2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 186 pages)
After paying nepa 15k,they refused to connect back my wires,my gen gulpd 3k dis morning,now another electrician said to connect is 5k,i borrow ladder 1500. Im fed up pls . Fuc k dis shit man. God punish nepa. May their staffs die tonite. Amen. My xmas is messed up |
Fool. Converted piece of crap,so u wan fool nairalander say na left hand drive abi. Dem no born u well to show engine......lai lai
|
Yeah,days naija 4 u, any small tin na facebook,instagram. Living a false life,they always end up real broke cos them wan meet up,make ppl say dem be big boys,meanwhile shishi no dey |
lol. Na one mumu still buy am na. Fool larrixauto2017: |
Okpo,na these ones h.i.v dey full dia body |
Just avoid fx |
Men see speedometer 320. Men mad engine man at 8000rpm men. Customs no go see your back mind u if dat na if pot hole no dey road |
Motor wey dem don work o tire,even see the backseat door covwr tells a lot. For 2m sef u no go see buyer. U wan sell honda for how much. Hahahahaha na benz abi na Corolla |
Hw can crv 08 09 be 2.9m when i saw a 4matic with v6 engine for 2.9m. U be big thief,u for sell am 3.5m na. Fool. Crv worth now is 2.2m from 08 to 2011 highest 2.6m and dat na 2011 sef full options wifh nav |
2.2m. Forget story,drop VIN |
How d fuc k is dis news |
End times man,like seriously. Bambi ala no go dey, fools |
I can bet my balls that most of those camrys are accidented and sold to by a wicked heartless dealer. Whats the use of an airbag ,it has saved lives. I saw this same camry that had an accident, very useless sedan,everywhere compressed, no airbags popped out,the driver was badly hurt,like seeiously seriously hurt. No airbags popped,meaning all airbags had popped out longtime ago. |
Damilare looks like 5.85 ft while the short man looks 5.5ft . Hahahahaha. Waste dem at back of station pls |
Its their right, the Bleep iz diz bull shit. Btw no fucking bonus is attached to their pay, well una go flex xmas well. Sadly i aint buying shitt.probably take couple of chicken wings at a lounge,i no drink. Chicken style with my vape. |
I love it. |
Tryi g to stay alive, Try to stay afloat. I cant get Cant make no excuses bich. Where the plug Shit i gat dis. The biggest The biggest. I'm https://www.youtube.com/watch?v=6WMlYTCplso |
I drink beer tire 2day. GRA things
|
I drove this car in 2009,just for a week,then i drove vboot padded for 4months 4plugs na no fuel guzzler |
By 2021 camry sport price will be 2.1m, lexus es 350 go be 2.5m |
He ran to delete the engine pics. Its a 4 plug engine,extra super slow piece of crap |
780k |
heya , lol. Na yahoo boys dey power reach. Where is the so called swat team,so u mean police pick race,including the DPO, hahahahahaha. Fools |
Stfu. Broke hopeless sadist. CeterisXVII: |
Next time,just sell it off as scrap ,u wud have made cool 700k as it was . My own mechanic thief my brainbox,the buyer wey buy ,change every,love-vendor am wan put as tokunbo,sadly for am say dem no fit find the brainbox say all we dem see no wlrk.,well too bad. Wetin consign me,u blind b4 ni. Hang up |
Heya, naso panel beaterz just be,infct this time softly drive ,any thing u don hit my car now na tripple price for parts. Lalala ladipo |
Just buy automatic compressor same specs flr ylur carike 130k,its better than running from pillar to post..... |
How can this be v6. U funny... more sound,less speed. Super slow crap |
My god, what the for k man. Even the cheapest messed up roadside,ugly ass paint even drop remain,dry,stain everywhwre. Fuc k man wacked ass paint job,kazeem ass paint job. Disgisting. Yuck .... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 186 pages)