2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 186 pages)
Why not suv na why |
But when would she stop this bleaching,when, her skin don cast. Watch hustle u go know her real skin condition. Without makeup shez horrible. Stop bleaching, they wont. She was brown like genevive now shes yellow |
When i felt my own 13.8 mpg na wickedness. HeavenlyBang: |
I still prefer motion picture videos. We lack that in naija. Everytin na sitdown and talk. Office scence siating down,action scene sitting down. Na so so sitcom. Abegi. Naso yankee dey act movie,nobody go watch am. Na sitcom be everytin for naija novies and series. Less action,less motion,nothing. Na always sitting and talking. Or just standing in one place and talking. Office would be empty,no staffs,no normal day to day activities. Dem no fit even shoot movie for bank . Lai lai. |
800k 4 plugs. U never ready. 2nd hand na 550 600k |
Na lie, dem come take expo. Tellme which kind prayer moslem dey pray Abegi. I was shocked to see muslims doing night vigil. Wetin dem wan preach moslemnsef don dey get prayer point abi. Dat time wey dem go say in Jesus Name,don dey come so. Very soon. |
Nice one. |
Xmas dry,i no see chicken chop or rice. I vex chop pounded yam. But nrw year go lit |
Not even benz, mazda wetin . My guy forget the car in parked gear position,pls abandon it and allow ladipo boys sell the parts. That car got no value at all. Mazda. Never |
Cars to choose from. Client don pay na,u wan go buga area with benz abi. Ok na my guy |
He no marry from him state,na foreigner he marry. That should tell u something, avoid naija ladies at all cost. |
Dis man don black,aun don beat am. By now pete suppose dey stay mansion dey drive latest 4matic. Nollywood is trash. I wonder how the female dumb useless okpo waka pass actresses dem take dey see money build mansion buy motor. Pete edochie,that name that year when u see names like larrycold sweat,chiwetalu agu pete edochie,kanayo o kanayo,sam dede,. U go know say that film na rituals or tough movie. I miss that other veteran actor wey duy enebeli elebuha,men rich man too fit that man abeg,him with pete edochie,dem no dey ever poor . |
Keep fooling yourself odeh. We nairalanders no dull. To everyone its a right hand drive poorly converted to left hand. He dare can't post the engine bay pics,i dare u for 20k. Hahahahahahaha u just can't liar Hahahahahahaha chanx: |
God punish that your stupid mouth. Idiot Piston65: |
Stfu. I don burst u. U stupid ass middle man. Hahahahahahaha. Fool. Its a poorly converted right hand drive, what the Bleep is the handbrake doing by the right dumbo. Even the gear positioning na right. No sane person go buy dis right hand drive for 1m. Them go buy tyres reach 30 . Hahahahahahahaha. Poorly converted pieve of crap. chanx: |
Its always fast monwy well too bad for me thisbyear no pay me,i only made 9000$. I feel so poor |
Dem don respray dis motor,una dey always forget say e no get how dem wan do am,plate number go cast every. Old motor |
I go marry one now,so na 3 take am dey wear him glasses. |
Cos they use medicated soap 2wash dia toto like dettol, some wear tight for 3 days black,some just have infection. |
Half baked news. Abegi. Since u fools were asked to show your guest with the room,why u no just beat them inside like jackie chan, tie them with rope escape. Also this your story na the exact movie i watch yesterday for dstv africa epic. Exactly the same storyline. |
Half baked news. Abegi. Since u fools were asked to show your guest with the room,why u no just beat them inside like jackie chan, tie them with rope escape. |
Panel beating by mob made the thief kn white pants do that leanback,drunkardman kind of posture. |
Drone bomb loading |
This woman go wicked o, she looks evil. This kind ones go dey add slow poison enter your food. Dem full fbi files. |
Its easy,naija women dey quickly cum. He r just do am once,pack money invest. |
Hw no get cure,na god of man e be na |
I dont beg and cant go broke. Sirwallace: |
No sane person will give u 5naira fool Sirwallace: |
Which useless naija stock market.wey dem dey siddon,dey sleep on top system. Nonsense.
|
Stfu liar. U are a ritualists. I lived with one woli,who attends cele. He dey blow all women wey come ,also he dey use fetish items,calabash,useless strange pefs smell,demonic coconuts ,special mirror,this,dat, u guys are ritualists. Out of 7 yahop boys wey dey come dey run dia ogume,na only 3 blow for inside,use the money buy venza |
Scripted. No man from no where will just send u 2m. Highest 200k ,lowest 20 and 50k |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 186 pages)