Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,842 members, 7,820,929 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:41 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9822 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 12:57pm On Feb 28, 2008
I got saucekid and gunpoint behind me
angry angry angry angry

do i still have rivals?
Re: E Get As E Dey Do U? by EFOSAVAL(f): 1:41pm On Feb 28, 2008
e dey do u like gbaski abi kiss kiss kiss
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 1:43pm On Feb 28, 2008
na as e dey do u e dey do them too cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 2:02pm On Feb 28, 2008
hmmm
Re: E Get As E Dey Do U? by elementus: 2:21pm On Feb 28, 2008
its no longer doing me it is now doesing me grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 2:39pm On Feb 28, 2008
so ituen now refer to me as an italian.

because na italian goalie be buffon.

that's upgrading me.10x ituen[b] grin[/b]
Re: E Get As E Dey Do U? by dequeen(f): 3:07pm On Feb 28, 2008
lol
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 4:20pm On Feb 28, 2008
e no dey do me again Ituen don give me the usual grin
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 4:25pm On Feb 28, 2008
so he has given u bla bla bla

hmm,realy misin tufe grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 4:27pm On Feb 28, 2008
Lola, he is damn too swt
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 9:44am On Feb 29, 2008
ha!

i beg no spoil me i beg
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 10:00am On Feb 29, 2008
hmmmmmmmmmmm angry
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 2:13pm On Feb 29, 2008
@Lola

Make u no dey tell the world abt our love affair. Ur friends may get jealous n try to overthrow u

eg, Lo. . . , Cl. . . .
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 2:52pm On Feb 29, 2008
ituen if i catch u there heeeeeeeeeeeee. ta, u know they tyre
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 8:29pm On Feb 29, 2008
na wa oh

ur last words were mis-understandable
Re: E Get As E Dey Do U? by Tattooboy: 8:43pm On Feb 29, 2008
i fit do u oh, lako ni mo wa bi ibon
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 11:36am On Mar 01, 2008
why will understand when u totally want to date every girl in nrld
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 1:57pm On Mar 01, 2008
even this last one sef baffle me
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 3:56pm On Mar 01, 2008
just a normal exemplary attribute to conjure up a preferable acknowledgment.









see if u can understand this one
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 8:51pm On Mar 01, 2008
so if ur lesson teacher aint around, u cant give me correct english. Abi?
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 9:39pm On Mar 01, 2008
lol-ing.
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 10:23pm On Mar 01, 2008
Yes na

now the boy no fit answer sef
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 11:09am On Mar 03, 2008
i am the lesson teacher, and i have tried to make u understand but u cant, u can see it is not my fault.
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 11:16am On Mar 03, 2008
looks in thread and moves on
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 11:23am On Mar 03, 2008
but we brought him back and he continue to look at the trend.
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 11:35am On Mar 03, 2008
thread or trend abi u need glasses?
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 11:37am On Mar 03, 2008
both and pls do u really have a glass cos i need one, thanks man
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 11:41am On Mar 03, 2008
here u go hope it fits wink
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 11:43am On Mar 03, 2008
*he gives him window sized spectacles*
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 12:29pm On Mar 03, 2008
plus wipper grin
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 12:42pm On Mar 03, 2008
pls i don't like that one, pls change it, by the way do u have shakomended.
Re: E Get As E Dey Do U? by LordReed(m): 1:31pm On Mar 03, 2008
And make sure it is shatter-proof, auto dimming with antiglare n UV resistance.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Funny Temptation / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol / Buy One Get One Free

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.