Jokes Etc › Re: The Great Gorilla Returns To Its Cage by benjay1(m): 12:57pm On Jan 03, 2008 |
Hmmm some kind people here get mind ooo.
Abeg any S.S.S pesin dey here ? |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by benjay1(m): 12:47pm On Jan 03, 2008 |
Man i don wear strong JEANS shorts, so i am insured. |
Jokes Etc › Re: Easy New Year Resolutions by benjay1(m): 12:46pm On Jan 03, 2008 |
The Lord is my Shepherd:
Even though i walk thru d valley of the shadows of Ituen and Migines, I Shall fear no Gbege, |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by benjay1(m): 12:32pm On Jan 03, 2008 |
gbam !!! |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is Easy! by benjay1(m): 12:32pm On Jan 03, 2008 |
No wonder all those people wey dem brain dey press pause. |
Jokes Etc › Re: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 12:31pm On Jan 03, 2008 |
Na im way, Ituen Oleee !!! |
Jokes Etc › Re: My Love letter to TESSYBABY by benjay1(m): 12:30pm On Jan 03, 2008 |
Man no vex this knock-out wey i smoke dey confuse me. |
Jokes Etc › Re: What Makes 100%? by benjay1(m): 12:29pm On Jan 03, 2008 |
Do i smell romance in d air ? |
Jokes Etc › Re: Mi Amigoz by benjay1(m): 12:29pm On Jan 03, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by benjay1(m): 12:21pm On Jan 03, 2008 |
Man u no hear when Ituen say im wan enter me ? |
Jokes Etc › Re: My Love letter to TESSYBABY by benjay1(m): 12:16pm On Jan 03, 2008 |
Yee man, I and I have dem standin man Kpuyaka knoff respect man. |
Jokes Etc › Re: Eyes by benjay1(m): 12:12pm On Jan 03, 2008 |
Na waooo, just for blah blah blah ? |
Jokes Etc › Re: My Love letter to TESSYBABY by benjay1(m): 12:11pm On Jan 03, 2008 |
your secret is safe with me man. |
Jokes Etc › Re: Christmas Goat Missing by benjay1(op): 12:10pm On Jan 03, 2008 |
Hmmm is this a truce or what ?
@All shey make i accept ? |
Jokes Etc › Re: Eyes by benjay1(m): 12:06pm On Jan 03, 2008 |
Hw many times i go remind you that d bible said that there is lots of joy in sharing. |
Jokes Etc › Re: My Love letter to TESSYBABY by benjay1(m): 12:04pm On Jan 03, 2008 |
No bother make you no go fall your full hand before the full house. Me and U know the full story.  |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is Easy! by benjay1(m): 12:01pm On Jan 03, 2008 |
Come where this being come from ? |
Jokes Etc › Re: Easy New Year Resolutions by benjay1(m): 12:00pm On Jan 03, 2008 |
still drunk, Come Migs did u drug this drink? sorry drink this drug ? |
Jokes Etc › Re: Dangerous Mistake by benjay1(m): 11:56am On Jan 03, 2008 |
come who dem dey talk about ? |
Jokes Etc › Re: My Love letter to TESSYBABY by benjay1(m): 11:52am On Jan 03, 2008 |
@Migs Which school you say you go again? |
Jokes Etc › Re: Eyes by benjay1(m): 11:50am On Jan 03, 2008 |
Clem honnie, no take anything i talk personal okay.
U still be my sure KOKOLET |
Jokes Etc › Re: Eyes by benjay1(m): 11:49am On Jan 03, 2008 |
and reason alike |
Jokes Etc › Re: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 11:46am On Jan 03, 2008 |
Now dem don turn all to football match. |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is Easy! by benjay1(m): 11:10am On Jan 03, 2008 |
Migs oooo act fast before pesin thing become someone else own ooo. |
Jokes Etc › Re: Dangerous Mistake by benjay1(m): 11:09am On Jan 03, 2008 |
snif snif snif*
Na only d smell of clem blah blah blah i dey perceive oooo |
Jokes Etc › Re: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 11:07am On Jan 03, 2008 |
We are only being Nigerians |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by benjay1(m): 11:05am On Jan 03, 2008 |
Ben rushes to get his jean short
Abeg b4 ituen enter me. |
Jokes Etc › Re: Christmas Goat Missing by benjay1(op): 11:03am On Jan 03, 2008 |
Na becos i too get church mind. Thats why. |
Jokes Etc › Re: Easy New Year Resolutions by benjay1(m): 11:02am On Jan 03, 2008 |
enters room drunk
Ehen who is calling me. Come stop pushing me. Y is everyone looking so tiny? |
Jokes Etc › Re: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 10:32am On Jan 03, 2008 |
I knew there was something weird about saucekid |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is Easy! by benjay1(m): 10:31am On Jan 03, 2008 |
yeah the software dey boost the speed well well. example: as Thug own na 5mm/hr e fit boost am enter 8mm/hr.
Atleast its something. |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by benjay1(m): 10:27am On Jan 03, 2008 |
Come guyz, i dey miss something here ? |