2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 186 pages)
No tears for the dead |
What a shame Since dec 2019. No worry e go do 5years here first b4 u see buyer. Greedy goat |
If i no baff 2days sef,na my perfume u go still dey perceive. I too neat abeg. Just too neat. I cant even walk on tiles barefoot. |
Ooohhh aje... yay yay aje. Many ppl want aje..no be by bsc . Plus boys
|
Sule likes it raw and hairy,he loves old mamas. Sule Sule. Otobo fucker https://www.youtube.com/watch?v=rtMA_blzjyM
|
Fuc k. This one go fit talk again,my Gad. Na gunmen here,gunmen there. No more boko haram,na gunmen. Im xo fucking sure say na defunct sars go dey rob and kill so |
Business related coming from a close range cut to size local shotgun. Probably he ran with boys fund. Some of these so called big boys dey use ogume for G and used business as font. I lived with one for 8months, a bad time yahop plus man. |
Greed wont allow u see front,this car go do 2 years first for nairaland. Which month we dey now. No drop price,na 4matic u dey sell na |
But i rem that road na.police dey full that road,from the defunct sars,to men in black,customs,road safety,infct the moment b4 u ented ore,na so so security outfits u go meet 4 road. Fuc k man. And these bastards fulani herdsmen are big ass rapists,fuc k u see why everyone gotta stay strapped. See the fuckin reason why we need guns for fucking protection.
|
Na fear of pothole,tho them get pot holes but na like 1 in a million. Trust me yankee road be like naija road, patch patch everywhere so u go need better andre the giant suv wey fit camp girl sef.No make american movies deceive u o
|
He always acted as a poor man,village council of elders poor,or native doctor poor. I was so disgusted to see charles anwurum play role of big man. Big man no fit am at all. |
3m. Dont be a thief. Naija used is 2m max. |
Sometimes when i see such ppl with such names like adekunle johnson, femi coker,balogun williams.lol i don know say na afonja scammer he go be |
Abegi,naso so church. Nigeria is cursed. Wtf is this nonsense. Its always church with mosques .naso we like prayer. What's the essence of praying when you got a bad mind towards your fellow bro and sist. Oyedepo should go and rest abegi his members are poor,jobless hopeless and need help,scam scam scam. God of man. Its always church church church. Wtf man |
Abegi, doctrine of Man. So na moslems dey manufacture alcohol. |
2m. Cash no stories bro. Bleep the customs,thats my own problem,take my offer and hand over them keys. So no be only naija dem dey roll back mileage,men . https://www.youtube.com/watch?v=1t5BsGfUcc0 |
Assuming you paid,she go lay low for some weeks,then operates under a disguise name to scam more noobs. This might not even be her account, might be that of an accomplice. |
Illuminati |
Omo no be heaven on earth. What we going thru and always been going through in nigeria presently,in the past and future na Hell on earth.
|
Lemon sellers. Engine and gear of dis motor don delete way back
|
No fool should buy this scrap |
Fuc k |
Stupid idiot on white,someone held your shirt drom motor,u dey ourside dey drag the shirt with am,wetin stop u from blowing that hand and stabbing it real fast under 5seconds. The guy on white tshirt na noob,he go chop better beating |
Over wetin,no be over the bar o,na over loading tins |
Bich. Thats what all these under 25 and senseless girls go thru. The other fucking day,i had to block one of these under girls forming fine gal with a kid outta wedlock. Hahahahahaha. I blocked her monkey ugly ass fast. Chioma a hoe |
Just 10k,wtf he don use am run local scam. I mean wtf is 10k,if i spend abt 5k on a daily,wtf is now 10k to get yourself in jail. |
Abegi,shez a wayward lady with a caustic tongue in reality. P O F P I L E O F F A T |
Why hasnt buhari played the game yet,pls they should download it to his samsung tab 8 pls
|
Basically its abt 2get more ugly. I rem that year it was pata ni logo benz,mofe rah benz. Now boys can't spam no more,na ogume things live and direct. |
No be your fault,na becos india dey get steady light. Come naija try am,make nepa take light,na there your faith go test u. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 186 pages)