Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 78 pages)
Thuggy, so you get all this connections since, na im you allow Ituen your paddy to dey suffer for under tessybaby bed ? Recruit your man naaa. |
Migs, you self check if i dey lie. That guy brain speed no be 5mm/hr ? |
Who knows maybe they can't afford to pay for their internet connection again. Pple like clem, tessy, naijagurly, et al. KORIII dey blow them badly this new year. ![]() |
OSHOFREEE, U no go like buy ? |
*Joins migs in whistling* |
Those local musicians for your area wey dey get inspiration from kparaga ? |
I think say thug life dey work as mason for were dem dey mould block? Man this guy get talent ooo. |
I like people that accept their fate. @Wendy i dey feel your pain. U need Orientation. Infact them suppose write O.R full one big hardcover notebook for you. |
@Ituen, Guy try dey go church ooo Ur blood too dey ragaa. habba. |
@ThugLife I can see that your brain speed dey very slow, that is to say your brain dey trek. I fit help you with brain speed booster. U go need download the software @ www.TRYGETSENSE.com |
Man the God i serve no dey make this kind Bleep up. Habba this guy WORGLY (worwor + ugly = worgly) |
I like lotz of bullshitz *hiss* |
show me your friends, and i will tell you who you are. pretends like he didn't see d thread |
Ona too like quarell pass fight. All of ona get starting but none get finishing, Come if ona no go fight, abeg make we hear word. |
Blood of God. Come kronkykay wetin you mean? E be like say you don smoke knock-out, na wetin dey worry. By the way, who free you from Yaba Left side ? |
@Ituen U don perceive clem mess b4 ? Just imagine the taste for your mouth na so Mr Turkey dey taste. |
@Ituen Thats fuckin irritating. |
@Ituen better. |
Too much TV na im dey worry ona. See them, old men. |
Offer valid till Ituen dies. |
@All if i no trip for babe who i go trip for, Guy? I am not in anyway related to ELTON JOHN abeg. Anyway i go dey update ona as e dey happen here. |
Fellow NLDers its your humble housemate B£N~J4Y. Once again i am here to tell my story. In the gud spirit of the season, i took one girl out for new year shopping for one boutique here in accra, Ghana. Unknown to me i no know say the babe na Ibo girl. Na so i foolish go talk say: "Baby, just because of the love i have for you, i want you to take anything you want." The Babe just look me, and answered: "Honey are you sure ?" I no know say she just use scope asked me to sign my death warrant by myself. Foolishly again, i open my big mouth: "Baby this is just the beginning of things to come between us." Na im d babe begin order: "Give me that gucci hand bag, those burlberry tops." " Are those ear-rings real diamonds ?" Okay i want that too. By this time i have started to sweat profusely. balls of perspiration just dey drop from my forehead. Na im i asked the babe: "Honey are you not okay yet?" because i need to rush off to somewhere. Sharply the babe hold me; "You are going nowhere ooo." Na im d sales attendant follow lock shop. say i must pay. Presently people i am now partly employed here in accra in the boutique. I dey work now to pay off the IGBESE. Please fellow NLDers, i need your prayers and support. presently i dey secretly browse with my phone, So see this as an S.O.S. |
Na quarell ? |
wait wait wait , We don dey from clap enter dance here. @Ituen hope say you no wan use style diss me ? |
hands FELORE a gallon of fuel and a pack of matches. Take, help yourself . |
Na waooo. |
Come wetin u come mean ? |
Migs na you be this ? I don die. |
roflmao |
Have to make this my new year resolution. @poster nice one. |
Yes Like one day i see one very fine girl, na so my left eye tell my right eye say: ol boy if na this babe go give me hesh hi vee i no mind ooo ![]() |
atleast it is better than some people that they need to use a full cardboard sheet just to snap their head. OLORI' |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 78 pages)
