Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,067 members, 7,953,256 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 01:09 PM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (38) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (74022 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (35) (36) (37) (38) (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 3:43pm On Jun 21, 2015
Princeparix:
yes make Una just pass us the thread's summarized hand book coz Una no kukuma d expect us to read that encyclopedia Una d call page.
if una want continuity, season two and season 3, u mustu watch this season 1. Cos by the time you go get to one "part" in se3, you go dey "wonder wonder" wetin hapun.


You call this one encyclopaedia? Ask marieolae (winks)


so go thru it
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:55pm On Jun 21, 2015
Elantraceey the day wey I see you,since then my I no know as e dey do me,I dey always see you from dream..Elantraceey I no sabi how to dey for long...the koko thing wey I won make you no be say I love you...I fit enter barrack go fight soldier,I fit stay Alaska without cloth in febuary....I dey yarn u d koko say,Na only u dey kpai my hearth


Please talk say u go date me.....
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Princeparix(m): 5:18pm On Jun 21, 2015
daveP:
if una want continuity, season two and season 3, u mustu watch this season 1. Cos by the time you go get to one "part" in se3, you go dey "wonder wonder" wetin hapun.


You call this one encyclopaedia? Ask marieolae (winks)


so go thru it
lolz. Their are people like me who doesn't know that Damon Salvatore killed his nephew Zach in Vampire Diaries season 1 but we found out in season 3, so u could be a brother and see us through grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by tonnieblaise(m): 7:10pm On Jun 21, 2015
khachee:
Ori ife...the only love dat has an head

Anytime i wey i see u na so i dey fall yakata in love, my heart go dey do like say e wan tear my body and tear my cloth join so dat e go fit enter ur own make e become one... e just be like say make i grab u and carry u go house

i want make u be the ororo for my sardine, my 1, my 2, my 3 and my only...

i ruff you from the ground of my heart...oya talk ur own
is it only me that thinks this is for ishilove
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 7:56pm On Jun 21, 2015
sainty2k3:
Temitopez com here make I woo you. Too fine, too sharp,na you be that, infant u dey too much. Lol
lol @sainty2k3
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 8:56pm On Jun 21, 2015
opendo21:
E get one thing wey dey cease my mind tey tey..
But my mouth dey drag anytime wey I wan yarn am.
My body dey hot anytime wey I see your backside
And when you come turn face... chai.... my heart go just go jigijigijigibambam.
I no know whether na love or kolomentalism, but one thing wey sure be say, this kind mood never reach my cabaal before.
And as your name come be dejavu, I know just know wetin to expect coz e be like say na everything you don experience before, but I just dey kneel dey beg make you just allow me one hour to show u say e still get one feeling wey u never experience. Just give me one chance make I show you and I promise you say you no go enter one chance

cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 9:23pm On Jun 21, 2015
pbs4real:
nah, I wan go crash her inside tongue
its allowed grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by jayhans(m): 10:17pm On Jun 21, 2015
Trypa:







shocked asap na
Helo bae hw re u doing hope u re gud... i know u must av noticed hw i av bcome acquinted to u in dah past few days... i have had deep tots nd av cum to the realization dat u re wat my life nids for it to be complete.. u re the ying to my yang.. from the very first day i came acros ur moniker i was attracted.. my eyes got affected... thousands were rejected nd u my dear was selected..so i ask of u dis favour make my life complete, be my girl... smiley

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Uniquexty(f): 10:22pm On Jun 21, 2015
Basildvalour:
If person don blush wen I never even begin dey yarn, nah wetin I wan talk again to use skemp am finish nah.


Uniquexty, make we just enter room make I whisper am enter your ear. I no want all these guys to copy my scoping nah. Oya, I dey wait grin
lolx... This one na pre-blush. Your yarn go determine the deepness and colour of the main blush. Abeg do am here. When i don already waka for this heel reach stage you come dey suggest room. Biko, the audience is waiting...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by sainty2k3(m): 10:45pm On Jun 21, 2015
Temitopez:
lol @sainty2k3
Shey make I hala you for private corner?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by benkings(m): 10:52pm On Jun 21, 2015
Wendy4cindy I no knw hu send me message ooo shuuu see wahala I just say mah use one eye look ur dp since den I don gum join ur page like top bond since den I don tink bout u even wen I dey sleep my mind no gree sleep e say e must tink bout u na I say make I yarn ow my body dey do me untop ur matter .......bebe I gbadun u die
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 11:49pm On Jun 21, 2015
Princeparix:
lolz. Their are people like me who doesn't know that Damon Salvatore killed his nephew Zach in Vampire Diaries season 1 but we found out in season 3, so u could be a brother and see us through grin
but ahem.... You would know why scofield and co were after their mum if you didnt watch sea1.

