2rez's Posts
Nairaland Forum › 2rez's Profile › 2rez's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 57 pages)
Dechymmytv:Gbosa! Gbosa!! Gbosa!!! |
So this one is news abi? Naija wey don already dey set on something more than faya. Mstchew! Abeg next topic...
|
Their future seems so so bright. Yeah, i can see it.
|
Dechymmytv:Yeah right, 'cos it's Monday but left to me, the one on ur dp, eventhough say na still black she deng makes the cut, beat 'em all legs up, hands down ![]()
|
umarsule885:
|
Dechymmytv:That one in black though, how she take make am to top 3? Hmmn! Inside life. This is ��. Maybe she r***g*d am. ![]()
|
This bumbum looks terribly digusting
|
DonXavi:Yeah right on not devasting their businesses bruh but on the contrary, those acclaimed SA businesses are franchises owned by Nigerians. |
|
Wetin attract my interest for this matter na as una two take dey talk max 4hrs daily for phone. How una dey do am wey una no dey taya ![]()
|
Chimo! Naija polithiefians will be like "adonbelivit, ordinary misappropriation of fund thats a normal way of life here" . If na the reason for her sentence be that truly, e mean say na both past & present presidents of Naija suppose dey cool dem asses for jail oh. That's how a country with working & functional system is supposed to operate. I rest my case.
|
Chief, more better oil for your head Sir. U be the realest MVP.
|
ogoo98:Location please? |
See her coconut head. Very stubborn person. . So Jim sef gbe body enter SA? Issorite. I comment my reserve. Anyway, I wish una journey mercies back home.
|
Most definitely. If i dont, someone else will... However, i can only do it in the dream not inside life. Op next question.
|
Sir, it has already ran outta hand oh. How we go do now? |
That level wey be say na madness dem dey use cure madness eventhough all na still madness is long due. Carry go OYC "if" true true una mean am oh cos...
|
![]() |
Naija i hail oh . Honestly omo boiz & gals don see avenue to arrange iPhone X. . Avenue for some people to showcase them talents. Eleyi gidi gan oh...
|
...top the list & Nigeria no dey, just imagine. Southy people them hate foreigners no doubt but the kain hate wey dem get for Nigerians na special one; hellish hate. The truth is their hate for Nigerians can never be "unhate" for life. Eventhough all countries involved eventually settle for peace & tranquility, that special hate for Nigerians remains indelible for life. Na real wa oh. Smh!
|
Las las she go dey alright but she looks kinda prettier as she dey cry so.
|
One thing wey too sure be say truth no fit dey hidden forever. If rain no reveal am, wind go do am or even make e be human being as e dey happen so. Sha na just one day every every go dey exposed. Anyway, fingers crossed. Southy people them, make una never dey tired oh. Make una continue shey una hear. . Nonsense. |
As she share am give u na hin u say make u share am for nairaland bah? Op e be like say u need xenophobic pummeling this evening fah ![]()
|
Op u sure say this video na unto xenophobia attack? |
The introduction of madness has finally come to stay in the conventional mode of most ladies dressings. Although some guys got their fair share in that as well but not as we got in schrepps. See as person mama be like mickey mouse . Sha na all for the grams, make una continue oh. Smh!
|
Na by force? Orrrrby . I left without liking it . Oya come & beat me. That said, your hair is...
|
Joro is @ it again... Most likely this stench gonna hit front page very soon. I pity the FTC fella inhaling such a stench from the mods.
|
One of the bigoted news media na CNN. Ashiere medium. Oya CNN collect,
|
Brosie, i feel u wella but the thing be say, if u call them for this xenophobic period so, them no go pick call oh. Na the issue be that. |
Beremx:Coconut shaped head got me in stitches ![]()
|
We humans are selfish by nature but then there should be what is called selfishness management just as we got anger management. Of all people, e no suppose be u madam for this xenophobic period, chai. Truly truly united we fall, divided we stand. U fall me hand upon say i try hol u wella. Madam Oby u see as i dey look u?
|
NothingDoMe:Exactly, naso e suppose be. Meanwhile as i see but, i just weak. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 57 pages)
awwwn



. So Jim sef gbe body enter SA? Issorite. I comment my reserve. Anyway, I wish una journey mercies back home.
. Avenue for some people to showcase them talents. Eleyi gidi gan oh...
. Nonsense.
. I left without liking it