Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,904 members, 7,814,061 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 04:50 AM

Ibo Boy Wey Like Yoruba - Literature (27) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Ibo Boy Wey Like Yoruba (211551 Views)

My 1st Ibo Girl Date - Diary Of A Jobless NIGERIAN Youth / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (38) (Reply) (Go Down)

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 10:12pm On Feb 26, 2013
kwangi: Flow you're talented joor!
Gosh! You sabi make pesin laff, I swear!

thank your Kwangi, am happy you appreciate
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by opeoluwa2(f): 11:06pm On Feb 26, 2013
Thanks flow. Ur articule makes me smile.
More grease to your elbow
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by McBOMB: 11:16pm On Feb 26, 2013
Rap maestro: 2 update don do all of una nah... Una won kill flow ni? Mtcheew joorh
shatap fool?y do u lyk showin ur slf evrywia u ar
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 11:19pm On Feb 26, 2013
Mc.BOMB:
shatap fool?y do u lyk showin ur slf evrywia u ar
Bros, Abeq face front before i qive u dirty slap
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by TundE8: 11:34pm On Feb 26, 2013
That alomo and 1759 na baddo, me and my guy try.... Na confirm. I don promise myself more of that eversince
flow1759: MY SCORE CARD:
(when i was in the university)
woman: 81/100
Drink: 85/100
weed: 92/100

(when i had spill over in sch)<----- this would be my next story, watch out.
woman: 20/100
Drink: 96/100
weed:97/100.

(during my service year in Ilesa)
woman: 97/100
Drink: 58/100
weed: 60/100

MY SEX TIME-TABLE (during my service year)
Monday: Kehinde or Dami
Tuesday: Ireti (of course)
Wednesday: Dami
Thurday: Kehinde
Friday: Omolade(u would know why as u read on) or Dami
Saturday: Juliet (of course)
Sunday: i rest.

I wouldn't say i was a womanizer. But from the above score card, u would aggree with me that i am authomatically turned into a womanizer when i have them in abundance around me.

"i no been like woman like dis oh, why tins come be like dis for me na, even my guys, all of them get only one or two babe, my own plenty, why my own be like dis na, if any of this my babes catch me with another one ehn, i don die be that oh", i was thinking deeply when Ilorin brought me back to reality shouting; "Flow, u no go go sch, today na inter-house sport oh, we don late oh".
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 11:45pm On Feb 26, 2013
Tund£:
That alomo and 1759 na baddo, me and my guy try.... Na confirm. I don promise myself more of that eversince
bros, ur life is in danger if u trail the path of flow.. Luck dey with him, u nko?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by TundE8: 12:08am On Feb 27, 2013
Na me b LUCK
Rap maestro: bros, ur life is in danger if u trail the path of flow.. Luck dey with him, u nko?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Ezeebube2(m): 12:10am On Feb 27, 2013
cool grin, flow kai, see as u mk me join NL sharp sharp. Mehn, its been aeors i read such thriller packed with humour. U badt gan. Kari go bro
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 6:50am On Feb 27, 2013
We conducted 2nd term Exams for the students, marked and scored them, and they vacated. Kehinde was the highest in physics. Before we vacated, the principal alloted subjects to all teachers(both corpers and full staff) to invigilate in the May/june WAEC that was to commence in few weeks time. We were to invigilate along side the external WAEC Examiner. I was to invigilate Mathematics.


We resumed in no time. The WAEC was to start by next week. "guy Igboh no dey dis time oh, to see igboh buy no dey easy, even if u see am sef, e don cost" i said as we shared a small stick of weed in Angom's room one evening. "na so oh, but e get wetin we go dey smoke anytime wey we no see igboh buy" Angom said. "wetin be dat?" i inquired, "na Cow s'hit wey don dry. U know say Cow dey chop grass, so if dem s'hit, their s'hit come dry, na Igboh be dat oh, e dey high pass the main igboh sef" Angom said. "ehenn, e get one place wey all this Malam dem dey train Cow for the next street, we go go there go park the s'hit" Ilorin concluded.


