Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 78 pages)
lol |
Y of all pple to borrow from Jeovy ? |
OK found it ![]() |
I guess you just coming then. |
ggggrrrrrrrrrrrrrrrkkkk ![]() |
Looking for my beer ![]() |
@Clem, you sure say na the boxers or you don carry ? |
I thought they said seeing is believing ![]() Am i d confused one here or elementus ![]() I think i need a bottle of beer. Strolls out. |
Gbam !!! |
Taps princesa on the Mind the way you talk to elders. |
olulu:What The F*ck !!! @Poster, Nice one. |
Everyone has spoken, now i no know wetin i go talk again. |
princesa:Me self dey ask myself the same question here. ![]() |
Guyz ona dey hear?. . she don get bills down waiting for the next mugu. I pity your mugu sha. As for me, I be NaiJa Boi to the core. NO DULLIN. . . ![]() |
@naijababe2 Pray make you no jam guy like me. . . I go set you up like i did that b*tch. |
I think its the insatiable lust for money to buy cloths and look like their friends. Take for instance, during my 3rd Yr in skool, My girl friend then asked for money to buy skinny jeans (that tight jean wey dey gum dem body show d whole curves and geography) I told the B*tch i didnt have money. Guyz you won't believe what she said next. "but you still have your school fees with you ?" Imagine, make i give am my school fees, make she use go shopping. Guyz check this talk naaa . . . ![]() |
Now them don begin drag Dog, wetin person no go see for NLD ? Drags them all to Clemcy Supremem bla bla bla Court. |
Typical example of a true naija babe. |
@least we have one clear minded sister in the house. |
@mohawkchic But i dey lie ? |
Now this is wickedness in lower places. |
Still having this dual personality problems eh clem ? |
handles the newbie an ointment balm. oya rub your head. No vex, na so clem be. |
Na this oshofree babes dey pain me ? |
Which person goat dey miss again >? ![]() |
Pushes folahann down a 5 storey building. I believe that does it. |
That na true talk. |
Yeah because we dey rep Unicef for NLD. ![]() |
Opens his jotter 1. Tessybaby 2. Nightnurse 3. Naijagurly N.B Clem name fit dey there self if we check well ![]() |
ROFLMAO ![]() |
I knew their was something wrong with that guy. . . . hmmmm. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 78 pages)




