Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,252 members, 7,829,467 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 07:35 AM

My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) - Romance (24) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) (70765 Views)

Pre-wedding Photos Of Two Nairalanders / Man Who Got Crippled After Beating By His Senior In School Set To Wed (photos) / See Pre-wedding And Wedding Shots Of Two Nairalanders... (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (31) (Reply) (Go Down)

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:04am On Dec 09, 2017
Martin0:


Nor be today the sickness start now,or didn't u hear I was admitted last week for brain checkupgringringrin

Come ooo u know this biac
well dem dey accuse her of actually being a guy using a female monikercheesy.i don observe very well but i never see any sign to show say na guy dey use the moniker.the fake female monikers for her wey i really know na softwerk or so ..then there is another one called fumisticpussy.these are the two wey i know dey gavalant d forum.most of these guys using female monikers na to scam konjified niggas of their money.all na part of their hustle.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:05am On Dec 09, 2017
MhisTahrah:
I'll treat you when I become a doctor.grin I doubt your illness has a cure tho,you'll prolly be placed on meds for life.

Oh it a pleasure u knowgringrin
My illness surey will do have a cure I guessgringrin

I was told by one female doctor that I like blenz,but I don't it was jus a mere sterring at it that made her thought so,hmmm somhow I was discharge ,and I believe that blenze healed me thengringringrin

Who know I guess u gonna place me on blenze medsgringringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:06am On Dec 09, 2017
biacan:
grin grin cheesy Ye it is finished cheesy


cheesycheesycheesy

Fly go run enter ya mouth oogringrin
Come oo how u take know lefulefu,him say u get beta ass for twerking,is it truegrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:11am On Dec 09, 2017
Martin0:



cheesycheesycheesy

Fly go run enter ya mouth oogringrin
Come oo how u take know lefulefu,him say u get beta ass for twerking,is it truegrin
Lefu nah clown Hahahahahh hahahahah can't say but he's a very nice person I've known him for a very long time before we became friends but he has know idea.....we fight we settle everything is fun

Yes nah the queen's ass isza bomb
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:11am On Dec 09, 2017
Martin0:



cheesycheesycheesy

Fly go run enter ya mouth oogringrin
Come oo how u take know lefulefu,him say u get beta ass for twerking,is it truegrin
hahaha everything wey i dey yarn u sef go jus dey swallow amcheesy.but igbo babes dey sabi twerk na....abi i lie?cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:12am On Dec 09, 2017
Martin0:



cheesycheesycheesy

Fly go run enter ya mouth oogringrin
Come oo how u take know lefulefu,him say u get beta ass for twerking,is it truegrin
hahaha everything wey i dey yarn u sef go jus dey swallow amcheesy.but igbo babes dey sabi twerk na....abi i lie?cheesy...or abi na yoruba girls sef sabi am passcheesy.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:16am On Dec 09, 2017
lefulefu:
well dem dey accuse her of actually being a guy using a female monikercheesy.i don observe very well but i never see any sign to show say na guy dey use the moniker.the fake female monikers for her wey i really know na softwerk or so ..then there is another one called fumisticpussy.these are the two wey i know dey gavalant d forum.most of these guys using female monikers na to scam konjified niggas of their money.all na part of their hustle.



Hahahahah fumisticpussycheesycheesycheesy
Na wa ooo see name gawdgringrin

Aaaaa una nor go kill me ooo...
How far na u don see ur babe shaybebaby todaygringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:18am On Dec 09, 2017
lefulefu:
hahaha everything wey i dey yarn u sef go jus dey swallow amcheesy.but igbo babes dey sabi twerk na....abi i lie?cheesy...or abi na yoruba girls sef sabi am passcheesy.

I nor know that one oogringrin
But I dey see dem for christmass anytime when I travel as dem take dey shake am for
Wife searcher's...

U need to see how dem take dey package dem Nyanshe's oo...

