Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,003 members, 7,990,767 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 12:17 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) (73003 Views)
Pre-wedding Photos Of Two Nairalanders / Man Who Got Crippled After Beating By His Senior In School Set To Wed (photos) / See Pre-wedding And Wedding Shots Of Two Nairalanders... (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (31) (Reply) (Go Down)
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:04am On Dec 09, 2017 |
Martin0:well dem dey accuse her of actually being a guy using a female moniker.i don observe very well but i never see any sign to show say na guy dey use the moniker.the fake female monikers for her wey i really know na softwerk or so ..then there is another one called fumisticpussy.these are the two wey i know dey gavalant d forum.most of these guys using female monikers na to scam konjified niggas of their money.all na part of their hustle. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:05am On Dec 09, 2017 |
MhisTahrah: Oh it a pleasure u know My illness surey will do have a cure I guess I was told by one female doctor that I like blenz,but I don't it was jus a mere sterring at it that made her thought so,hmmm somhow I was discharge ,and I believe that blenze healed me then Who know I guess u gonna place me on blenze meds |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:06am On Dec 09, 2017 |
biacan: Fly go run enter ya mouth oo Come oo how u take know lefulefu,him say u get beta ass for twerking,is it true |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:11am On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lefu nah clown Hahahahahh hahahahah can't say but he's a very nice person I've known him for a very long time before we became friends but he has know idea.....we fight we settle everything is fun Yes nah the queen's ass isza bomb |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:11am On Dec 09, 2017 |
Martin0:hahaha everything wey i dey yarn u sef go jus dey swallow am.but igbo babes dey sabi twerk na....abi i lie? |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:12am On Dec 09, 2017 |
Martin0:hahaha everything wey i dey yarn u sef go jus dey swallow am.but igbo babes dey sabi twerk na....abi i lie?...or abi na yoruba girls sef sabi am pass. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:16am On Dec 09, 2017 |
lefulefu: Hahahahah fumisticpussy Na wa ooo see name gawd Aaaaa una nor go kill me ooo... How far na u don see ur babe shaybebaby today |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:18am On Dec 09, 2017 |
lefulefu: I nor know that one oo But I dey see dem for christmass anytime when I travel as dem take dey shake am for Wife searcher's... U need to see how dem take dey package dem Nyanshe's oo... E be like say dem nor too like twerking ooo,coz I never too see our girls dey twerk.. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:20am On Dec 09, 2017 |
Lexusgs430:Yes o,those are d news i want to hear not hot water or sharp knife |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by omolorlarh: 10:20am On Dec 09, 2017 |
Safiaa: |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:21am On Dec 09, 2017 |
biacan: Eh eh so u ve been using my paid ass to bomb him all this while abi Oya if u say isza bomb,I will like such bomb to bomb me too |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by makydebbie(f): 10:21am On Dec 09, 2017 |
Flashh:What's the question again? They say seeing is believing tho. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:21am On Dec 09, 2017 |
Martin0:my babe or ur babe? .no be thru u i know her.hn i never see her since o. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by eeshazakari(f): 10:22am On Dec 09, 2017 |
Beautiful couple...Hml |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:24am On Dec 09, 2017 |
lefulefu: She's not my babe Em ok she's my senior babe sha,but wait oo sha I gave her to you as a full time babe na? Ok she fit dey observe u from window oo,so be careful coz talking to too much girls is against una law I believe |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:26am On Dec 09, 2017 |
Martin0:But shey you know say my ukwu is not ukwu pampers oooo nah follow come bomb ke you fit stand am.......? ask lefu how he almost run go Niger for treatment because of waiting my ukwu do am |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:27am On Dec 09, 2017 |
Martin0:see this one.who told naija babes don't twerk.abi no be naija babes dem dey feature for those dem davido dbanj songs? Remember those old shina peters and sunny ade songs back then? Dem still dey sell dem for cds today.if u watch am u will see how yoruba ladies get down shaking dhier bouncy behinds.d tin go jus dey shake inside their wrapper.if a naija babe feel at ease with u she will twerk for u. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:29am On Dec 09, 2017 |
biacan:ur ukwu is so bae
|
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by iomoge2(f): 10:31am On Dec 09, 2017 |
Awwwww Why am i lastman Chia Happy Married life Bibi So happy for you Your wedding is so beautiful May your marriage be more beautiful Love u Xoxooxox |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:31am On Dec 09, 2017 |
lefulefu: Eh eh this mean's I ve to go get some CDs, Well I nor sure say dem go feel at ease with me coz I be bad boy ooo Well some naija babe's nor go fit feel free with pesin dem go dey fear say make d guy straw nor go start some funny moves |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:31am On Dec 09, 2017 |
Martin0:law ke? She be feminist too?.anyway she's quite sexy for a feminist. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:33am On Dec 09, 2017 |
biacan: Nor worry we all ve different mission on earth with different characteristics u know I dare you to bomb me now |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:35am On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Hope you're recovering fast after what my ukwu did to you |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 10:37am On Dec 09, 2017 |
Martin0:Say know more
|
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:37am On Dec 09, 2017 |
greiboy:Tell me. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by shaybebaby(f): 10:37am On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Yup, I am a feminist and do everything equally or equitably. But Martin0, why you want to share me like sweet? When I want something, I go for it including a fella. No time, YOLO Una good morning o my brothers. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:39am On Dec 09, 2017 |
lefulefu: I nor know about feminist... But I know say she go make sence for u Oh now u know she's classically sexy,haven't u seen her current pics,with well purky fine babe right beside her Damm!!! Dat babe is muuaaahhh |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 10:43am On Dec 09, 2017 |
Martin0:Hahahaha Blenze meds ko,bronze meds nii.We'll give you a plastic toy that you can stare at all day long. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:44am On Dec 09, 2017 |
shaybebaby:. Goody goody morning ooo Oya sammer this one
|
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Deo1986(m): 10:44am On Dec 09, 2017 |
But i mustn't humbug a lady to get her attention like crazegod, the guy na woman wrapper. |
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 10:45am On Dec 09, 2017 |
biacan:Kai Apostle most hear this |
(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (31) (Reply)
How Ladies Give My Fiancé 'Green Light' In My Presence, Not Minding My Ring / Jennifer Oseh: Security Man Falls In Love With Working Class Lady, She Reacts / Meet US Lady Who Moved To Ukraine To Strip For Ukrainian Soldiers (photos)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |