok now wey i come make up my mind to focus and grab Florida offer,i call her for phone say i won see her make we discuss the matter again,she agree nahim she come yan me say make we meet for fabian classic hotel,as satan hate me reach big mama catch me for there,trust her nah,she begin para for me,onto say Florida don already know say i be big mama sugar boy she just calm down,dem send me comot as dem begin settle the matter woman to woman,nah later-later big mama come visit us the following day come yan say,nor more direct payment which mean say if we get connection to sex any rich lady nah she(big mama) go dey incharge of the price,she go receive the money for her own account then pay us the fixed price wey be 500,000 for each mission well accomplished nah so the dance take change beat o!,our people dey always yan say, nobi mouth wey dem take come borrow money dem dey take come pay am"true talk" we begin para for her,onto say na watin happen,say na who die!!,we resemble her zombie??,guys dey mad o!,make she nor just begin form dat kin level onto we dey work for her,nahim she come calm everybody down,then begin yan us say the money wey she dey spend ontop our feeding,drugs and equipment need to be recovered and she sef need to gain her own profit nahim we come ask her Wat of the political connection wey our service to those high-high politicians go dey give to her family becos her husband nah politician too,so as we dey work for those top-top politicians dem go dey return the favor to big mama's husband political career onto say nah if left hand wash right hand right hand sef go wash left hand"nah so life be" listen she yan,as time dey go una money go dey increase,this one nah just for a start she explain give us i sidon for my bacony dey think deep,better breeze just dey cool my body as my mind dey ontop big mama matter till my phone begin ring,i turn look the screen wia e dey onto table nahim i see say nah my mama Chai e don tey o!,since wey i return lagos i neffa call her o! so i grab the phone pick am as i yan "hello! mummy" eh! n'na kedi ka eme(my son how are u doing)she yan in ibo onto say i fall under category of "my papa say i be igbo" i kukuma begin yan her with correct pidgin before man pikin go bit tongue with igbo,i remember one Christmas time wey i travel go my village,i nor know watin carry me go begin learn our ogbotic dialect wey dey sound like Latin for my ear,just few words wey i try cram carry for head nahim my brain turn upside down,PIDGIN sef wey i sabi before begin confuse me,the language just format my brain nobi person tell me say make i kukuma backoff hello mummy how body na.......i yan to my ma'le for phone my pikin i dey fine oo!!,nah gawd just dey favor him daughter o!!.....she yan,but something dey wrong my mama just too happy,asin e don tey wen i hear her voice sound happy like this,normally nah so so chinedu go marry,go born my grandpikin ha! mama this one u dey happy like this watin happen.....i yan as i open ear wide to hear the better gbedu chinedu!!!........she halla me ma!!.........i answer gawd don finally bless us,our prayer eh!, gawd don answer am......she yan with better laugh ehn!! oya samah me the full gist nah,make i know the size of Ghana must go wey i go buy to come carry my own share nah........i yan shining teeth hmm!!! oya begin guess.....she yan ohhhh!!! mama i dey always tell u dis thing,u don too old for all this kin thing nah,which one be make i begin guess again........ah shout for phone ok!,never start vex becos watin go make u faint sef dey come,agnness get belle for u.......my mama samah the tin for my ear,e remain small make i faint true-true e just be like say nah Monday hammer my ma'le take hit me for head as headache begin worry me Err!!! em! mama u say,u say watin ,abeg talk am again.......i yan as vex full my body chinedu i said agnness ya wife to be,no ur wife becos as pikin take involve now nah ya wife,full one sef,she get belle and nah u get am....... she yan mama nah gawd go pur**,i manage hold am back before i samah the insult finish,but as e take be now eh!,nah to squeeze my ma'le into weed light am and begin smoke am just dey hungry me mama i nor know watin u dey talk atall!!,infact i nor know who be agnness,just kukuma go die since u don old,abeg die and leave my life alone mama........i shout for phone chinedu i nor go die!!,gawd forbid bad thing,see i go live too see my grand pikin kolokolo,my own nor different,since ya useless big for nothing fool brother waste him life,him just disappear like ghost,the day wey him call me for phone say him want dey do body guard abi security job for one big man i vex abuse am for phone since dat year till now i never see or even hear anything from him again,next thing wey i begin hear be say cult people dey pursue am till dem kill him,dem waste my pikin,now nah u be my only hope but see as u decide to live ya life,e