Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,020 members, 7,956,783 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 06:47 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ (71955 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) / ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101) (Go Down)
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 5:23pm On May 14, 2011 |
El abeg free me jor |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 5:26pm On May 14, 2011 |
^ I no dey hold u oo, Ur N15 belt still dey hold u brova |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 5:28pm On May 14, 2011 |
15N or u mean 15000 pounds, how many times will i tell u to always learn how to write ur zeros, i cant be holding ur hand to write again ooo, i don pass dat level |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 5:34pm On May 14, 2011 |
^ Lol Nigeria to allow person buy an article for 15k! Element dem go probe ur A/c Yeye Nation |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 5:38pm On May 14, 2011 |
Na too much money cause am my brother |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 5:44pm On May 14, 2011 |
Oya Shut ur mouth before ur Oga at una Snail Farm inquire how u got the 15k He's drinking alomo bitterz upstairz |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 5:46pm On May 14, 2011 |
he might be thinking naira, but tell him not to please take me for someone else. Remind him its pounds okay? Thank You |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 5:54pm On May 14, 2011 |
Hmmn. .this one u're trying to sack urself my brova?? Hope u aint gaining high hopes on ur recent employments at Ojukwu Block Site? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 5:58pm On May 14, 2011 |
block ke? abeg no use jealousy swear for me ooo |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 6:09pm On May 14, 2011 |
Jealous u ke? Abeg i dont compete wiv kidnapperz |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 6:14pm On May 14, 2011 |
cos ur wife run come my house no mean say make u dey call me kidnapper. No be my fault say she no like u for bed |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 6:25pm On May 14, 2011 |
My wife can always differentiate between a JackY n a MosQuitoe How's ur weekend pal? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 6:26pm On May 14, 2011 |
am cool bro, still kicking good |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 6:31pm On May 14, 2011 |
Thatz Ok. .so whatz the latest news around ur area?? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by ElementG(m): 7:05pm On May 14, 2011 |
that dem tiff efe bicycle |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 9:04pm On May 14, 2011 |
^^ You tink say na laffing matter??!! You know how many years of faithful service d bicycle don do?? That bike don do nearly 15yrs of service for me !!! 'n me dey always, always handle am wiff care - e nor go betta for d tiff wen tiff am El Guapo: Bros nor stress yourself - nor be rocket science see, I fit break am down small-small for you: Eldav = El-gap-o = Vicks . . . Capish?? bright007: Say wetin happen? Today na christmas? abi I resemble Ekeate? You dis Akpan take time o! |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by blacksta(m): 9:31pm On May 14, 2011 |
I hail oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo a |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 9:32pm On May 14, 2011 |
^^haba!! you wan wake d neighbours?? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by blacksta(m): 9:33pm On May 14, 2011 |
sorry it is been a while - i just come back from maternity live |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 9:37pm On May 14, 2011 |
since when man dey born pikin?? who give you dat belle sef? **oya whisper d name to me - I go try not to spill d beans. . .** |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by blacksta(m): 9:40pm On May 14, 2011 |
Efemena_xy: sorry i don change sex - |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 9:43pm On May 14, 2011 |
Lol!!! I hear you loud 'n clear sir!! |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by blacksta(m): 9:44pm On May 14, 2011 |
Anyway - how far - how things u still dey kampe |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 9:46pm On May 14, 2011 |
Bros I still dey o! - na so we see am jor! |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by eldav(m): 9:59pm On May 14, 2011 |
My prim n proper lady,efemenamena, awwwwww faaaar? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 10:02pm On May 14, 2011 |
Na who pack this wagon outside here?? Come shift am jor my big sista Idowu wanna pass |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by blacksta(m): 10:05pm On May 14, 2011 |
Wagon ko keke maruwa ni nonsense |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 10:06pm On May 14, 2011 |
eldav: ahhhhhhhhhhhhhhhh!!!!! see as you just dey roll ma name for your tongue - softly sofly now bros I'm good jor - you nko? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 10:08pm On May 14, 2011 |
Oya, All of una for dis bar. . . I still dey find my bicycle!! WHO TIFF AM??!! |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by Nobody: 10:11pm On May 14, 2011 |
Efe U berra ask Element, he admires the headlamp @Bashy, Uncle its been ages! How's Sahara desert? Never knew they now have a lingua franca, u jxt spoke one now |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by eldav(m): 10:16pm On May 14, 2011 |
@Efe,me dey o,we thank GOD. I hope workz gud? |
Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by EfemenaXY: 10:18pm On May 14, 2011 |
^^work dey jor now left dat matter abeg - na weekend we dey so let's just relax bruv El Guapo: Lol!! you well so?? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101)
Meet The Dancing Pallbearers Who Have Become An Online Sensation / Between Hakimi And His Lawyer / Ghana-Must-Go Room: When You Decide To Go For Made In Nigeria Products (photo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |