Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,887 members, 7,814,004 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:15 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Hah! (15920 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (17) (Go Down)
Re: Hah! by r231(m): 12:33am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo: oh oh so who is the main actress and who is the wickest link |
Re: Hah! by Yorisb: 12:34am On Nov 13, 2011 |
r231:Ditto. seedord247:I taya! |
Re: Hah! by 190smh: 12:35am On Nov 13, 2011 |
tellwisdom: |
Re: Hah! by tellwisdom: 12:36am On Nov 13, 2011 |
[size=15pt]Ayama (f), Honestly, i dont knw what the op meant--> (Re: Hah! ) and i cant imagine myself commenting on this matter . Come, please dont make me look silly, just clear me chiefly what this, meant . What is Hah!? Anyone?? [/size] |
Re: Hah! by Idowuogbo(f): 12:38am On Nov 13, 2011 |
r231:D weakest link goes to fickle and we still dey analyze best actor between cocoa and dat fake gal wetin b her name sef One min let me check d register |
Re: Hah! by tellwisdom: 12:40am On Nov 13, 2011 |
Madam fausarat, help your fellow female friend who was confused bringing a the subject Hah!. What is Hah!?? |
Re: Hah! by r231(m): 12:43am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo: which one be AMALA and how many ROKIATu DEY HIA NOW one original one fake abi na d same |
Re: Hah! by Yorisb: 12:47am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo: Badosky, Which one be fickle again? I went through north/south of the thread yet couldn't find the fickle thingy. |
Re: Hah! by 190smh: 12:49am On Nov 13, 2011 |
Re: Hah! by tellwisdom: 12:52am On Nov 13, 2011 |
Yorigbs fine man . Did you buy a cow head into you neck?? |
Re: Hah! by Yorisb: 12:53am On Nov 13, 2011 |
190smh: I knew he must be the Pioneer-in-chief of the whole brouhaha. |
Re: Hah! by Nobody: 12:53am On Nov 13, 2011 |
[size=18pt]"DEM BADMIIIIIND!!!!"[/size] Rokiatu I wish you understood patois!! |
Re: Hah! by Idowuogbo(f): 12:55am On Nov 13, 2011 |
Yorisb:Bobo go buy eye drop her chief impersonator dey here na , thousands fickle pay am for script writo it no easy . Na person NEYO dey write song for 2 , so fickle has her script writer here use ur vision darling r231: Bros CSI is still dey follow o as na d fake wan dey purge , but i think d gals don dey help am solve d belle wey dey worry am as for d orijo i think she don go buy channel buttpad comebck sha |
Re: Hah! by Yorisb: 12:56am On Nov 13, 2011 |
tellwisdom: U no like 'am? |
Re: Hah! by Yorisb: 1:01am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo: U talk sotey u forget my question which is supposed to be a simple xplanation. Abeg start afresh and this time please make it less vague. Biko nu! |
Re: Hah! by 190smh: 1:02am On Nov 13, 2011 |
Yorisb: |
Re: Hah! by Idowuogbo(f): 1:03am On Nov 13, 2011 |
Yorisb:i shud strt afresh , listen go buy petrol for d gen den start am again yourself |
Re: Hah! by Yorisb: 1:09am On Nov 13, 2011 |
190smh: I 4 throw u early morning spit now. U get luck say u no dey hia. Idowuogbo: |
Re: Hah! by Idowuogbo(f): 1:11am On Nov 13, 2011 |
Na botox b ur wahala , i pay for u |
Re: Hah! by tellwisdom: 1:15am On Nov 13, 2011 |
I 4 throw u early morning spit. U get luck say u no dey hia. kaaiii iiiiiiiii, U wey no dey brush for night, after all the ewedu and cold AMALA wey u don swallow for afternoon |
Re: Hah! by 190smh: 1:23am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo: ^Go and sleep [s]I wonder where that man is that cant teach u a lesson in bed [/s] |
Re: Hah! by 190smh: 1:28am On Nov 13, 2011 |
Yorisb: Na who go kill you u dey find |
Re: Hah! by Idowuogbo(f): 1:32am On Nov 13, 2011 |
190smh:nitey by d way am |
Re: Hah! by Amya(f): 4:11am On Nov 13, 2011 |
tellwisdom: hah! E mean say God don catch you be that! |
Re: Hah! by Amya(f): 4:16am On Nov 13, 2011 |
r231: Aproko number 1 |
Re: Hah! by Amya(f): 4:19am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo, you correct wallahi! |
Re: Hah! by Nobody: 4:21am On Nov 13, 2011 |
This is so entertaining. Free entertainment I tell you. Infact I have changed my profile again. And yes my Bottom is showing. Ya all can kiss it. Now get to work people!!! Let the dissing start. Please Lets make this last forever. I will pop in here later and laugh some more. |
Re: Hah! by Nobody: 4:40am On Nov 13, 2011 |
^^^^ Looking good girl! |
Re: Hah! by nuela100(f): 4:53am On Nov 13, 2011 |
I've been reading these and what i don't really understand is how someone who didn't put up any pix can critisize someone who did,if u ask me I'd say i don't really know what the hating is abt but what it does look like is jealousy. |
Re: Hah! by HotieTima(f): 5:23am On Nov 13, 2011 |
WAT EFFICKING LOSER ARE PPL REALLT THIS SAD |
Re: Hah! by tellwisdom: 7:32am On Nov 13, 2011 |
hah! E mean say God don catch you be that! E go good make God catch than make devil catch me . Besyds, she God don join police?? Insert Quote Yes she is, plus i like her YANSH # I Swaaar |
Re: Hah! by Amya(f): 8:24am On Nov 13, 2011 |
nuela100: why would you say that? You know why this thread made it to 4 pages? It's because quite a number of people share the same sentiment as me and were just looking for an opening. Are we all jealous? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (17)
Please What Is Wrong With 02tvseries.net / Omg !! Nigerian Island Girls Are Sleeping With Dogs For #1.5million / Epic Fail Pictures
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |