Jokes Etc › Re: Gas Flaring by benjay1(m): 12:15am On Jul 03, 2008 |
All na Family Business.  |
Jokes Etc › Re: Gsm Oh Gsm! by benjay1(m): 12:14am On Jul 03, 2008 |
Yeah no mind them Finally when them give you their REGISTER to mark, You go find out say the first 10pages don full. You fit dey find yourself for the eleventh page, And dem go dey form.
**hiss** |
Jokes Etc › Re: Gsm Oh Gsm! by benjay1(m): 12:07am On Jul 03, 2008 |
No tell me say na colours you go portugal to study ?  |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by benjay1(m): 11:45pm On Jul 02, 2008 |
@Ituen Things we do for the less priviledged.
Okay Invite them. |
Jokes Etc › Re: Gsm Oh Gsm! by benjay1(m): 11:42pm On Jul 02, 2008 |
But that stuff aint kool. Y naija babes like oshofree like this ?
The other day i trek enta Argentina, babes buy me dinner like 7 times. But naija babe can neva do that. Unless she get alterior motives. |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 11:14pm On Jul 02, 2008 |
Na waooo If you grow you go wicked ooo. Little question i ask, u wan run enta me. No vex abeg.  |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 11:00pm On Jul 02, 2008 |
@Katigurl Come hw e dey do u ? |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 10:39pm On Jul 02, 2008 |
@Ituen My broda u no lie. |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by benjay1(m): 10:35pm On Jul 02, 2008 |
JEHOVAH NO DEY Bleep-UP MINISTERIES Inc.  |
Jokes Etc › Re: The Three Legged Race by benjay1(m): 10:12pm On Jul 02, 2008 |
Oh i see. |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 10:12pm On Jul 02, 2008 |
@Jeovy Wetin u come mean now ? |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by benjay1(m): 10:10pm On Jul 02, 2008 |
Jeovy: no mind ben Mind Jeovy. |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 9:55pm On Jul 02, 2008 |
I dey live here with my guyz, I fit talk on your behalf depending on how long you wan stay. |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 9:54pm On Jul 02, 2008 |
Na from my mouth you wan hear say pastor give girl belle ? |
Jokes Etc › Re: Solve This Riddle by benjay1(m): 9:53pm On Jul 02, 2008 |
busy finger  |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 9:34pm On Jul 02, 2008 |
Haaa cut me some slack naaa You wan run me down ? If you hold your money feel free to come. |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 9:24pm On Jul 02, 2008 |
For real broda you wan come ? |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 9:07pm On Jul 02, 2008 |
@saucekid Wetin u dey wait for ? |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 8:11pm On Jul 02, 2008 |
Why you no go like am when ona share something in common. |
Jokes Etc › Re: The Three Legged Race by benjay1(m): 7:43pm On Jul 02, 2008 |
can her bla bla bla ever be disfunctional ? |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by benjay1(m): 7:43pm On Jul 02, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Solve This Riddle by benjay1(m): 7:41pm On Jul 02, 2008 |
@Jeovy You dont sleep at night because of the nature of your job. (Gate Man) So i think that will me morning-mare.  |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 7:39pm On Jul 02, 2008 |
princesa: i imagine too
@tufe welcome  maybe its time we should plan our own wedding in the first class hotel in paris what do you think  @princesa You mean first class brotel @ mushin ? |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 7:36pm On Jul 02, 2008 |
Nice one. thumbs up |
Jokes Etc › Re: Moral Lesson: by benjay1(m): 7:26pm On Jul 02, 2008 |
@tufe Like say u no know clem again. |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 7:24pm On Jul 02, 2008 |
**hiss** |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 1:08pm On Jul 02, 2008 |
whats all this shitty boil talk about? |
Jokes Etc › Re: Moral Lesson: by benjay1(m): 12:44pm On Jul 02, 2008 |
which one be this new found love between Jeovy and Clem. |
Jokes Etc › Re: Solve This Riddle by benjay1(m): 12:39pm On Jul 02, 2008 |
Jeovy and Clem, best of pals. |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 12:33pm On Jul 02, 2008 |
Which one Jeovy dey form rebel ? |
Jokes Etc › Re: The Three Legged Race by benjay1(m): 11:26pm On Jul 01, 2008 |
Idea dey that talk. (hmmmm) |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by benjay1(m): 10:14pm On Jul 01, 2008 |
Wetin i do naa ? Abi if dem put sugar for your mouth, you go throw am away ? Even God himself go punish me, if i turn this babes down. Cos somewhere in the good book i believe their is a place that says, "Love your neighbours to pieces" So na the love i dey share for here.  |