Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,970 members, 7,838,460 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 10:28 PM

Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? - Romance (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? (20073 Views)

Private Jet Themed Pre-Wedding Photos Of An Abuja-Based I.T. Magnate / Ladies Are You Cool With Guys Grabbing Your Backside In Public? (Photo) / Emeka Okorocha, Nigerian Doctor In UK Ladies Are Crushing On (Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply) (Go Down)

Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:11pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
No bulldozing anymore
gwaripa babe,I greet you ooogrin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:13pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
No bulldozing anymore
ohh i forgotcheesy.. Dat devil wey be dey abuja dat time don comot dey rule for kadunacheesy
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Bestinstinct(m): 4:13pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Explain, he doesn't know.

lol....He knows ma'am. Na guy wey sabi. grin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:15pm On Mar 20, 2019
Martin0:


gwaripa babe,I greet you ooogrin
I dey stay for the border... Just take 10 steps and u done enter niger grin cheesy
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:16pm On Mar 20, 2019
lefulefu:
ohh i forgotcheesy.. Dat devil wey be dey abuja dat time don comot dey rule for kadunacheesy
Yes o
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:17pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
I dey stay for the border... Just take 10 steps and u done enter niger grin cheesy

forget that tin eegrin! see eh I dey come pay oogrin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:21pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Yes o

wait you know twoclans?I mean that short girl
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:22pm On Mar 20, 2019
Martin0:



wait you know twoclans?I mean that short girl
Nope
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:23pm On Mar 20, 2019
Martin0:


forget that tin eegrin! see eh I dey come pay oogrin
You wanna pay for accommodation in Abuja?
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:25pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
You wanna pay for accommodation in Abuja?

no oo! come pay on isi gi! agbamakwuworgrin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Bestinstinct(m): 4:25pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Not every area in Abuja is expensive. There's lugbe, dutse, karimo and other low brow area where peeps manage. There people earning 30k in Lagos too

Where to live in Abuja depends mostly on one's office location o and for people earning 30k in Lagos, be sure there're legit side hustles. If not, it very much impossible.
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:26pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Nope
eheh!no worry you go know her tonightgrin
see Na my real realgrin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Twoclans(f): 4:26pm On Mar 20, 2019
Martin0:



wait you know twoclans?I mean that short girl

Marty mind ya self ohhhh,lefu was referring to el rufai wetin bring twoclans into the matter.

2 Likes 1 Share

Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by finalboss(m): 4:27pm On Mar 20, 2019
..
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:29pm On Mar 20, 2019
Twoclans:


Marty mind ya self ohhhh,lefu was referring to el rufai wetin bring twoclans into the matter.

ur lapgrin wahkagrin Na me you dey warn?I dey talk about you coz I feel u both should know each other Na Nnegrin biagrin easy ooogrin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:34pm On Mar 20, 2019
Martin0:


eheh!no worry you go know her tonightgrin

see Na my real realgrin
Gat nothing on me
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:36pm On Mar 20, 2019
Bestinstinct:


Where to live in Abuja depends mostly on one's office location o and for people earning 30k in Lagos, be sure there're legit side hustles. If not, it very much impossible.
You know that's not true, in Abuja you see peeps traveling from far to their offices in town.
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 4:39pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Gat nothing on me

mpia gi eh! umu wanyigrin I wan pay for una two bride price ooo,I just dey take style style dey tell twoclans another thin!make I click una here so that e go easy when una pack inn!
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:41pm On Mar 20, 2019
Martin0:


no oo! come pay on isi gi! agbamakwuworgrin
Buhahhhahahhahhahahaahahhaa. Isikwa ike ya?
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 4:42pm On Mar 20, 2019
Martin0:


mpia gi eh! umu wanyigrin I wan pay for una two bride price ooo,I just dey take style style dey tell twoclans another thin!make I click una here so that e go easy when una pack inn!
Abeg shift. Go troll someone else biko
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Robnectar(m): 4:58pm On Mar 20, 2019
what d fvck is happening here grin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 5:14pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Abeg shift. Go troll someone else biko

hiagrin Na wa ooo!I serious oo
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Martin0(m): 5:14pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Buhahhhahahhahhahahaahahhaa. Isikwa ike ya?

yeah! adim nfe naugrin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Bestinstinct(m): 5:35pm On Mar 20, 2019
NwanyiAwkaetiti:
You know that's not true, in Abuja you see peeps traveling from far to their offices in town.

Then nature of work comes to mind. Working and traveling Monday through Friday....8am-5pm jobs is gonna be alot stressful you know.....
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by drmikeadams(m): 5:45pm On Mar 20, 2019
Twoclans:


Marty mind ya self ohhhh,lefu was referring to el rufai wetin bring twoclans into the matter.
this ur dp sef grin grin
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 6:00pm On Mar 20, 2019
Bestinstinct:


Then nature of work comes to mind. Working and traveling Monday through Friday....8am-5pm jobs is gonna be alot stressful you know.....
Yea, that's d life we find ourselves in this hellhole

