AnonymousMike's Posts
Nairaland Forum › AnonymousMike's Profile › AnonymousMike's Posts
1 2 (of 2 pages)
is it that most of the people wey Dey drive motor 4 lagos no get where dem Dey go........because dem go just carry motor Dey use am take Dey disturb people 4 dis lagos.......if to say place wey dem Dey go Dey important, they wouldn’t mind the hike in fuel price at all...... |
Make Nigeria sef start to Dey give food stamps..........all dis women wey Dey sell food for area don use my eyes see shege............. |
Emperormartin:Omo, your case give me hope bro........as i think say Na only me for dis Nigeria wey neva see vagina at 22 years...........but anyways making plans towards having Seggs very soon sha with my gf, but I wan make e be something wey she go do with full consent, make nobody come hold me in the future say Na rape..........women can be unpredictable at times... |
thesilentman:Brooo.......where you Dey buy your Igbo......, wat d f*ck do you mean you prefer to cheat with a married woman.......to die Dey sweet you!!!!! |
By d way how he take get the uniform in the first place............. |
TheGiftedOne:Dis one wey you Dey talk like dis shey you wan start your own ni |
Na to use sniper gun take shoot dis man remain.....big scammer |
001Lagos:All dis pessimistic people sef ........at least the man is doing something after all no be him put us for all dis debt.........though I no vote for am ok but at least I am still optimistic about what he will do........if you think say e easy go dere go rule make you know as e be wen Dey carry about 200 million people problems put 4 ur head |
Who carry dis rubbish come front page Na........abi dem do dat mod ni........ |
WTF.......people wey normal for dis country no reach 5 aswear.......what’s all dis GWR shit, Very soon dem go soon bam Nigeria |
Dammmnnn.......you’ll just do about anything when that Pvssy is sooo good..... |
I Dey laugh in Chinese......Abeg who Dey talk, Weed way dis guy Dey smoke ehnnn, e suppose drop location because d kind weed wey he dey smoke you no fit see am anyhow for streets....... Goddamn nigga be hyping himself... like who gives a f*ck about his opinions........ Dem manage show you studio you Dey feel pompous, if you come just by mistake become international....Na him be say you go Dey challenge God....... Abeg make dis one shift make road clear for people wey sabi........ |
Boogyman557:Brooooo............I understand when dat weed hits different you begin to see visions |
Aswear all of Una get problem for here......whether staged or not staged how that one come be Una problem........Dey drink Panadol for another person headache.........Una go argue finish, come sit down Dey think wetin you go chop today......... |
squash47:Which one come be ur own like dis bayii........you Dey pray make Pikini die.. |
Make Efcc rest small Abeg.......dem don too arrest people for dis country........Na everyday I Dey hear say efcc Dey arrest person......I no come dey understand all dis arrest up and down.......... |
Make dem check d mata well......hope say no be ritualist wey disguise as mad man.......RIP to the boy |
If Na real and not for clout....... you better thank God say no be your head sef him comot, everybody just Dey Para for this 21st century |
It’s a big scam, why would they tell you to pay 30k for this economy for a job that you haven’t even started...........Baba tell them make them comot the money from your salary when you don work for one month.....you gain your 120k, them collect their 30k everybody goes home happy........ |
It’s takes a lot of courage and commitment to leave a job that pays you well to follow your passion that you don’t know when you might begin to reap the fruits of your labor..........kudos to the guy sha forsummoning that courage to follow through with his plans and dreams........Same thing Steve Harvey did too..... |
dre11:Wahala.......Omo forget kissathon, Na sexathon I Dey wait for I wan see as some people go take die on top woman before end of this year. |
Karlifate:You don start again..........Nigerians and spiritualism, wetin concern mark Na with spirit....... |
NOwazobia:WTF brooo......Na by force again |
Till we find out that the so called baby she’s having doesn’t belong to Davido.........She doesn’t belong to the streets, she is the streets.......Damnnnnn, Broke ass biaches everywhere, Chasing after the bag and Clout..... Stay Safe out there Boys, Don’t let broke ass biaches ruin your life and your reputation |
These people come dey do like say STI no real at all......buh this biach sef no fine. Mofo be trying her best to draw attention to herself because no be she be first or last davido baby mama, so why she come make noise pass........Broke ass biach..... |
Motherfucker be making headlines like as if he achieved any meaningful thing in the past eight years of his government....... |
You MISTAKENLY reconnected with your ex.......then MISTAKENLY enter shrine sef na......later this gender will say all men are scum......i jejely subtract myself 4rm the matter... |
Na for dis kind Nigerian economy Mary 2.0 wan take born Jesus 2......... damn..... |
Shey dis one wan give birth to Jesus Christ second coming ni.........wen no be say Na Indian film wan happen for real life.....😳😳😳😳😳 |
HappyPagan:Wahala you Dey find, Wahala you go get........person wey Use him mouth talk say “bury me for my house if I don die” When him still Dey alive Na the body you wan go exhume........if you exhume body, you no exhume the spirit comot for the house oooo........ E be like say to act horror movie Dey sweet you.... |
MatrixReloaded:See as e sweet for your mouth.......hold the snake and the snake sef go Dey look you as you wan hold am |
1 2 (of 2 pages)
the 1st day way I smoke MAMA KELECHI WEED in 2003... Chaiii! 