Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,291 members, 7,836,277 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:54 AM

Ibo Boy Wey Like Yoruba - Literature (24) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Ibo Boy Wey Like Yoruba (211843 Views)

My 1st Ibo Girl Date - Diary Of A Jobless NIGERIAN Youth / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (38) (Reply) (Go Down)

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Josphine4good(f): 1:52pm On Feb 25, 2013
Flow or what ever u call your name, what the hell is wrong with u. U better come out here and update before I call 911 for u angry
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 2:02pm On Feb 25, 2013
Josphine4good: Flow or what ever u call your name, what the hell is wrong with u. U better come out here and update before I call 911 for u angry
Abeg make una take am easy on him b4 him go vex nd change mind
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 2:04pm On Feb 25, 2013
Aro norseman, abeg continue ur tori nah
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by offshoreking: 2:06pm On Feb 25, 2013
this man, why did u kept me waiting since yesterday. abeg come and finish what u startedoooooooooooooooo
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 2:11pm On Feb 25, 2013
Abeg make i go fyn wetin go enta belle, make flow nd his story no go let hunga kil me, coming ryt back guyz
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by simplifier(f): 2:13pm On Feb 25, 2013
Una never hear say flow go drink 1759+Alomo yesterday, na him e begin dey luk for him hand grin grin
so i guess he's still looking for his lost hands.
make una get small patience. wink

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Josphine4good(f): 2:29pm On Feb 25, 2013
Really shocked then that boy must be a drunker grin
simplifier: Una never hear say flow go drink 1759+Alomo yesterday, na him e begin dey luk for him hand grin grin
so i guess he's still looking for his lost hands.
make una get small patience. wink
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Josphine4good(f): 2:31pm On Feb 25, 2013
I will be back guys, let me feed my dog
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 2:58pm On Feb 25, 2013
Josphine4good: I will be back guys, let me feed my dog
r u sure?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 3:04pm On Feb 25, 2013
Guyz i v jst called flow nd he said he is busy wit his new catch
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Mologi(m): 3:18pm On Feb 25, 2013
@josephine,i tot u sed Flow slept in ur chamber last 9te,may u ve read d whole story nd hid his laptop.so bia nwayan ku ézi okwu
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by SexyDuby(f): 3:24pm On Feb 25, 2013
Luving dis thread....Flow's just da BOMB!!!

Hugs n kisses 4rm Sexyduby 2 Flow
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 3:24pm On Feb 25, 2013
This flow sef!
Maybe police don catch am. You know say the guy sabi enter trouble.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 3:41pm On Feb 25, 2013
"guy, enof money oh, how much u get from Funke sef?" i asked Angom as we were coming back from the Blue Angels hotel after a hard day's f''uck. "omo dat woman give me enof money oh, na 30k oh" he responded. "me, i never count my own wey Ireti give me oh" i said. "guy i don tayah well well, my waist dey pain me oh" i complained, "how ur waist no go pain u, wen u like to dance Makosa on top Ireti, make dat woman no kill u oh" Angom cautioned. "u dey mad, na u woman go kill, Ireti no be Old woman like Funke na, u wey wan kill old woman wit f''uck nkor?" i said.

"wait oh guy, i dey think of say make i use all dis money wey i dey get from Funke use start business oh, abi how u see am?" Angom said. "e make sense na, na which business be dat sef?" i inquired. "i wan dey move things like; yam, beans, honey and garri from benue state come dey sell for all dis market women here, i go make enof gain oh" he added. "no stress, e dey ok na, but u go save enof money oh, no be small money them dey use start dat kin business oh" i advised.

Just then, my phone rang, it was Emeka. I immediately remembered i had promised him i would come on Tuesday. He asked if i would still come as promised, i told him i would be in his house in 30minutes time.

I glanced at my "famous" Rolex wrist watch, it was 6:30pm. I told Angom i wanted to go see Emeka, he said he would have loved going there with me, but just that he wanted to go write his lesson note. So he left. I stopped a bike, "I dey go Isokun, how much?" i asked, "kpuhunnnnnn" the bike man let out a big cough. As he did, catarrh came flying out of his nose, the catarrh saw no other place to rest but my face. "aaaaaah!! oga, wetin be dis one na, i ask u how much i go take go Isokun, na catarrh u trowey for my face" i cried, as i brought out my handkerchief to wipe the catarrh off my face. "no vex oh, i get cough and catarrh, i no well, na 50naira to go Isokun" he said. "only u, get cough, u get catarrh, and u no well, e fit be HIV oh, go check urself oh" i said, "abeg dey go, i no go enter ur bike, because any time wey i enter bike i dey like open my mouth make breeze enter am, and if i open my mouth for dis ur bike, na catarrh u go use feed me night food, dey go jor" i added. I tot of throwing away the catarrh soiled handkerchief. "abeg, i no go troway am jor, i like dis my blue handerchief well well, if i reach house i go wash am" i tot, putting it back to my pocket.

I concluded that i would walk since Isokun was just 10minutes walk from there. I haven't walked for 5minutes when my eyes saw a gory accident.