nor different from ya brother own,chinedu watin i do una,nah bad thing i do born una?............my ma'le yan full my ear see mama i will never accept dat bastered or agnness make she just go abort am......i shout gawd forbid,chinedu i abort u?? if to say i abort u wen u dey my belle u for no dey alive today?!,chinedu watin bad bad o!!,leave all this ya rubbish life.......she yan as my vex come double nahim i scream mama!! get ouuutt!!!!! just go an dieeee!!! dat pikin nobi me get am,leave my life alone mama leeeaaavvvvee meeee alone!!!!!......towwaaaa!!!!! i smash my phone for electric pole wey stand for our street gawd forbid i yan as i vex enter house,i waka go carry hot dry gin as i light igboo begin smoke and drink, i just dey waka from one side to another all this one nor just do at all so i run go up stair enter my room,lock door as i open my drawer carry one small box out then open am as i spread the cocaine wey dey inside ontop table i bend my nose as i draw am enter my nose aahhhhhh!!!!!! che! che! che!!,my room begin dance for my head i sniff another long draw, omo i forget everything kpata-kpata nah just as my house take dey rotate like standing fan i dey see,hmmmm i comot breath as i stand up stagger den use back land ontop my bed gowwm!!!!! to be continued ********* click on the link to vote me "youngzubi "for the literature award thank u, gawd bless! https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award swiz123 i use this medium to thank u for the mistakes which u pointed out,i worked on this update with reference to those mistakes u pointed out,as a writer i totally understood ur point thank u once again for the love,please do read the update and give me a feedback also point out any other area u felt i should work on thank u to all my die hard fans, those who always appear where ever youngzubi is mentioned thank u very much guys,to those who read and find it hard to encourage me with their comments thank u,to those lovely ones who took out time to vote for me nah only gawd go fit reward una i also say a very big thank u!!! jah bless!!!!!!!! |
Episode .............27 the spider gang --------------------------------------- as we turn look big mama she motion us to follow her,Chai fear nah bad thing,see as all of us just dey drag who go be the last peson wey go stand for back,trust spata him nor even send as him use all the strength wey dey him body fight go stand for back-back big mama dey front as we waka follow her for back,we reach the backyard nahim big mama waka go open something wey be like pit,e wide like mad,we move close go meet her she remove her high heel shoe then face us and yan"jump in after one another watin!!.......spata shout ah! e be like say we go begin go back ma,mama abeg i nor do again.........erotic yan spana!!.........big mama shout Err! ma!!..............i yan jump in..........she yan ma u say watin?.......... i yan as i swallow spit spana! u nor deaf,so comma enter inside this thing,she yan but the fear wey hold me double,how normal peson go talk dat kin thing i manage waka go front after all na man i be,so onto say na man wey i be i gather mind put one leg inside the pit nahim i come notice say step dey inside the pit i smile as ah yan my guys say better step dey inside o!,then begin go down as others follow me,we follow the step dey go down till we burst out for underground cave big mama waka come front,the cave get one small opening wey be like passage,for the passage e get long rope wey dem take cross am,so as big mama reach dia she bendown use back enter inside the cave all of us begin do thesame thing till we complete inside inside the cave dark light midnight,nah only candle light we line up be the only source of light for dia welcome! to my kingdom!,the great den of the ogboni's,here is the secret place wia the powerful one's dwell,only those who seek power and protection enters here so calm ur spirit for u'er in the right place we just dey look every corner dey fin the peson wey dey yan since,no show at all nah only the voice we just dey hear,i look big mama but she nor even show any sign of fear at all,she just bow her head dey look ground like magic one man wey black like charcoal appear from no wia,he short come Wear pure red cloth with long stick for him hand dont be afraid young men for what u came to seek is what u'll get........the devil yan i greet u the great one....big mama greet my daughter u'er welcome em! the great one......big mama call yes!......the devil yan we don arrive,nah the boys be dis,nah to give dem protection and bind the gang be the thing wey carry us come....big mama kukuma explain give the devil hmm!!,oya make we start no time to wast,lineup!! and begin comot una clothes....the devil yan as we obey sharp sharp like say if we delay our life go kpemeh as we comot our clothes finish,nah only boxers remain,the devil begin do him incantation,one