Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,936 members, 7,817,746 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:28 PM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (35) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70332 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:14pm On Jun 20, 2015
honeygirl17:
Who I want woo, make scan tru

Oyin uhmmmmmm
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by naija1stpikin: 11:14pm On Jun 20, 2015
Aminat508:
haa cheesy
Beni
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 11:16pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
Cc: King Tom Ronald 4lif
Shey una dey see the real boss?? Handling 3 ladies at the same time. gringringrin

Chai! Lekan, person wey do you this one no do well o. grin

cheesy grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:21pm On Jun 20, 2015
XavierBlue:
i knew ladies are naturally wicked cry


XavierBlue
Am sorry sad sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:22pm On Jun 20, 2015
scentmarlc:



Midehi darling shey uno go woo me niiiiii
hehehehe...some babes don already woo you na....i no wan collect bottle for head ooo grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 11:26pm On Jun 20, 2015
Beamborla:

Ti o ba ti redi, ko ke si mi.
Iwo na mo pe iru awon thread bayi ko ba emi lara mu, gbogbo e kan run mi ninu ni.

_hadura29, ma stress ara e lati sweet talk mi fun _kinglekan... o ye obalekan fun ra re. o mo pe enu dun dun o le she rara

Omo pe mio tan e naaa. Kilo fe kin se bayi ko fi mo pe mo ni fe e? sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:26pm On Jun 20, 2015
slytubadth:

Since u from Edo state make I woo u nah. Shey u go gree?
shocked how do you know am from edo, and is it only edo babe u wan woo? oya do ur woo lets see how gud u can toast
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:30pm On Jun 20, 2015
Midehi:

hehehehe...some babes don already woo you na....i no wan collect bottle for head ooo grin grin grin
Hi dear. Make I come woo u na? grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:38pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
yes monkeys and ladies cheesy are u a monkey,make i woo u?






Hey babe
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:39pm On Jun 20, 2015
Twaci:
I fit toast u?
Can u take care of me? cheesy



Babe y ar yu doin me like dis nah
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 11:40pm On Jun 20, 2015
TheSonOfMark:

Intrigues, milady, intrigues; intrigues heighten our curiosity and spice our lives.wink


Yeah you're right smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
Oh!!!

I will send my maid to attend the date !!!


undecided undecided undecided

Date cancelled!!!



xavierblue.


Are you still there wink
gringrin ....what date ....i was 'PMed' to reply your mentions o... grin grin....i never gave a shiiit, ah swear!!! grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:44pm On Jun 20, 2015
Tomfrench:
gringrin ....what date ....i was 'PMed' to reply your mentions o... grin grin....i never gave a shiiit, ah swear!!! grin
PMed?

by who
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:45pm On Jun 20, 2015
Midehi:

hehehehe...some babes don already woo you na....i no wan collect bottle for head ooo grin grin grin



Come on joor, if u no woo me i go kee myself with pillow oooo grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:45pm On Jun 20, 2015
scentmarlc:



Uhmmmm she don comot go meet tomfrench for mpereke marketcheesycheesy
undecided where you sell ice-fish, i suppose grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:47pm On Jun 20, 2015
Tomfrench:
undecided where you sell ice-fish, i suppose grin



Yes kee
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:48pm On Jun 20, 2015
sameer1212:
Hi dear. Make I come woo u na? grin
waoooo...here comes my one & only, i knew you go come for me,na im make me to gree woo anybody specially peeparty.
i wan woo you bfor you woo me..lol.n

ur love dey do me yori yori, anytime i tink of you,my heart go dey sing 'i wanna grow old with u'...na only u dey make me happy,
days of my life i give u forever with my gidigba heart,all my body na u alone get am,the day i go see u,d kind kiss wey i go give u e never dey record cool, i love u welli welli, as i dey type now,i just dey smile inside my belle to face, chai ur rove wan make me craze...sameer1212, i promise to love u till thy kingdom come....me love u pass my papa grin grin.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:53pm On Jun 20, 2015
scentmarlc:



