Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 78 pages)
Man i can't forgive ooooo. |
roflmao |
See Tessy dey talk, Hahahaha I don die. If you make me vex now, i go ask ona community to stop to dey give u food money. Hunger go kill u |
and belle still dey porge me. |
come wetin ona come mean now ? |
@TT U wan tell me say u never notice say e dey take Thug Life 5mins to understand just a word. Then if na sentence that one be say na jamb exam you give am. The guy dey reasoning and compression too slow and e dey give me great concern. |
I think Thug Life's slow way of reasoning shud be a matter of serious concern in this Forum. The guy brain dey cut like server. (d thing dey come dey go) I don tell am to download brain booster @ www.TRYGETSENSE.com or borrow Turkey Brains from Mr Turkey, e no hear. |
See them, Fly and shit |
No wonder she dey post rubbish for this thread. All these people wey dey live by community response. **hiss** |
see who dey talk, U think say i be like you? No be ona community dey pay your rent and feed you ? If no be by community effort you and I know say you for don pass on tey tey. |
@Thug Life I am only being caring. |
Come who give u money wey u take buy time for cafe ? |
@kronkykay Man shey that crate of star no reach ? Rushes off to NBC emmm pls i will need a lorry load of bottles. NBC Official; Sir, if i may ask what do you need so much bottles for ? Ben: We want to make d remix of WW(II) world war 2 in NLD. |
This is an open attack. Ituen if you no do anything, you don Bleep up. |
last time i checked, ituen was under tessy's bed. |
i don tell u, download brainbooster. @ www.TRYGETSENSE.com Ur brain speed too slow. 5mm/hr what a pity. |
@clem As if no be our two dey live for d condo. |
Ituen shebi i tell u make u ask thuglife to hook u up. see your life now. |
haaaaaa I don vex, Clem you get mind insult my personality? Make somebody hold me oooo before i spoil something. cos i dey vex now. migs quickly holds ben and takes him to a quiet bar to calm him down with a bottle of UDEME. ben takes a sip of his beer; Guy if no be say we don tey i for don spoil something oo. |
@pasita Are you inlove or inlust ? |
@Ituen, migs, saucekid, TT, showbobo, kronkykay: Before ona crucify me for my actions, You guyz need to see the kind defence (ass) this babes for this country get. If you put small pikin untop, you no need tie am wrapper i swear. E be like say na their trademark for here. Bad bad defence, but medium attack. Naija attacks better pass. But our babes can't stand half of their defence. |
U forced it down my throat. |
@Clem U sabi talk lotz of blah blah blah. |
Come [b]Nauti[/b]nus or whatever your name is, no carry your ragga come spoil our blues ooo. |
check tessy's bedroom. |
No wonder im dey reason demo version , demo version. haaaaaa Maybe im brain self na demo version ooo ? |
Okay people i warn confess something. I no tell ona the real reason why i fall for that babe temptation. |
Y not Text it, I think that will be faster. |
@All Personally i think i like his fighting style. Drags out a crate of empty star bottles. @kronkykay Abeg just help me burst Ituen head. Everytime i remember my goat, i feel like killing him. |
@Miggs You don dey pretend like say you no know where ona dey block ona selves again. If you warn form novice, me personally go expose you. Na under that mango tree behind Uzzyan papa compound. |
Roflmao keep wondering ![]() |
Man i am okay with my palito radio. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 78 pages)