E be like say dem nor too like twerking ooo,coz I never too see our girls dey twerk..
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:20am On Dec 09, 2017
Lexusgs430:


She use her skills kolobi another Nairalander.......
Yes o,those are d news i want to hear not hot water or sharp knife
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by omolorlarh: 10:20am On Dec 09, 2017
Safiaa:
Really beautiful story and you're stunning. Very happy for you, wish you a great marriage.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:21am On Dec 09, 2017
biacan:
Lefu nah clown Hahahahahh hahahahah can't say but he's a very nice person I've known him for a very long time before we became friends but he has know idea.....we fight we settle everything is fun

Yes nah the queen's ass isza bomb


Eh eh so u ve been using my paid ass to bomb him all this while abigringrin

Oya if u say isza bomb,I will like such bomb to bomb me toogringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by makydebbie(f): 10:21am On Dec 09, 2017
Flashh:
Makydebbie, answer my questions first; then the marriage shall be given unto you. smiley
What's the question again? smiley
They say seeing is believing tho.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:21am On Dec 09, 2017
Martin0:




Hahahahah fumisticpussycheesycheesycheesy
Na wa ooo see name gawdgringrin

Aaaaa una nor go kill me ooo...
How far na u don see ur babe shaybebaby todaygringrin
my babe or ur babe? cheesy.no be thru u i know hercheesy.hn i never see her since o.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by eeshazakari(f): 10:22am On Dec 09, 2017
Beautiful couple...Hml
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:24am On Dec 09, 2017
lefulefu:
my babe or ur babe? cheesy.no be thru u i know hercheesy.hn i never see her since o.

She's not my babegringrin

Em ok she's my senior babe sha,but wait oo sha I gave her to you as a full time babe na?grin

Ok she fit dey observe u from window oo,so be careful coz talking to too much girls is against una law I believegringringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:26am On Dec 09, 2017
Martin0:



Eh eh so u ve been using my paid ass to bomb him all this while abigringrin

Oya if u say isza bomb,I will like such bomb to bomb me toogringrin

But shey you know say my ukwu is not ukwu pampers oooo nah follow come

bomb ke you fit stand am.......? ask lefu how he almost run go Niger for treatment because of waiting my ukwu do am
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:27am On Dec 09, 2017
Martin0:


I nor know that one oogringrin
But I dey see dem for christmass anytime when I travel as dem take dey shake am for
Wife searcher's...

U need to see how dem take dey package dem Nyanshe's oo...

E be like say dem nor too like twerking ooo,coz I never too see our girls dey twerk..
see this onecheesy.who told naija babes don't twerkcheesy.abi no be naija babes dem dey feature for those dem davido dbanj songs? Remember those old shina peters and sunny ade songs back then? Dem still dey sell dem for cds today.if u watch am u will see how yoruba ladies get down shaking dhier bouncy behinds.d tin go jus dey shake inside their wrappercheesy.if a naija babe feel at ease with u she will twerk for ucheesy.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:29am On Dec 09, 2017
biacan:
But shey you know say my ukwu is not ukwu pampers oooo nah follow come

bomb ke you fit stand am.......? ask lefu how he almost run go Niger for treatment because of waiting my ukwu do am
ur ukwu is so bae

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by iomoge2(f): 10:31am On Dec 09, 2017
Awwwww
Why am i lastman
Chia
Happy Married life Bibi
So happy for you
Your wedding is so beautiful
May your marriage be more beautiful

Love u
Xoxooxox
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:31am On Dec 09, 2017
lefulefu:
see this onecheesy.who told naija babes don't twerkcheesy.abi no be naija babes dem dey feature for those dem davido dbanj songs? Remember those old shina peters and sunny ade songs back then? Dem still dey sell dem for cds today.if u watch am u will see how yoruba ladies get down shaking dhier bouncy behinds.d tin go jus dey shake inside their wrappercheesy.if a naija babe feel at ease with u she will twerk for ucheesy.

