Alfablondy's Posts
Nairaland Forum › Alfablondy's Profile › Alfablondy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Oga flow, u think say u go fit mix rice and beans? this one no be blue angel runs and no be your third leg they need for their oh! |
iykmora: welcum uncle....ur children are starvin---oya drop us d koko make we jollie......all those holy peeps dem, i've said it; this place is not for you, go away and leave us alone. If you check very well, na dem dey do pass......ruuuuuubbishDont mind them. hypocrites then dey always come here as guest. make dey just read and comment not. |
AjanleKoko: For which category of visa? I've never had to pay any money/bond to enter South Africa, and I was still there in November.May be he is referring to repatriation fees ![]() |
Flytefalls: I still wonder. What price could ever be effective enough to deter potential illegal immigrants?Gbam! No doubt the step is going to check the illegal immigrants, However some of them will violate the terms and conditions of their visa. Those in South Africa will understand your post better. |
@ mukina why front page. Application closed last year! u be clown o! looking for traffick . Lol! |
oga flow. we dey follow u o!just came to lit session, realised you ve started. you cant leave us your fans behind na! |
The purpose of this thread is ![]() |
Oga flow from Italy, I have stopped talking to myself and laughing alone since you end your story. your thread and oga mazi thread are the bomb in this section for me. looking forward to your next story. good to know u still keep in torch with Angom |
flow1759: " you 4 tell am now . |
Are u asking me? |
Mazi_Omenuko: "I told you that N25 ice cream doesn't get you a girl," ![]() |
Amigoz: Congo is among the places I've never visitedwhich congo are u talking about. I thought u have one ![]() |
surfing |
Opera |
alfablondy: The 8 days have not passed chingyjant: Are you a Learner?Me when be jonser then make i go Yankee go spend 8 days?You suppose use ya head naI expected this response from u. so you lied to get your visa ![]() |
chingyjant: .The interviewer just asked me what are my going to do in the US,who is paying for my trip,How many days am i spending i simply told him 8 days,The 8 days have not passed ![]() |
mysticgal: flow eyaa,i know how it feels to lose your phone to a well.even in the well it is well.which well u dey talk about so? |
@ sugarbear which kind rough play be this now. I thought Mazi don update come later see sey na u. Mazi bikko update tonight, Im one of your guest glued to literature section because of you. |
flow from Italy u funny gan an! someone say fire dey your head, u dey see birds ![]() |
Mr flow from Italy. pls come update if we vex. CBN go close your flow bank and we go deport you back to Italy! |
Mazi biko, waiting for your update in the next 2:30mins. Lets Love reign. @ cuddlemii dont worry mazi will cuddle you when he finish the story ![]() |
Flow wetin dey happen now? u neva tell us wether u find your necklace and watch for your house toilet. wetin your eye see for the boys toilet? |
Na becos of Flow and Mazi I dey come literature session.I dey enjoy their story . Thumbs up for you guys. flow go make you laff like a mad person while oga mazi go arouse you. All na NYSC https://www.nairaland.com/1189030/nysc-national-year-sex-comfort |
I hope say now that "Ibo boy wey like yoruba" don hit front page Flow1759 go dey flow more! |
You guys should stop derailing this thread with this ban or no ban. if you cant contribute to make it flow like "flow1759" , Just follow the thread as a guest like me. @ Mazi carry go! |
I think those posts with large font on the thread "National year of sex and comfort" should be hidden. its annoying. I think is a deliberate action to derail the thread. |
oga flow your NYSC experience is full of fun and I like d way u dey narrate am. I laff so tey pple here they ask me wetin happen. I hope say tear no flow from your eye in front of that beautiful customer service lady. |
Wetin dey happen ? Oga Mazi in NYSC forgot the stolen exam question papers under matress for a week and Oga flow carry weed for pocket go police station. I trust you guys you know your way out of wahala. |
Nice write up. @ mazi cosmopolice is watching you o! Edit your last post, I think you errorneously used Grace instead of Rita. Rita stays in grace lodge. |
Flow I hope say u no go flow pass your limit . But wait a minute! this WOMEN, I mean mother and child fit start fighting themselves becos of you o Come tell us how it went. |


@ mukina why front page. Application closed last year! u be clown o! looking for traffick . Lol!