big box appear for our front as the man command us to begin enter it one by one as the gang leader,e nor easy to be a leader o,becos anything wey dem wan do nah me go first do am nor dey waste time!!.......the devil bark as him eye turn red chaiii!! i comot breath den waka go wia the box dey u go enter and sidon inside till i open am.........he yan i go fit breath inside?........i ask the short devil nor dey ask question!'obey!" all u need to do nah to just obey jeje!.........he yan Chai na wich kin thing be dis eh!,i shuk one leg inside then the second one as smoke begin comot from the box sidon inside........the short devil yan,i obey ah sidon nahim the man waka come close am i begin wonder watin go happen next,like say dem jazz me i fall enter better sleep i begin dream wia ah stand inside one thick bush,inside the bush nah only six threes dey dia as i look them e come be like say dem dey talk even some of dem get branches wey be like hand i still dey wonder how ah take enter the place wen four men appear from no wia immediately i sight dem nah to tear race i won do becos dem hold raffle gun with cutlass for their hand but my leg pin for ground,i try with all my power to run for wia,even those four men begin laff as dem match come meet me i begin beg dem but e be like say i just dey follow my shadows yan as one of dem raise him cutlass and samah it on my head towwaa!!! the biggest three among those six tree begin cry as red thing begin comot from the branch,then i touch my head wia the man nack me the cutlass no sign of blood at all talkless of wound e just be like say nah foam dem use hit me the man with gun shift go back as him position him raffle fo my face and fire it,thesame thing happen again as the three begin cry dey comot something like blood from him branch good now ur ode-eshi is hundred percent complete,go back u'er now protected ur body strong pass iron now goooo!!!!!!! i wake up inside the box as sweat full my body,com out!!...........the short devil yan as him open the box i jump out from the box as i notice changes for my body,no fear again as nah to fight or kill peson dey hungry me the man continue with him incantation till everybody enter the box finish,then we lineup again as the man use one plastic knife shuk our hand and collect our blood inside one small calabash,he mix am with one white thing before he begin do incantation after the incantation he carry the small calabash and begin sock chicken feather inside the mixture as him use am to begin draw spider for our chest wen him don finish with dat one he bring out six cross neckles wey be like catholic chaplet but this one different he wear am for our neck one by one hmm!! hahahaha!! done! it is done!!,the spider gang!,i don cook una,sanctify una and bind una together as one,united by the blood,........the devil yan as him begin tell us watin we must not do in other not to spoil our charm latee-later he yan us say we go dey come renew our ritual every eight months omo as nah to begin go house dey everybody we hail the man as we handkock our sign and dress up,we follow as we take come climb go up we reach front of the small hurt house as we notice say nobody dey dia again,no dead body no moto,we sha enter our own mini bus begin go back home as we burst out for the main road,we sight those people bus for front as e dey drive go back to load another passengers,Chai nah only gawd go save travellers the journey back to festac nor tey! like wen we dey come as everybody just remain quiet,nobody talk pkikim till we reach house everybody jump down begin enter house straight we spend the whole dey getting high higher till we reach highest to the extent that we begin follow ceiling talk as big mama yan,all the equipments arrive the next day as some paid professionals come begin teach us how to shoot gun,aim target and use all the equipment,if to say our government can supply those kind of guns and equipment wey big mama carry come give us to our officers believe me this our country for don get tight security tey! tey! there for be no mess up! to be continued sorry for the late update click on the link to vote youngzubi for the literature award gawd bless! https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award |
hello! update would come late today something came up and i really need to handle it so bear with me thanks for ur understanding gawd bless!!! still ur guy youngzubi |
uekejiuba:wow! wow thanks man for the love i appreciate bro i won't let u down! |
Danchoco:i hail sir! |
Speakout03:biko send am o!! |
razmub:Lolz ![]() |
Estellar:u'er welcomed!! thanks for the comment please do go and vote for me God blessed |
Estellar:u'er welcomed!! thanks for the comment please do go and vote for me God bless |
Holywizard:and i just like u for one thing beige appreciative!! thanks my man Wat i hate most is wen people read without dropping something for the writer |
