2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 186 pages)
Time for selfies,ibtrust nigerians na like window shopping. Boss .. Selfies everywhere with just table water. . |
Lol 2010 highlander. Well na all these itunes,wire boys i.e u get boa account,make i transfer 50k,my cut na 10k..... useless yahoo plus boy using music as front.fool |
I can bet my my hairy balls dat your house no get p.o.p, highest na abestos or pvc old school. Tay Tay Take it o. Take it . Never be tha same again. Keh doom doom. https://www.youtube.com/watch?v=67J_MwJIQOs |
Lol. Thief. U don add your own. 2nd hand value of this 4 plugs na 1m. Anyone paying u 1.2,1.3,1.4m na mumu. |
Its a worthless car 4plugs dem suppose sell am 300k sef. V3ry dirty car,uwed wnd abused. Dem don work on egine tire,sotay rem use wire dey tie wire |
Even 1m go hard u find buyer. Fool. U for sell am 2m na. When toks na 1.6/1.7m Greedy goat |
They said he dead,,he kicked it the bucket way,he took sniper to the end no drop remain. We need to see his corpse |
No go do me ginger,no do me swagga. Ugly girls like awon calabar. https://www.youtube.com/watch?v=5b69-eZeJQk |
We goin back to the bush niggi, cave man above rocks in a view niggi. Dec 31st washnite ,who wan que niggi,when most men would be in church pursuing holy spirit. Make dem disconect am,na back to letter writing and posting. God punish all networks, make i ser how them wan survive. More job loss at telecoms loading. Hahahahahahaha |
Mine was 20k,i close eye pay 8k. Now i am in mad die need of prepaid. I cant wait to bypass .i just cant wait. |
How can mileage be 32k for 08 model. Ah cosplay why u run. . Dis motor don get better accident,anybody wey buy am go broke. Una for roll am back go 20k miles na. Fool |
Lets say 70m in total. I already got me a land,na modern bungalow wey be like duplex be my plan. Now na all day bombing man,1 23 , clients must chest am,i invest am,flex am,camrys sport 4plugs i no wan loud am,i no be benz man. |
No condom. He go take enuf alomo, den shoot him sperm shot inside her pekus,1st shot dey long with good aim. |
She must be all thouse under 25 yrs women dem. Pls aim for the t.v, do u have a gen, car, dstv, gas cooker,fridge, etc pls destroy them .pls |
I said it,that was what they were trained to do, i have made up my mind to travel out abeg. I'm fed up. Ndlea are worse ,e come be ndlea swat .like seriously what d fuc k is ndlea swat. I never hear am b4. Naija is cursed for life. They are back ,and more brutal as ever,the defunct sars has regrouped to be ndlea swat,meaning theyd extort u,and if u do anyhow,dem go shoot u,plant 2kilos of weed for your body,say u be wan escape. Naija is doomed fpr life. https://www.youtube.com/watch?v=6vB8G-dWHOc
|
Xmas no be do or die. Na house i go dey,later i go fly bike go one lounge nearby take couple of bottles,snap pixs. But come jan men na balling. I plan to burn 100k just that day. |
Call oga deputy na |
1.5m camry 06, honda dc,e.o.d, mazda 3,avensis, |
Is that for the killer dog or na u wan eat am. |
Def not from nollywood. Zubi is into shady deals and all sorts of shitz juz to feel among. What a shame and one nollywood actor dey beg money for surgery. Har harn har harn har n harn harn harn harn haann. Make una tell am 2 call me |
Food dey sweet,but once eaten na too shit am remain, me wey dey reason if make ai enter restaurant abi make i chop my noddles with fried egg and plantain. Nepa why why |
Most of u middlemen are broke in reality. U cant even boast of common 100k a day spending. My giy you are poor and i will employ u,pay u,feed u and sack u. You are not an inch close to me at all. Na nairaland dey give u hopeless hope,no sane person will sport naija used 1.5 sef na big wohala. beckhart: |
The person on that seat is not buhari,we allvknow that. |
First of all,ypur 1st car ,oh okay so u wan go dey spread for area say u don arrive, see the kind list u get for head, highlander,infiniti,ogbeni better softly buy one c240 Benz like 1.3m use the change take dey spread. If u like carry 3.8m go huy Corolla, e go shock u say no be by key,where u park go be like dream. 1st car buy accord evilspirit or by rx 300 2002 highest. Those other big big cars,when wohala start,u go hail for the parts. |
But ogbona no get money na, hez an average guy buying tokunbo car. Abegi over hype kill u thr |
He blow 20 of them without condom and came inside them. Him akamu don over thick |
300k abeg..bumper 200$ Lights .250$ Workmanship 100$ |
Clones bags .dem full aliexpress |
Bad road poor maintenance go mke am pack up. 1st wud be dents then after that gear with compressor go knock. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 186 pages)