2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 146 pages)
2003model. 640k cash |
Okere market Old warri. No level |
i hate sedans S.u.v only with high ground clearance |
See dia dead ugbiroko single room Abegi Apako Dey form soft |
During pdp Time He never shot any videos Now apc Asari turns social media celeb Shooting selfies videos In all pot bellied postures |
She din dey fuc. Chai. I miss one gra gal dah year See fresh pekus Fresh bobbyy Sweet ass. I dey form too much love .na when she enter biu She yawor Begin nack upandan. D day ai sae her. Kai Too much sex nor good o. She don cast No come fine again Yuckkkk. I wished ai bleeped her then Buh she was a virgin and stil sweet 17 then. I ddnt need no baby mama Once i nor use condom U no go eva use condom on her Since na u deflower am But when ai saw her she was looking 35 wtf With stretch marks |
U don dey sound like the copy and paste policeman wey dey proud because camera and mic dem im hand. FrankGiel: |
Rick ross Interlude Hold me back. These niggis be playing buh i kud adapt In davido voice D...niggiz wont hold me bac. Dead niggiz wont hold me bac. I look at ma whips Shiit my rims so tight. I ball every day.i sex every night Old niggi who neva went thru school He only sniffin dah dope Late tagbo at 35 still lost Cause he dont know what else to do. |
See your hard face. U dey confra |
Winner SUG president of Buka 17 Fools |
Fuc this shiiit Those dat died cause of greedy cownu Did any one gif a fuk Die na die abegi A 35 yr old grown man Moving with 23 24 What a shame |
He has always been a yahoo boi Into online romance scams And gets his clients mostly from pof and match Na ghana burger
|
Aboki can die for cobtraband Codeine Tramadol |
A womens Typical afonja Yels sir |
Wnuf of this shiit No updates in evans yet |
Make dem carry am go play nairabet She must cash out at least 20m |
Oh bobs If these one enter naija Na shaply tins o. If dem go robb Na to use am disappear No need for bike. If u be street boi. No fear Enter bank. Cash out. Sars go hail when them see 300 for air dey move left right and center. Traffic go dey sef. Lastma go shift base go air. |
Catch am Catch am Thief thief thief Catch am catch am Robber robber Dun dum dum tini nu. Mowi go my aous together Sometime i carry go eh D way she move D way she dance I no need expensive shittt eyeh eh Mowi dey go Oh yea yes Carry go Go down down down down..wizzy |
Overtake ki don ova take Heya Tun tun kekeke dudu If dem wan 2 knock your head Ahan Nah from back Ehen Na from backi yo Nah from back. U be thief I nor be thief U be robber I nor be robber Cownu u be robber He don dey bomb am. Cownu your head got a price Uk go soon pay the fee I say uk go soon pay the fee Kemis back in jail This time she aint going back for free |
Can u ship from asia quote author=vizboy post=61334481] 10$ for shipping Phones[/quote] |
1.4 cash |
Fuc her hard Let her cum many times And wen ai mean Fuc her hard I mean it. After that block al her numbers Both in whatsapp and calls Tell her say e don be.say u nor do again She must chest am But rem any gal dah brings food from home Has slipped in ogume And why she keeps bringing it D ogume is working slowly. Buh if u r eating it and fooling us The ogume must work asap. Doyour self a favor Pack out Go rent self con |
Anything online in naija Not interested Dah was how i was talkin to one gal Snap she no fit snap Excuse here and there for 2 months Later i got to find out its a scam She gave me another account details Ar times guy pick At times a gal. I jus vex block am on all apps. Naija guy using gal pix and phone nos to scam and rob online |
I got my gloves My coat. I hardly go out these days men. Naija oya make una start una prayer point wey pray dah year wey ebola newly come out. Oya pray and back to sender in jesus name Amen. |
i prefer online gaming amanze15: |
Do u have ndlea number dhl Edigrows: |
A yahoo boiz dream. Kidnapping format. Here comes the billing Western union fund wire transfer loading |
2Chains lyrics I got Medusa on my sneakers My dick up like "nice to meet ya" 100K for a feature, hundred K's at my leisure Then we aim at your people I be higher than a eagle |
|
Okere community in gbese |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 146 pages)
, the one you had in the previous photo was the tactical UMP 45.
don't mind I play a lot of Tom Clancy's the division in my spare time. single life