1 Like

Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 6:03pm On Mar 20, 2019
Martin0:


hiagrin Na wa ooo!I serious oo
I've heard u
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 6:39pm On Mar 20, 2019
lefulefu:
how will someone earning 15 to 30k be able to stay in a highly expensive city as abuja? Dats suicide nau. I fit understand if such a person has relations over there in abuja he or she can fall back on but to say u just living in abuja alone and earning 20k omo dat na suicide. No wonder most of the young ppl dey na gigolo or prostituition job dem dey do dere to suppliment wetin dem dey earn for their other job.
People plenty here wey dey live on 30k,but one thing you must understand is not everyone must live in town.
Another misconception is most people think Abj is meant for the rich,that's a fat lie...even that short man devil did his best to frustrate the poor but he failed.
Take for instance,if you are travelling from kubwa to town,you'll see a lot of people standing at Gwarimpa junction waiting to board vehicle to their various destination,are they all living in the estate?.no..that's because there is Gwarimpa village.
You'll hardly see a high brow area in Abj without a village being attached,e.g..Asokoro,maitama,Gwarimpa etc.
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by goldenboyofpsy(m): 9:26pm On Mar 20, 2019
lefulefu:
how will someone earning 15 to 30k be able to stay in a highly expensive city as abuja? Dats suicide nau. I fit understand if such a person has relations over there in abuja he or she can fall back on but to say u just living in abuja alone and earning 20k omo dat na suicide. No wonder most of the young ppl dey na gigolo or prostituition job dem dey do dere to suppliment wetin dem dey earn for their other job.
My brother, as ridiculous as that salary is I know graduates that even earn such not just o'level holders only. its a complicated matter but prostitution na big market for ladies that lack insights and self control.
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 10:00pm On Mar 20, 2019
goldenboyofpsy:
My brother, as ridiculous as that salary is I know graduates that even earn such not just o'level holders only. its a complicated matter but prostitution na big market for ladies that lack insights and self control.
no bros u misunderstanding me.i no say 30k na yeye money.iyam saying earning 30k in a city like abuja go small change nau. Abuja na millioniare's playground. There are other places in naija if u earning 30k u might even be livin like a big boycheesy. Lets say a place like ikhire in osun state if u earning 30k omo na big money na or even ibadan sef. For auchi in edo state wey i for grow up there some families living on 20k. But for abuja dats a very expensive place hm to live on 30k and below e go tough and under dis buhari era e go dey tougher. Me ehn i dey duff my hat to minimum earners living in abuja ooo.e no easy. My guy wey i don talk about for dis thread wey dey live in abuja im tell me say na many of these babes wey get rich parents and lonely wives married to politicians im dey live off on. Im tell me say without im gogolo bbusiness im wonder how im for survive for abuja. But he's already saving enuf from im sugarboy business wey im wan take start im own family. Though im say during d jonathan yrs na so senators dauthers and old sugar mummies dey spend plenty on gigolos but right now tins are a little tight though dem still dey spend on dem. Its like dat abuja na not so much economic opportunities dey make young guys and young babes dey prostitute demselves. Its not too much of their fault though.
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by Nobody: 10:06pm On Mar 20, 2019
morningstar55:

People plenty here wey dey live on 30k,but one thing you must understand is not everyone must live in town.
Another misconception is most people think Abj is meant for the rich,that's a fat lie...even that short man devil did his best to frustrate the poor but he failed.
Take for instance,if you are travelling from kubwa to town,you'll see a lot of people standing at Gwarimpa junction waiting to board vehicle to their various destination,are they all living in the estate?.no..that's because there is Gwarimpa village.
You'll hardly see a high brow area in Abj without a village being attached,e.g..Asokoro,maitama,Gwarimpa etc.
aghh the time the shortman devil was a minister in abuja we saw n tv and on newspapers how the bulldozers where all over abuja bringing down unwanted communitiescheesy. Shortman devil worry dat year and especially were sex workers dey na im dey give am high blood pressurecheesy. Any normal city ought to have where the average and minimum paid workers reside and their residence ought to be clean as well but we are made to believe that we have only estates and shanty towns.
Re: Do You Think Abuja Based Ladies Are All Runsgirls? by mrphysics(m): 8:37am On Mar 21, 2019
lefulefu:
how will someone earning 15 to 30k be able to stay in a highly expensive city as abuja? Dats suicide nau. I fit understand if such a person has relations over there in abuja he or she can fall back on but to say u just living in abuja alone and earning 20k omo dat na suicide. No wonder most of the young ppl dey na gigolo or prostituition job dem dey do dere to suppliment wetin dem dey earn for their other job.
Bros you are missing something. Most ladies living in Gwarimpa are 70-80k earners. They share flat with each other with many staying like 2-3 in a room in the shared apartment. It's all about Packaging here. One of my neighbour packed from gwarimpa to my compound when her shared rent expired. A man rented an apartment, a self contain in Gwarimpa for 450k. So she took in someone (my neighbour) who pays 25k per month to her. When the rent expired, the man was no longer there and they had nowhere to go. Her salary couldn't even get her a gateman apartment in Gwarimpa.

Ignore those packaging, some of them are just living below their means. It's all packaging. So when they tell you they live anywhere around town, it's either shared apartment or they got a place rented for them by a man. One of my neighbour couldn't believe the real source of income of these ladies until last week friday, I drove the guy through Wuse 2 to Adetokumbo ademola crescent to front of Transcorp, pricing ladies for the fun of it. When you go out at night, you will see the reason some of these ladies package themselves.

You can survive in Abuja even earning 30k, the city has a way of placing you at your budget except you are doing other things

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (Reply)

See The Reason Why Most Romanceland Ladies Are Very Rude And Disrespectful / Can One End A Relationship Without Hurting Anyone? / Should He Forgive Her After She Threatened To Poison Him?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.