2 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Mologi(m): 3:51pm On Feb 25, 2013
Hmmm glory accident.kip it cuming nwannéé
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by temhab(f): 4:11pm On Feb 25, 2013
Flow m waitin 4 u its time 4 lunch wink
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by chinedumo(m): 4:14pm On Feb 25, 2013
Mologi: Hmmm glory accident.kip it cuming nwannéé
nawah for u. Na gory, not glory.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 4:15pm On Feb 25, 2013
Abi na dat okada man wey get cold,wey get catarrh, wey no well, wey dem reject for hospital, get accident so?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 4:39pm On Feb 25, 2013
Damex333: Abi na dat okada man wey get cold,wey get catarrh, wey no well, wey dem reject for hospital, get accident so?
na him jorh
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 5:56pm On Feb 25, 2013
It was an accident involving the same bike i wanted entering 5minutes ago.

The "catarrh" bike man was lying on the floor. He was crying bitterly. I tot he was dead.

As i came closer to where he was lying helpless, i realized he wasn't dead, because he was muttering something in Yoruba.

The other bike man was not moving, maybe he was dead. I saw blood goshing out of the face of the "catarrh" bike man, his forehead was injured. In other for blood not to enter his eyes, i quickly brought out my handkerchief to cover his eyes. The soiled handkerchief, "shebi na ur catarrh dey for the handkerchief, catarrh go enter ur eye be dat na" i tot almost laughing. At that moment, people had gathered around, someone had even offered to rush the injured bike men to the hospital with his car.

"so na so i for take die, e remain small wey i for enter that bike oh, God i thank u oh" i tot as i walked into Emeka's compound, not knowing something would chase me out.

A Dog, a huge dog. I initially tot it was a lion. If there is any animal created by God that i have phobia for, it is a Dog. Even a puppy could scare the living daylight off me, but this one was sure not a puppy but a lion, or so i tot.

I ran as fast as my legs could go wishing i had four legs that could make me run faster. "Emeka oh!! Lion oh!! Emeka oh!! Lion oh!!" i was shouting as i ran. It was as if Emeka heard me shouting, so he shouted "Jade!! Stop there!!". I tot i heard, "Jade!! Get him!!", so i continued running out of the compound. "Ugo come back, the Dog is no more chasing u" Emeka said from the balcony upstairs.

I couldn't take a step, until Emeka came and walked with me upstairs.

His room was heaven on earth. "oboy e don tay wey AC blow me like dis oh, even the AC for Blue angels hotel no blow reach dis one oh" i tot as i drank the champagne he offered me.

He sat close to me; too close for comfort. His fingers were caressing my shoulders, moving towards my neck as he said, "Ugo, éwú kwâ fine boy oh". "u dey mad, rubbish h'omo" i almost cursed him.

His hands were now moving to my broad chest as he said, "just allow me to do u, i will give u plenty money, i get money yanfu yanfu". "na your papa u go do, no be me" i almost cursed him.

He tot he was turning me on, he didn't know i was planning something. Something evil.

I stood up and unlocked my belt, as if i was ready for the show to begin. He Stood up also, came close to me and his hands were going down to remove my trouser completely, i smiled, i didn't complain.

I assisted him in removing my trouser, i smiled again, i didn't complain.

Now with just my boxers on, he knelt down and wanted to start giving me a b'low job, and................................... I gave him an Uppercut that could knock out even the best boxer in the world. It did knock him out and he was lying unconscious on the floor.

I couldn't even wait to put on my trouser, i just ran out. As i ran out with full speed, i heard a loud bark, it was Jade.

I didn't stop running but increased my pace. Jade chased me until....................... I sighted a bike, waved at it, it stopped, i quickly jumped on it and ordered the bike man to move.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 6:14pm On Feb 25, 2013
It is obvious before say Emeka na Gay
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by offshoreking: 6:18pm On Feb 25, 2013
this guy u no go kill me here
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Mologi(m): 6:22pm On Feb 25, 2013
Hw dis ibo men 2 b Homo nah.hmmm MAKA-WHY
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by ocee31(m): 6:24pm On Feb 25, 2013
Rugged U. Boss what time will u be updating this thread so we can be coming 4 our daily or hourly dosage of FLOWmycin
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by yoyothefirst(f): 6:35pm On Feb 25, 2013
U get luck e for finish dat ur yansh wen u tell dey do Ireti y u no flog am with dat ur belt small d fainting too fast.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Chiadikaobi(m): 6:42pm On Feb 25, 2013
Choi...i dn dy view dis thread for mur than 5 hours now...abeg FLOW flow lyk my village stream,i dy wait with my super fone and strong battery....biko oo papa
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by kcreal(f): 6:45pm On Feb 25, 2013
God really saved you, U no enter the bike.

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by sol2galay: 6:49pm On Feb 25, 2013
But flow you no try at all,you for wait and deal with Emeka more,cos i dont know wetin e do see for ur nash

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 001solar(m): 7:27pm On Feb 25, 2013
Flow u know go kiil ur self ooo na which kind friend u come get again like dis now. But sha u 4 wait 4 d dog make he do u well now but love ur write up pls do keep it up.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 7:39pm On Feb 25, 2013
yoyo the first: U get luck e for finish dat ur yansh wen u tell dey do Ireti y u no flog am with dat ur belt small d fainting too fast.

yoyo the first, or rather yoyo my first lady, how far?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by opeoluwa2(f): 7:44pm On Feb 25, 2013
Nice one flow, but the suspense is killing.
Pls hurray up.pls
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Ladybianca(f): 8:26pm On Feb 25, 2013
flow honey........... can u pls stp kiping me in suspense?

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (38) (Reply)

I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) / My Aunt And I / why my blood is black. extremely 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.