Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,009 members, 7,835,431 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 10:07 AM

My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) - Romance (23) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) (70910 Views)

Pre-wedding Photos Of Two Nairalanders / Man Who Got Crippled After Beating By His Senior In School Set To Wed (photos) / See Pre-wedding And Wedding Shots Of Two Nairalanders... (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (31) (Reply) (Go Down)

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by naniawini(f): 9:33am On Dec 09, 2017
Martin0:



I dey come make I go observe ur pics well well....

I go even Zoom am to see tinz wellgringrin
oh gawd.... ur so funny..... Wetin u wan see
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:35am On Dec 09, 2017
iamnezzar:

lol....The bianca ur conversing with is a dude


gringringrin oh really,I was having a second thought sha,but as usuall pesin go jus pretend not to know na,,,

Well am not sure if he or she is a dude behind d scene,what matter's is we not enter money talkgringringrin

Even if na dude or gyal it all part of the fun here u know
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 9:35am On Dec 09, 2017
Martin0:

Bride pricegringrin
You no well.grin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 9:35am On Dec 09, 2017
Martin0:


So how far na,u go come go una state diz december so?

Coz husbands dey come home to come search for wife oo u knowgringrin
Which wife me wey one live una country soon I nor get time for men wahala
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:38am On Dec 09, 2017
biacan:
Which wife me wey one live una country soon I nor get time for men wahala

Eh eh,na wa for u ooo...

Come oo people say u be dude?

I dey get such believ b4 oo but I nor jus care ,even if na dude u be,na the fun wey involve for the chat na I knowgringrin

So why u wan leav this country,abi ur village pple dey pursue ugringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:39am On Dec 09, 2017
MhisTahrah:
You no well.grin
Haven't u heard,?? I ve been sick even before I met ugringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by zicoraads: 9:39am On Dec 09, 2017
Laveda:
Wow!

Congratulations Bibijay123.. May your home be filled with love and happiness.
You see what i have been telling you? grin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Flashh: 9:40am On Dec 09, 2017
Makydebbie, answer my questions first; then the marriage shall be given unto you. smiley
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by purity22(f): 9:40am On Dec 09, 2017
Congratulations bibi. May God bind you with unbreakable cup of love. My namesake is coming soon grin cheesy cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:40am On Dec 09, 2017
naniawini:
oh gawd.... ur so funny..... Wetin u wan see

O boy,ur pikin go too enjoy to work for that milk factory ooogringringrin

Aaaa blenze everywheregringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:42am On Dec 09, 2017
naniawini:
oh gawd.... ur so funny..... Wetin u wan see

Gawd only those tinz gringrin
Mehn iffa dey near u,mosquitoes nor go even dare near me coz of dem Blenze behindË
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 9:42am On Dec 09, 2017
MhisTahrah:
You do?
yes, cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 9:43am On Dec 09, 2017
Martin0:


Eh eh,na wa for u ooo...

Come oo people say u be dude?

I dey get such believ b4 oo but I nor jus care ,even if na dude u be,na the fun wey involve for the chat na I knowgringrin

So why u wan leav this country,abi ur village pple dey pursue ugringrin
Dude ke...... nor be today them begin call me names cause all my comment they hot them for body..... that guy and him friend join head won play me them send me pm I nor respond since then the guy dey cry like rat wey fall for inside hot water

nah my elder brother won carry me go Australia go stay permanently
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by naniawini(f): 9:45am On Dec 09, 2017
Martin0:

O boy,ur pikin go too enjoy to work for that milk factory ooogringringrin
Aaaa blenze everywheregringrin
lol.... ur not serious
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by naniawini(f): 9:46am On Dec 09, 2017
Martin0:


Gawd only those tinz gringrin
Mehn iffa dey near u,mosquitoes nor go even dare near me coz of dem Blenze behindË
hahahahaha... lemme goan change it
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Kimcutie: 9:46am On Dec 09, 2017
MhisTahrah:
You must've taken Oshogbo weed yesterday for you to have had this kinda stupid dream.angry Do you want my phone dead?
Me? want your phone dead? Called ONCE Miss.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:47am On Dec 09, 2017
biacan:
Dude ke...... nor be today them begin call me names cause all my comment they hot them for body..... that guy and him friend join head won play me them send me pm I nor respond since then the guy dey cry like rat wey fall for inside hot water

nah my elder brother won carry me go Australia go stay permanently



Such is life ooo,so iffa toast u now,sha u go replygringrin
Coz I fit join call u dude oogringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:49am On Dec 09, 2017
naniawini:
hahahahaha... lemme goan change it

Na wa for u oogringrin I ve just given a nice complimentgrin
I wonder why u wan shange amgringrin

Abeg allow them Nairaland blenze master's to view small before u shange am oogringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 9:50am On Dec 09, 2017
grin cheesy cheesy
Martin0:



Such is life ooo,so iffa toast u now,sha u go replygringrin Coz I fit join call u dude oogringrin
cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 9:50am On Dec 09, 2017
grin cheesy cheesy
Martin0:



Such is life ooo,so iffa toast u now,sha u go replygringrin Coz I fit join call u dude oogringrin
cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:50am On Dec 09, 2017
naniawini:
lol.... ur not serious


Am seriousgringrin

Ok try and ask any 2year of 3year old how it feels when they were sucking their mama jackpotgringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:52am On Dec 09, 2017
biacan:
grin cheesy cheesy cheesy
Dey talk now ooo,gringrin Coz dem say it's too late to failgringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Laveda(f): 9:52am On Dec 09, 2017
zicoraads:

You see what i have been telling you? grin

What have you been telling me? I can't see nothing. tongue
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 9:55am On Dec 09, 2017
Martin0:




Such is life ooo,so iffa toast u now,sha u go replygringrin
Coz I fit join call u dude oogringrin
u no well i swear cheesy

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 9:55am On Dec 09, 2017
grin grin cheesy
Martin0:

Dey talk now ooo,gringrin Coz dem say it's too late to failgringrin
Ye it is finished cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 9:57am On Dec 09, 2017
lefulefu:
u no well i swear cheesy

Nor be today the sickness start now,or didn't u hear I was admitted last week for brain checkupgringringrin

Come ooo u know this biac
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 9:58am On Dec 09, 2017
cheesy cheesy
lefulefu:
u no well i swear cheesy
You dey mind am cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 9:58am On Dec 09, 2017
Martin0:


Haven't u heard,??
I ve been sick even before I met ugringrin
I'll treat you when I become a doctor.grin I doubt your illness has a cure tho,you'll prolly be placed on meds for life.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 9:59am On Dec 09, 2017
biacan:
cheesy cheesy You dey mind am cheesy
haha hahacheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by naniawini(f): 9:59am On Dec 09, 2017
Martin0:



Am seriousgringrin

Ok try and ask any 2year of 3year old how it feels when they were sucking their mama jackpotgringrin
gat 2go dear....
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:02am On Dec 09, 2017
naniawini:
gat 2go dear....
Ok,take care,we still dey around dey enjoy the fungringrin

1 Like

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (31) (Reply)

See What Distance Relationship Has Caused Me! / How Masturbation Turned My Life Upside Down / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.