nice job! but dont u think dat it's time to bring him back? he was among the main character even before nurse Jo and chisco u just forgot him like that,dont u think we the readers need to know what he is up to now even if the madness have reached the highest level of craziness "AKUNNA!!!!!" yes akunna,u forgot him which is not good,a good story shouldnt stop shedding light on one of its main character for a very long Tim like this have been watching how the story was going,so i think i should let u know now,try and bring him back as soon as possible jah bless!!!! still your guy youngzubi |
Episode... please thank 1minute of ur time and click on this link to vote youngzubi for the literature award jah bless! https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award Episode ....... 26 GBEDU!!!! ---------------- Time for the main job ---------------------------------- big mama don yan as e go be ---------------------------------------- time 8:01pm Monday morning hello!,goodmorming ma!..........i yan as i pick big mama's call hello spana,wia u dey........she yan my house nah............i yan which house,ur house don turn two?,becos i dey for ur door right now.........she yan oh! mama i don pack out,nah my own house i dey stay now,sorry i never tell u,i been plan to call u but onto say i dey pack,work just too much........i yan ehn! what kind of house is that......she yan nah duplex mah........i yan u bought it abi........she yan yes ma,nah me buy am........i yan excellent!,what of the boys.......she yan dem dey here with me ma!.......i yan good,hope dem complete four abi.......she yan yes ma!,nah four dem dey...... i yan ok forward me ya address,get the boys ready i go begin come once the address land............she yan ok ma,i go send am nah-now.........i yan as the phone cut i click on massage,type the address then forward am to big mama as i run enter parlour go meet my guys hey guys shebi all of una don baff abi?..........i yan yes!,no!............nah watin dem.yan o boy be serious nah,see the woman we get the connection dey road o!,nah she we go dey work for,i don explain everything to una before nah,i nor just expect this kin dulling at all........ i yan nah watin make me like my guys,they sabi time for everything,if nah time for yabbing dem go yab u die but if nah time to be serious u can always count on dem,everybody begin arrange things while some dey sweep,i drag bobo go up stairs bobo...........i yan as we enter one room and lock door watin happen........he yan see nah only four guys the woman request for,so u nor go join us.......i yan ah! me spana,so nah me good to be removed abi...........he yan as him face change instanta nobi so bobo,now listen i get another plan for u,that woman eh! as i take dey see her she be fire o!,i been won run with the 700million wey i first hama but spata nor gree me nahim convince me to continue this job, here be my plan,since u sabi computer well onto say nah yahoo level u dey run before,i go send u go foreign,u go go there learn some things wey i go tell u later,later later we go begin work the visa.........i explain give bobo hmmm!! wow! u be correct guy,ok nah,we go see how things go take turn out nah..........bobo yan as we shake hand so u go remain inside this room till the woman come and go,i nor want make she see u.........i yan to bobo ok bro,anything for u my man.....he yan naso! i reply as i waka comot jam door tight.. 2hrs later,i don assembled all my guys for parlour immediately sentino land,thank gawd him first big mama Stevo erotic simple sentino spata then me as the oga i begin yan dem i take gawd beg una make nobody yan rubbish for the woman front,if she nor ask u question just remain dump.....i yan nah ur papa go dump.......spata yan chineekee!!!!! .....simply shout i for like am if to say him dump sef,by now i for don sell our land finish.........i yan,as my guys begin laff ok now guys,make we code our sef well abeg.......i yan nothing do u manly......Stevo yan tem! tem!!,guys must hama nu-nu e go sure for use,i go do anything to get those currency o!.........erotic yan no go die like fowl as ya papa take die o!,ibo people too like money Chai!......Stevo yan mbe if nobi money watin come drag u come lagos,i swear nah way bill we go just do u,one more kpikim i go run outside go buy sack package u inside then send u to ya mama......simple yan to Stevo supported!!............erotic yan ,we still dey yan rubbish wen my phone begin ring,i look the screen as i see say nah big mama oya make una sidon jejely the woman don arrive make i run go pick her..........i yan as i quickly run go outside i open gate,look outside as i sight big mama with her thugs coming down from their moto i humble my sef go meet dem welcome ma!..........i yan nah the house be this?........she yan nahim o!..........i reply i like the house,nice choice spana ......she yan thank u ma!........we