Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,075 members, 7,835,626 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 12:43 PM

Ibo Boy Wey Like Yoruba - Literature (23) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Ibo Boy Wey Like Yoruba (211833 Views)

My 1st Ibo Girl Date - Diary Of A Jobless NIGERIAN Youth / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (38) (Reply) (Go Down)

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 6:25pm On Feb 24, 2013
Tund£:
Wetin go make me no read this thread again, make i no c am.
@flow1759, are u on 2go, if yes, pls let chat my id na alfaswagga.
in addition, i laugh so te my liver wan burst. Even convince a friend to read this

yeah i am, i just added u now
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 6:40pm On Feb 24, 2013
For those asking if i saw my wrist watch and necklace, i did of course. If not i for take bike follow the girl go Ife na, she dey mad ni?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Mologi(m): 6:45pm On Feb 24, 2013
Bt Flow i dey surprise y she[chioma] turn 2 a thief.wonké ji waah yo
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by yoyothefirst(f): 7:20pm On Feb 24, 2013
Flow u too much u made my day laugh won finish me I for like to knw u ooo but not in detail bc I dey fear u o.Anyway thanks so much for making me laugh
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by LtCZAR: 7:24pm On Feb 24, 2013
flow how ur matter be nah,
abeg update the tori sharp sharp.
You don dey gather fans here(benin republic)
so do make dem no loose interest
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 7:28pm On Feb 24, 2013
yoyo the first: Flow u too much u made my day laugh won finish me I for like to knw u ooo but not in detail bc I dey fear u o.Anyway thanks so much for making me laugh

no fear me na, dis my story happen that time no be now. I am a cool guy oh, we can hook up oh, am free now. abi how u see am?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 7:35pm On Feb 24, 2013
LtCZAR: flow how ur matter be nah,
abeg update the tori sharp sharp.
You don dey gather fans here(benin republic)
so do make dem no loose interest

na because u dey benin republic na. That place una dey get light na. Here for naija we no dey get light. Abi na candle light i go take update? Come to think of it, naija actually supplies some part of benin electricity. Too bad.

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by trolling(m): 7:40pm On Feb 24, 2013
intriguing i must say but it just goes to show say wetin we do 4 life we dey reap am sharp, not being judgemental but speaking from experiences
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 001solar(m): 8:25pm On Feb 24, 2013
Na ur name dey follow all about i gadun u jo dey flow dey go
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Ladybianca(f): 9:00pm On Feb 24, 2013
flow i xo xo lurf ur write up's pls kip dem kuming...........luv dem a whole lot
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by trolling(m): 9:10pm On Feb 24, 2013
josephine so where for atlanta u dey? me i dey Riverdale
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Josphine4good(f): 9:28pm On Feb 24, 2013
trolling: josephine so where for atlanta u dey? me i dey Riverdale
am in paces landing drive, lawrence ville

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by alfablondy: 9:45pm On Feb 24, 2013
Mr flow from Italy. pls come update if we vex. CBN go close your flow bank and we go deport you back to Italy!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by trolling(m): 9:58pm On Feb 24, 2013
Josphine4good: am in paces landing drive, lawrence ville
cool
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Josphine4good(f): 10:20pm On Feb 24, 2013
Flow is in my chamber sleeping, so no update till tomorrow. bye
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by AVWENAGHA: 12:09am On Feb 25, 2013
Josphine4good: Flow is in my chamber sleeping, so no update till tomorrow. bye
sleeping or givin u akpako song
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by sol2galay: 6:46am On Feb 25, 2013
Josphine4good: Flow is in my chamber sleeping, so no update till tomorrow. bye


@josphine4good,before he will sleep or swim in ur chamber..remember flow no dey look face at all,he must make sure he pummel u with flexible koboko
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Mutaino7(m): 8:18am On Feb 25, 2013
Viewing this topic: Ewoma45(f),
sarking82, rok1(f), 4kizo(m), J12,
kody-licky(f), seuncyber, Zulele
and 5 guest(s)
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 8:42am On Feb 25, 2013
.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Kennedyiheme: 9:00am On Feb 25, 2013
HotNaijaBabe: Flow is da bomb for real.
Work kept me away from this thread and the moment i'm a lil free, i rushed back here.
Well, flow more strenght to your fingers oh.
Mumu Girl
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 9:20am On Feb 25, 2013
Kennedyiheme: Mumu Girl
nawa 4 u o
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by offshoreking: 10:02am On Feb 25, 2013
o'boy make u update naa. had been waiting patiently since yesterday. Really love the flavour in ur Flow.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by fender(m): 10:18am On Feb 25, 2013
I've not been on nairaland in ages. A friend sent me link to this thread on BB, I had to open it on my android to appreciate it more. I must confess this is most hilarious,captivating & intelligent thread I've ever come across on here.

Flow, I think you're a very writer, the suspense is killing. I read the posts till late at night. Nice one brother!

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Madawaki01(m): 12:42pm On Feb 25, 2013
Flow oya nau...abi u dy kraze?oya update oo angryFlow oya nau...abi u dy kraze?oya update oo
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by tosinjoe(m): 12:43pm On Feb 25, 2013
flow, wer u at!?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 12:49pm On Feb 25, 2013
Flow where u dey na? Oya update.........
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 12:50pm On Feb 25, 2013
...
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Kennedyiheme: 1:13pm On Feb 25, 2013
HotNaijaBabe: @Kennedyiheme..I hereby attach the same title 'mumu' to all the females in your generation. From the oldest to the youngest. Hope you like the title.? Ewu can beer.

UglyNaijababe U Beta Insult Me Nd Not My Generation
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 1:22pm On Feb 25, 2013
..]
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 1:24pm On Feb 25, 2013
Flow u see say u don cause fight for here o....... When u no quick update na
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by hbrednic: 1:35pm On Feb 25, 2013
mr flow,i hope them never kidnap you ooh
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 1:49pm On Feb 25, 2013
I vnt take my breakfast because of flow, now am damn hungry

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (38) (Reply)

I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) / My Aunt And I / why my blood is black. extremely 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.