Same for 24, Person of Interest, DarkAngel and even Alias. Besides not all brothers EXPLAIN WELL

grin

bottomline: goan watch SE1!! grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by NobiGod: 3:48am On Jun 22, 2015
DrAify:
Ingen fara smiley

That's Swedish! Good one.

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Princeparix(m): 6:14am On Jun 22, 2015
daveP:
but ahem.... You would know why scofield and co were after their mum if you didnt watch sea1.

Same for 24, Person of Interest, DarkAngel and even Alias. Besides not all brothers EXPLAIN WELL

grin

bottomline: goan watch SE1!! grin
lolz. I d see say u no want make we understand wetin the happen here or u no sabi book like me.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Mhizizzy(f): 10:07am On Jun 22, 2015
hifaif:
Mhizizzy, na die I dey on top your matter
I swear baby you too much, you too gather
You self know say dis one no be flatter
You dey kill me, my heart just dey scatter
See baby, where I come from no matter
Make you bone, make you fashi that chapter
My love for you strong, e no fit shatter
Na rap, e dey flow flow like water
Baby, see as my heart dey beat faster
Nah when you go gree for me? Now or later?

Lolz
Nice rhymes

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Mhizizzy(f): 10:07am On Jun 22, 2015
hifaif:
Mhizizzy, na die I dey on top your matter
I swear baby you too much, you too gather
You self know say dis one no be flatter
You dey kill me, my heart just dey scatter
See baby, where I come from no matter
Make you bone, make you fashi that chapter
My love for you strong, e no fit shatter
Na rap, e dey flow flow like water
Baby, see as my heart dey beat faster
Nah when you go gree for me? Now or later


Lolz
Nice rhymes

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JoeCutie(m): 10:15am On Jun 22, 2015
Mhizizzy:



Lolz
Nice rhymes
Grace, how far?

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by DrAify(f): 10:30am On Jun 22, 2015
Ja! Pratar du Svenska?
NobiGod:


That's Swedish! Good one.

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by frakdon(m): 12:34pm On Jun 22, 2015
naijaboiy:
Victoriabee how far? You know say I like you well well? Anytime wey I think about you my heart dey do "jibi" "jibi". grin

But you no dey try for me at all. sad
You go just dey form for me up and down. You see that your smile,,e dey melt my heart and your eyes dey so sexy. smiley

I dey like read your comments because e show say you carry brain well well and you no dey ever disappoint me. Sometimes sha you dey look for my trouble,,but I dey forgive you because say my heart no fit hate person wey l like. wink

I go take you go dubai for shopping and we go stroll for paris,,catch siesta for carribbean beach and chop dinner for Italy. Your car go be german and our pikin go be twins. cheesy

Reason all these things and make you tell me your answer. No keep a guy waiting. cool
ohhh jibi jibi jibi
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by frakdon(m): 12:38pm On Jun 22, 2015
VictoriaBee:
I love this! I wish I can woo flawlessly in pidgin. grin
woo? Yu wan woo?
So them tell yu say 9ja babe dey woo d guy demma like?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by NobiGod: 4:59pm On Jun 23, 2015
.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by NobiGod: 5:00pm On Jun 23, 2015
DrAify:
Ja! Pratar talar du Svenska?

Ja, jag pratar svenska och du?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by honeygirl17: 6:58pm On Jun 23, 2015
Peeparty my crush were u dey
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 7:01pm On Jun 23, 2015
honeygirl17:
Peeparty my crush were u dey
am here now
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by honeygirl17: 7:04pm On Jun 23, 2015
peeparty:
am here now



hmmm.....I dey miss u
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by honeygirl17: 7:05pm On Jun 23, 2015
peeparty:
am here now



hmmm.....I dey miss u
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 7:05pm On Jun 23, 2015
honeygirl17:





hmmm.....I dey miss u
miss u too my
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 7:06pm On Jun 23, 2015
honeygirl17:





hmmm.....I dey miss u
netwrk bad men
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by honeygirl17: 7:22pm On Jun 23, 2015
peeparty:
netwrk bad men



I dey dream of you every night , make network allow you come online
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 7:33pm On Jun 23, 2015
abi oo
honeygirl17:





I dey dream of you every night , make network allow you come online
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Mhizizzy(f): 7:42pm On Jun 23, 2015
Really? Dis thread has soo much comments

Pple too like all dis love tins o

Chai

(1) (2) (3) ... (35) (36) (37) (38) (39) (Reply)

Ivorian Lady Almost Killed Herself After Her Sex Tape Was Leaked Online. Photos / "I Slept With My Best Friend’s Husband" / I Want To Be Somebody's Girlfriend, I Have Everything You Want'- Lady Cries Out

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.