Come on joor, if u no woo me i go kee myself with pillow oooo grin
abeg no kill ya self ooo...ya wives too plenty, i no wan share.
my one & only sameer1212 no go let me share am with any other body.
my one & only sameer,shey na true i talk?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:53pm On Jun 20, 2015
This is all going nut now. sad

I can't believe this shocked shocked shocked

Am out of here sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:55pm On Jun 20, 2015
Midehi:
thanks.. how are you doing?
Am great darling
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:56pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
PMed?
by who
Hey fellow, I'M DONE WITH YOU!!! grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 11:57pm On Jun 20, 2015
Midehi:

waoooo...here comes my one & only, i knew you go come for me,na im make me to gree woo anybody specially peeparty.
i wan woo you bfor you woo me..lol.n

ur love dey do me yori yori, anytime i tink of you,my heart go dey sing 'i wanna grow old with u'...na only u dey make me happy,
days of my life i give u forever with my gidigba heart,all my body na u alone get am,the day i go see u,d kind kiss wey i go give u e never dey record cool, i love u welli welli, as i dey type now,i just dey smile inside my belle to face, chai ur rove wan make me craze...sameer1212, i promise to love u till thy kingdom come....me love u pass my papa grin grin.


Uhmmmmmm
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:58pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:

Na we own am grin
na so cheesy

Ur girls dey fine sha grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by scentmarlc(m): 12:00am On Jun 21, 2015
MzMayD:
This is all going nut now. sad

I can't believe this shocked shocked shocked

Am out of here sad

Eeeeyah pele.....cheesygrin
Love gone
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:01am On Jun 21, 2015
Tomfrench:
Hey fellow, I'M DONE WITH YOU!!! grin
You think am a guy or what?


Hmmmmmm


interesting smiley


Good night boy wink
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Beamborla(f): 12:02am On Jun 21, 2015
kinglekan:
Omo pe mio tan e naaa. Kilo fe kin se bayi ko fi mo pe mo ni fe e? sad
Obalekan temi nikan, lo sun. layo la o ji

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:03am On Jun 21, 2015
scentmarlc:


Eeeeyah pele.....cheesygrin
Love gone
sad sad sad
And I loose Xavier because of him. sad sad

I got something else tho grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:04am On Jun 21, 2015
Midehi:

waoooo...here comes my one & only, i knew you go come for me,na im make me to gree woo anybody specially peeparty.
i wan woo you bfor you woo me..lol.n

ur love dey do me yori yori, anytime i tink of you,my heart go dey sing 'i wanna grow old with u'...na only u dey make me happy,
days of my life i give u forever with my gidigba heart,all my body na u alone get am,the day i go see u,d kind kiss wey i go give u e never dey record cool, i love u welli welli, as i dey type now,i just dey smile inside my belle to face, chai ur rove wan make me craze...sameer1212, i promise to love u till thy kingdom come....me love u pass my papa grin grin.
LOL... U really try sha!!! Boo, I can't type pidgin very well but I want u to know one thing, I will love u like u have never been loved before. That I promise u. Cheers!!! U mean every thing to me.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:06am On Jun 21, 2015
sameer1212:
LOL... U really try sha!!! Boo, I can't type pidgin very well but I want u to know one thing, I will love u like u have never been loved before. That I promise u. Cheers!!! U mean every thing to me.
thanks dear...i love you too.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:08am On Jun 21, 2015
Midehi:

abeg no kill ya self ooo...ya wives too plenty, i no wan share.

my one & only sameer1212 no go let me share am with any other body.

my one & only sameer,shey na true i talk?
Yes dear!!! For better for worse till death do us part. cool
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:11am On Jun 21, 2015
scentmarlc:




Babe y ar yu doin me like dis nah
See your life tongue

Ordinary girl you can't woo sad . And you even left Adeh for her.

Sorry ooooo grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:14am On Jun 21, 2015
Midehi:
thanks dear...i love you too.
Dear check your mail.

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) (Reply)

What Do Boys Gain In A Relationship Without Sex? / Nigerian Guy Who Met A Real Life Witch Last Night Narrates His Scary Story / Pretty Lady In Search Of A Boyfriend On Twitter (Pictures)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.