I was happy, that at least we have gotten a cheaper substitute for weed. Like the saying goes: "when the prefferable is not available, the available becomes prefferable". Not knowing the "available" would almost make me go nuts.

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Warlord3000(m): 6:55am On Feb 27, 2013
Flow...Flow..Flow... smiley

No comment....lol
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by oluamid(m): 7:20am On Feb 27, 2013
cheesy Finally, after I don turn disciple for here for †нэ past two weeks, I comment my reserve.
Flow, may ur river never dry. Sail on. I dey feel u like Dami 2 pointed bre*st.

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Hydronium(m): 7:43am On Feb 27, 2013
flow1759: Before i could say Jack Robinson Kelvin had finished drinking the red label. And before i could say Jack Robinson again.................... "gbuuuuu gbuuuu gboooooo" Kelvin had threw up on the lady.
Whats d essence of drinking when it eventually makes u regretful. Wine is indeed a mocker!
Btw Flow1759, nice and hilarious is what u have here, but it should be your past testimony (i.e., if indeed these are your experience) and NOT your present life! it is appointed unto Men once to die, after that, JUDGMENT. Give your life wholly to Christ. Believe me, it pays.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by McBOMB: 8:33am On Feb 27, 2013
Rap maestro: Bros, Abeq face front before i qive u dirty slap
go gv am ur papa'talk 2 me d way u do 2 ur dad son!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 8:41am On Feb 27, 2013
Mc.BOMB:
go gv am ur papa'talk 2 me d way u do 2 ur dad son!
if i report u now 4 mentionin my papa now, ehn! And dem ban u, ehn! Una go dey abuse d moderator wey ban u f00l..
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 8:48am On Feb 27, 2013
Hydronium:
Whats d essence of drinking when it eventually makes u regretful. Wine is indeed a mocker!
Btw Flow1759, nice and hilarious is what u have here, but it should be your past testimony (i.e., if indeed these are your experience) and NOT your present life! it is appointed unto Men once to die, after that, JUDGMENT. Give your life wholly to Christ. Believe me, it pays.

it is my past experience and not my present.

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by dayleke: 9:00am On Feb 27, 2013
@Flow
Can you just elaborate more on Ojiga's confession?
you can't just end it like that na...
what did Femi & co do?
did you guys ever go back to Osupa's barbershop?
just a lil elaboration pls...
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by FoxyUltimate(m): 9:15am On Feb 27, 2013
Flow, na so soon e reach.... Choi!!!

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 9:20am On Feb 27, 2013
dayleke: @Flow
Can you just elaborate more on Ojiga's confession?
you can't just end it like that na...
what did Femi & co do?
did you guys ever go back to Osupa's barbershop?
just a lil elaboration pls...

thats why its a story. It must not be that i explained it at that moment, but u would get to know as u read on. Its a writing technique to add more suspence. Oga dayleke
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by FoxyUltimate(m): 9:21am On Feb 27, 2013
flow1759:

thats why its a story. It must not be that i explained it at that moment, but u would get to know as u read on. Its a writing technique to add more suspence. Oga dayleke

The answerer has answered the questionee... Oya can we get more updates?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by jaymichael(m): 9:28am On Feb 27, 2013
Hydronium:
Whats d essence of drinking when it eventually makes u regretful. Wine is indeed a mocker!
Btw Flow1759, nice and hilarious is what u have here, but it should be your past testimony (i.e., if indeed these are your experience) and NOT your present life! it is appointed unto Men once to die, after that, JUDGMENT. Give your life wholly to Christ. Believe me, it pays.
this story na FLOW1759 past. the present FLOW is married. him marry general pickin YETUNDE, wey born twins for am. FLOW later join the army as a second lieutenant.

2 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Gepheral: 9:47am On Feb 27, 2013
Hehehe... Nicey bro cheesy
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 9:57am On Feb 27, 2013
Flow do quick nah
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by seuncyber(m): 10:15am On Feb 27, 2013
NICE STORY
GUY U ARE TOO MUCH AND AM FEELING U BADLY
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by dayleke: 10:15am On Feb 27, 2013
Oga Flow,na u o
go on,nothin do u...
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by fankasibe: 10:29am On Feb 27, 2013
Guyz, flow1759 is a changed person (nice guy), e don even marry with pikin.
He is only telling us about his past and not d present so don't go around trying to follow his acts, otherwise......

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by valboy20(m): 10:34am On Feb 27, 2013
Flow d badt man...cnt wait 4 ya nxt update...kip id ccumin
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by yoyothefirst(f): 11:52am On Feb 27, 2013
Me sef knw say na ur past story be dis,bc if u still dey do all dis kind things till now hum...u for don join Baba wen e dey heaven.lol
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 4:10pm On Feb 27, 2013
"guy i see Ojiga wear one of ur jeans oh, na u give am?" Ilorin asked as we sat in Angom's room waiting for Angom to finish wrapping the dried Cow s'hit, "no be me give am oh" i yelled. "so na him thief that my trouser wey i dey find since, that guy na f'ool oh" i said. "no mind that boy, him get first class for thiefiology, see how him take move that laptop and phone comot for Osupa shop and him no comot for the shop throughout" Angom said. "na him guys wey him send text make dem come, na dem move am na" Ilorin added.

Now it was time; the time we were all waiting for. Time to have a taste of the "tantalizing" dried Cow s'hit, so i tot.

Angom took the smallest wrap, "bad boy, u wey u don smoke Cow S'hit before, u carry the small one abi? So that me and Ilorin go run mad abi?" I tot, as i quickly grabbed the smaller leaving Ilorin with a Jumbo that was as huge as the combination of that of Me and Angom.


Angom started first, and he beckoned on us to start smoking ours. Angom puffed, and a huge smoke clouded the room. I saw that Angom was enjoying it so i took my first drag in.

"yeeeeeeeh!!, pepper dey dis thing oh" i cried out. "nahim make am make sense na" Angom said. Just then, i saw that Ilorin had gone half way through his Jumbo, "dis Ilorin get mind oh, see as him don almost finish him own, abi the thing no dey high am?" i tot, not knowing i was wrong.

I couldn't smoke half of my wrap, i was already seeing stars, what i was seeing looked more like birds than stars. Suddenly Ilorin yelled, "yeeeeeeh!! Flow see fire for your head oh", "where the fire?" i asked touching my head, "see am na, e go burn enter ur face oh" Ilorin said pointing at my head. "u don dey kolo oh, i dey talk say plenty bird dey fly for dis room, u dey talk say fire dey my head" i responded. I stood up chasing the imaginary birds. Angom was laughing beyond control, "mumu, u dey laf abi, u no go stand up make we catch all this plenty bird wey dey fly for ur room?" i said. He continued laughing, it seemed to me that he was normal with the way he was laughing at me and Ilorin.

I suddenly saw Ilorin unclothing himself to n'a'kedness, "dis one don mad oh, make una hold am make him no enter road oh" i said, not knowing my madness was more than Ilorin's. "Sammy oh!! Kelvin oh!! Sammy oh!! Make una bring water oh!! Flow and Ilorin don mad oh!!" Angom shouted.

And...................................... The last thing i remembered was that a bucket of water was poured on my head and i fell to the ground.

2 Likes 1 Share

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by FoxyUltimate(m): 4:14pm On Feb 27, 2013
hqahahahahahahankcfcn,amnc,n cv

sdv,.dsn,knvknbsdm,n vnkdsm,.vbgdss

sdvknv,mn vds,nvclkkndsckn,dsc
s
vdsj,n,sdvlnk,vd klmdvsmcklmlkds



Me dey laugh dey type, choi, e don be for me ooooo
grin grin grin grin grin
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by bigsholly(f): 4:16pm On Feb 27, 2013
Wao couldn't stop laughing at dis post

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Khayil(m): 4:49pm On Feb 27, 2013
Abeg oo i don almost choke cuz of laugh
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by alfablondy: 4:50pm On Feb 27, 2013
flow from Italy u funny gan an! someone say fire dey your head, u dey see birds grin grin grin

1 Like 5 Shares

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (38) (Reply)

I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) / My Aunt And I / why my blood is black. extremely 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.