waka enter my house,come see as my guys take quiet like pap water welcome ma.........all of dem greet hmm!! big mama sigh as she carry her handbag give one of her guard,she waka near dem then begin look each of dem from head to toe good job spana and spata.....she yan thank u ma........we yan ur names.......she yan as she sidon then my guys too sidon begin halla their name one by one Stevo! sentino ! erotic ! simple ! good,Stevo,sentino,erotic and simple u are all welcomed........big mama yan thank u ma!!.....they reply now lets talk business,em! spana!...she halla me ma!.....i respond sidon.......she yan oh! i yan as i kukuma go fin seat go sidon,i been dey stand since now listen,una go dey work for me hope spata and spana don explain things give una........she yan " yes ma!!" good,so i go dey bring the contract while una go dey carry am out according to my instructions,nobody messes with me at all,to make my sef more clear to una,if" i repeat if any of una try back off or betray this gang hmm nah straight to hell o!,i don waste many in the past,so if u nor fit cope better think twice now and back out..........she yan no le'le mama!!!".....we yan mostly nah politicians una go dey work for,some fit hire una to help dem kill or bring human parts for their ritual renewal while some fit send una any other crime relate mission,nah during election una go dey get job pass........big mama explain as my guys begin light jombo dey puff i greet u big mama......Stevo yan with battalions of smoke puffing out from him nose u welcome........she reply mama nah how much go be our pay.....Stevo ask e depend on the mission wey una carry out, 500,000 each for every mission well accomplished,then i go dey supply una food,with weekly allowances ,all the materials wey una go dey use like guns and cars i go provide dem all....... ...big mama yan hope say jombo and white coke go dey among.......sentino yan sure all una require to get high and heavy moral go dey in abundant.......bg mama reply any other question or suggestion before we go go seal this gang and then take protections.....she yan no! ma".....we yan good oya lets go........big mama yan as we all stand up match begin go outside she don already prepare sef ,striker waka go drive one white mini bus come,me and my guys jump inside as big mama and her thugs enter their own car and lead the way,we zoom off the journey tey o!,nah ibaddan expressway we stop then follow one yeye road wey narrow die!,we begin drive enter the bush, deep deep till we burst out for one small hurt house wey dem use mud build fear catch me as i sight dead body wey full ground,i look back of the small house nahim i see travelling bus like two of dem Jesus!! nah people wey dey travel be this o! so they enter one chance! i still dey vibrate for wia i stand when some huge guys waka com out from the small house with axe,cutlass and chisel for their hand like play like play they begin butcher those travellers wey dem don kill hot we-we combine with better shitt catch me,as spata begin whisper for my ear guy u remember how to pray "the lords prayer again" eh! i nor sabi am before o! Chai i don die.....i yan as my leg begin shake for ground Chai guy u be Bleep up,so ordinary lords prayer u nor sabi,at least peson for pray so we go fit make heaven,becos by the time dem go butcher us like this eh! hell fire sef go reject our spirit......spata yan bros how we take enter this place eh!,and maya been won make i follow am go church today if to say i know i for nor run.....sentino yan as tears begin drop for him eye oya!!! big mama shout as all of us turn sharpaly!! ************* click on the link to vote youngzubi https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award to be continued...... stay blessed!!!!! |
Adesina12:welcome bro,nor vex as i no halla u ontime ![]() |
pradoic:no hate speech bro,the guy is not a goat,to be sincere what he said yesterday really helped me o!,it made me think twice"he made a point" but my greatest problem with him was calling my fans names"its not right" so @swiz123 & pradoic one love my people no hates,everybody is entitled to his or her own opinion thank u very much my man @pradoic @swiz123 one love brotherly,please always criticize but avoid hate speech,i have taken note of those things u pointed out believe me,am working on it already so always criticize but as a matured mind thank u peace out!!!! |
jbtobsyn:thanks my man |
astute28:thank u my guy, tem!! tem!! tem!!!! for u brotherly nah We'we o!! #no hating peace out |
Therock5555:wow!!!! rock baba!,man must wack! thank u my man for appreciating my effort when talking about great writers that i always wish to meet after reading their writeup mehn! its you and flow,u guys are gods of literature thank u boss for stopping by preachers son,am still inlove with that story till today! |
swiz123:well well well! ![]() your comment got me frowning but on a second glance it triggers my moral "smiles" flow1759 and therock5555,those two are great writers i must confess,most especially flow1759 the guy is something else thanks for pointing out those mistakes or whatever u literature students call it becos am in science department believe me assuming u always point out errors like those stated above after reading trust me i would have been better by now but u will just read and go without saying anything even u gat alot of reasons to say something(please drop ur comment) i would write at end of each update u will read and pass then come here to tell me how fictitious my story is,guy u swallow stone? as a young writer u need to be criticized in other to get better"so u know" but here u are,saying u dont want cyber enemies thats why u dont comment on my thread,guy nah free mb dey worry u,abeg tear dat level and enter ghost mode jare!! they can only tag u,non of dem will comma beat in ur house i love my fans like mad"sycophants ke!"we die here since u always see mistakes and errors please try and point dem out after reading or unfollow the thread to have peace of mind "no insult" stay clear brotherly but my fans are not sycophants please"note that" #ANOTHER MAN FOOD IS ANOTHER MAN POISON! |
coolaustyne brotherly wia u enter nah
officer with sauce ![]() hope em! boko no! gawd forbid |
swiz123:even the bible contains proverbs which is not real but relates to our everyday life,a story doesn't need to be real before it can be called a good story u can't relate with my story"good"but have it in mind that i have reason for writting that story,it might seem corrupt or whatever for now but I'm heading somewhere fiction or no fiction all requires great effort,after all real real life story is more easier to write because it's like a movie u already watch all u gat to do is recall(nostalgia) u said my work need to be criticized,but its not and i will tell u why i write in PIDGIN and it is always hard to point out errors in PIDGIN English,so u av seen the reason behind my fans quietness dont call them sycophants oya!!!!!!! oyibo dat one vex me die!!!,one love no insult brotherly,we'er only here to get better u dont need to insult or call people names when trying to point out ur point of view,i totally understand where u'er pointing at but always criticize with sense dont let it sound like insult here is what u can always do *point out the errors *creat suggestion for the writer *try to make him understand ur point of view *avoid hate speech like u stated above * then follow the thread and watch how the writer would fall into line.... no hate bro,i didnt write to creat enemy but to make people smile and get relieved of the days stress sex na food comes in two parts season 1 and 2 so relax bro we still have a long way to go my man i still need more of ur type! becos am just starting still working on other English stories jah bless!!! |
Crownbefitsme:well done ![]() |
swiz123:But, if you are voting for the best writer for the month August — which larrysun didn't update — then nobody should be voted cos they'all lack what it takes to be recognized as a writer. The time when good writers graced here is long gone. Larrysun is the last man standing; but still no writer — since the inception of this forum— comes close to that genius did u say that ![]() ![]() that's not well spoken bro dont under rate another mans effort when praising another,larrysun is a great writer"good" some studied what it takes to write a good story,while some have it naturally in them as for me,i got inspired by other writers, on my quest to bring forth something different,original and part of us i started sex nah food which i write in PIDGIN English larrysun is a good writer that doesn't make every other writer here in nairaland useless just like ur comment above insinuate what captivates and gets u inspired another man can scroll over it and passby it takes great effort,time and thinking to put down an episode of a story that thousands of viewers would come,read,and still come back for another drop nobody is the greatest we can only get better,only God is the greatest bro time when nairaland have great writers has gone.....thats not true brotherly the literature section as of now have great super brain writers that could put down a script that would take the nigerian movie industry to another level Theblessedman centino souloho19,super brain guys this guys are kings mehn!!,they can write your next life story my man so appreciate others we can only live to get better! some people live their life crossing lines...while some live their life drawing lines,my brother we'er only getting better no need to talk about myself because as i dey here eh! i never write jamb sef,just wrote waec last year thats the reality,i nor fit lie u,so dont compare me with larrysun he might be old enough to be my father!!!!!! |