Eh eh this mean's I ve to go get some CDs,
Well I nor sure say dem go feel at ease with me coz I be bad boy ooogringrin

Well some naija babe's nor go fit feel free with pesin dem go dey fear say make d guy straw nor go start some funny movesgringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:31am On Dec 09, 2017
Martin0:


She's not my babegringrin

Em ok she's my senior babe sha,but wait oo sha I gave her to you as a full time babe na?grin

Ok she fit dey observe u from window oo,so be careful coz talking to too much girls is against una law I believegringringrin
law ke? She be feminist too?cheesy.anyway she's quite sexy for a feminist.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:33am On Dec 09, 2017
biacan:
But shey you know say my ukwu is not ukwu pampers oooo nah follow come

Eh eh,yeah natural ukwu is baegringrin


bomb ke you fit stand am.......? ask lefu how he almost run go Niger for treatment because of waiting my ukwu do am


Nor worry we all ve different mission on earthgringrin with different characteristics u knowgringrin

I dare you to bomb me nowgringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:35am On Dec 09, 2017
cheesy cheesy cheesy
lefulefu:
ur ukwu is so bae
Hope you're recovering fast after what my ukwu did to you cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:37am On Dec 09, 2017
Martin0:


Nor worry we all ve different mission on earthgringrin with different characteristics u knowgringrin

I dare you to bomb me nowgringrin
Say know more

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:37am On Dec 09, 2017
greiboy:
yes, cheesy
Tell me.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by shaybebaby(f): 10:37am On Dec 09, 2017
lefulefu:
law ke? She be feminist too?cheesy.anyway she's quite sexy for a feminist.
Yup, I am a feminist and do everything equally or equitably.

But Martin0, why you want to share me like sweet? angry
When I want something, I go for it including a fella.

No time, YOLO cool

Una good morning o my brothers.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:39am On Dec 09, 2017
lefulefu:
law ke? She be feminist too?cheesy.anyway she's quite sexy for a feminist.

I nor know about feminist...gringrin

But I know say she go make sence for ugringrin

Oh now u knowgringrin she's classically sexy,haven't u seen her current pics,with well purky fine babe right beside hergringrin

Damm!!! Dat babe is muuaaahhhgringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:43am On Dec 09, 2017
Martin0:


Oh it a pleasure u knowgringrin
My illness surey will do have a cure I guessgringrin

I was told by one female doctor that I like blenz,but I don't it was jus a mere sterring at it that made her thought so,hmmm somhow I was discharge ,and I believe that blenze healed me thengringringrin

Who know I guess u gonna place me on blenze medsgringringrin
Hahahaha gringrin Blenze meds ko,bronze meds nii.We'll give you a plastic toy that you can stare at all day long.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:44am On Dec 09, 2017
shaybebaby:

Yup, I am a feminist and do everything equally or equitably.

Hahahahahgringringrin lefulefu your answer has arrivedgringrin
She's said it all to ugringrin
Hahahahah aaaa shaybebaby u nor kill me with laugh I sweargringrin



But Martin0, why you want to share me like sweet? angry
When I want something, I go for it including a fella.

Sharing you like sweet,sharing you like bag of rice will be good;gringrin sweet is to small na,;jus 10naira na,atleast sharing you with a bag or rice worth 18k is worth doing remember am not stingy,it not good to have u all alone to just myself,

Gawd I should be sued for having such beautiful dammsel to just me alonegringrin
human's won't forgive megringrin


No time, YOLO cool

Yes oogringrin
Una good morning o my brothers.
.

Goody goody morning ooogringrin
Oya sammer this onegringrin

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Deo1986(m): 10:44am On Dec 09, 2017
But i mustn't humbug a lady to get her attention like crazegod, the guy na woman wrapper.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:45am On Dec 09, 2017
biacan:
Say know more
Kaigringrin
Apostle most hear thisgringrin

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (31) (Reply)

Uju Anya Gets Engaged To Her Lesbian Partner / Honeymoon On A Bad Road In Owerri, Imo State (Photos) / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.