Sensitivity1254:ok my man jah bless brotherly |
Episode.............25 Sunday GBEDU!!!!!!!!!! spana on it again! ------------------------ another one with landlord pikin ---------------------------------------- I trowey the broom wey ah hold sharpaly rearrange my sef as i gently pull the door nob,standing for my door nah world most beautiful endowed girl,she wear pink night gown wey nor reach her kneel,with blue rapper wey she use rapp her sef onto say whether too cold that night make i come inside first nah,before u go use ya eyes naked me finish............she yan as i swallow spit nor mind me jare i been dey confirm if nah only u waka come.............i yan as she push me comot for door then waka enter house i look outside well no show no sign of night warriors so i jam my door gbeeem!! padlock am tight annabel watin carry u come my house by this tme nah.........i yan but the girl just relax well for chair dey look me like cartoon i tried to sleep but just can't close my eyes for even 3secs,when sleep finally came i had this horrible dream..........she yan as a sharp guy i don see say watin her eyes dey yan dey total different from watin dey comot from her mouth,poor annabel she don fall inlove but she miss road becos me spana nor get time for dat kin thing oh! bad dream,nor worry i dey your side now..........i yan as she smile then i waka go sidon near her for wia she been dey sit i will like to spend the night with you,sleep on your bed at least for the first and last time since i nor go dey see u again......she yan hmmm! ok,no wahala but nobi death i won die nah,na just packing out i won do,so we go still dey see,nothing like last time..........i yan hmm! ok,can we go and sleep now......she yan looking my face sure,i yan as i drag her up then lead her to my room,i just like how soft and smooth her body be,the girl just cool for my room,she climb bed go lay down as if she be my last born,she shift for me as i comot my clothes leave only boxers then carry my night wear trousers wear no top at all u nor dey feel cold ..........she yan cold ko,e dey hard for me to catch cold.........i yan,she carry head up look my chest then draw close as she put her head ontop my chest then fold her teenage body for my arm,wow! i dey like babes wey dey behave like this,she just sabi my weak point die,with all this her behavior i fit drop my life fighting for her,but i no fit fall inlove(abi i just dey fight my heart) with her soft palm rubbing my chest and my hand like sampaper rubbing her hair we jab enter sleep i begin dream,for my dream i travel go my village for nkanu east wey dey enugu state,nah agnness matter carry me go,as i buy better rat poison wey i go take send her go another planet,as i land enter my compound for village,e get this kin hot shit wey hold me eh!,the thing won begin fall comot as i tear race run go backyard,i leave all the village women wey come dey welcome me as i enter bush wey dey our backyard,sharpaly i draw my shokoto go down as i bend down begin frown face as the shit come strong,all the vein wey dey my face begin show mmmmmm!!!!!,mm!!!!!!!....i begin struggle as i dey battle with the stubborn shit nahim i hear one kind ssssssssssiii movement for my back i turn sharpaly jeesssssuussss!!!!!! i scream!!! as i sight one yellow and black python piiiimmmm!!!! i tear race,i nor even remember my trousers and boxers wey dey ground as i dangle spana wey just dey shake between my leg,i run burst out for frontyard wia people don full chineeeeekee!!!!!!!!! the old women shout as dem begin run enter different direction people scatter dey shuk head enter anywhere dem see road,nah the one's wey run go backyard i dey pity dem dey run as i run follow dem,without knowing watin dey chase me they begin divert enter dia house as dream take useless , i look down as i sight spana inside the python mouth aaahhhhh!!!! i scream as i jab up ontop bed only to see spana inside annabel mouth,she smile as she yan welcome back then continue sucking spana,omo! see mouth job,i relax as the sweet sensation begin calm my blood wey don high from the dream aaaaaahh!! mmmmm!! what a gbeducious way to wake for Sunday early mo'mo,i carry head up close eyes as i begin see the base line,she just over sabi jare no rushing things for this kin matter so i grab my phone from wia e dey sleep ontop side stool open am then comot the battery and drop dem ontop the stool"no disturbance biko" i carry her head up as she comot spana from her mouth then i begin kiss her,as gentle man wey ah be,i comot mouth as i stand up carry her and lai her flat ontop bed(life good jare) i comot her night gown,she nor wear bra no pant but one small shot wey she wear as her night gown cover everything fresh melons, small,round but standard and very soft pass agege bread,no dulling my people so i jab the level as i begin do watin u dey imagine never smile my people becos i just start,handling those melons as i s*ck out my destiny from it she grab my head begin massage it,scattering my dada as i burst her honeypot from above mmm!!! uuhh!!,she close eyes with better moan wey been ring like my formal China phone,still sampling her br***t i move down my head to her navel,like dog wey jam fish bone my tongue begin dry and clean her navel as she begin vibrate under my body 10mins later,her shot nicker fly go hang untop ceiling fan as i spread her leg"sobintocal things"for una wey sabi yan PIDGIN well nah watin make aje-bo better pass aje-kpako girls,ajebo dey clean even if dem nor baff for one week,i shuk one finger enter her holy sobinto,every wia just dey feel warm, she grab bedshit squeeze am tight! i begin go in and out with my finger,she go open mouth then breath out haaa!!!!! mmm!!! expertically i comot tongue begin use am s*ck her veegee abi watin una dey call am i suck her as mechanic take dey suck moto cabrator with my finger still sampling her holiness onto say today nah Sunday" omo she tight gan! she manage sidon well as she look me eye to eye then waya me better kiss wey make miiiuuu sound enter me now spana........she yan onto say i dey under curse already so no need to delay as i obey her and comot my trousers with my boxers complete trust spana as him begin shake head with strong vein wey full him body like tribal mark,i rub am small before i direct am enter her holy place mmm!!! aaahhhhh! she yan as e nor gree enter again i begin waya her lagadat,omo driving into her sobinto nah my fastest way to begin see vision as i begin see stars,dem carry different colour like abino flower 28mins of better banging she begin release her holy water,i stay inside her so as to let her feel me wella,when her body don calm we change position,my second best position doggy style,with her ebony booty well arranged i enter from back as i begin mumu my sef by going front and back but e sweet pass sugar we continue the samakwe till my manly water begin pump,jejely in other to avoid papa bomboy i pull out as she turn sharpaly jab spana enter her mouth"till eternity baby" haaaaa!!!!!!!! i yan as everything drop like pure water wey dey leak,nah time for my best position,i lift her up carry her hand circle my shoulder,her leg around my waist then lift her b**Ty up as i stand grab spana and enter wow!,naw u'er talking,yo waaa!!,i use my two hands grab her butts as the journey begin kpakpakakpakpakpakpakpa!!! sound fill every wia as she moan out her life 45mins later i drop her ontop my table and we continue 6rounds she giveup,nahim me sef kiss her as she go lay down ontop my bed,i grab my phone,package am well and switch it on time don go already so i run enter bathing room go baff,brush teeth before i enter room again i rub cream for body,wear casual cloth onto say nah work i won enter,with her help i begin pack my things tho e nor planty becos i nor be family man we still dey pack things when peson nock for my door,i yan her say make she continue as i run go check who dey door bros how far............sentino yan as i open door ah bros i dey o,i been dey plan to come yan u say i won pack out today.........i yan pack out?!!,.......sentino yan as he open mouth wide yes my man,as i don hama purchase new mansion nah to pack out nah.......i yan tell me something!,so nah true u dey yan me so........sentino yan u fit follow me go see am............i yan ehn! Chai,.....sentino yan as him begin scratch head,i been won ask am watin happen but maya bounce outside with one gown wey cover leg,cover neck come dey drag for ground sweet heart lets go!......maya yan with kjv bible for her hand yes!,em! em! see swee......sentino still dey yan but maya nor even gree him talk finish as she shout sentino!! lets go to church em! my guy we go see later eh!,make i go sleep for church small.........sentino yan as he run go meet maya wey don dey open gate already Chai women get power o! we pack everything finish nahim annabel waka go her house,me sef i waka go out go find van wey come carry me and my properties the journey nor easy o! but we sha reach festac by 1:45pm,thank gawd for my guys as dem rush outside begin pack everything go inside still dey hail me as they pack everything enter house life too good when u dey spend am with ya guys"jombo smoke full every wia as celebration begin tem!!! tem!! tem!!!! jah bless!!! to be continued keep the thread alive! with ya comments nahim be my food wey dey keep me going jah bless happy Sunday still ya guy youngzubi! click to vote youngzubi for literature award https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award |
eazykolobo i sight u manly ur vote don multiply o! ,nah two e dey ...... go modify one by writing only one dot( . ) thank u my man |
Biggaboi:tem ! tem!!!!! and we go dey roll together like yam and egg ,we go dey yamu!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 29 pages)


