Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 78 pages)
You really do ooo I swear. Na d reason you dey live under tessybaby bed. While some mischievious NLDers like ThugLife, Saucekid, TT, |
Like you have a choice ? |
Ituen. You don talk am finish. This guy own don comot for madness. |
See them, Trouble makers. |
@Ituen Who be this girl again wey bend neck like who get Mad Cow disease ? |
@dele9000 If your brain dey press pause, or service dey come dey go like m-tel network, or e dey take you like 10mins to understand a simple sentence. Then you seriously need that software. Ask ThugLife, He can attest to the wonders the software has performed in his miserable ThUG Life @ mushin. visit www.TRYGETSENSE.com NOW |
Ol boy i don dey hear since say Beauty is in the eye of the beholder. But na today i get the full meaning. @Ituen So na so tessybaby worwor reach and you still dey comfortable for her bedroom ? |
@Kronky Haaa what a pity. i been dey hear say your condition don critical. I didn't know it was that serious. Hands kronky a bowl of garri and salt. Take this take dey hold yourself broda. |
@imaibehe Are you indirectly applying to be my girl friend or what ? If your nick be like this, how your face go be ? (No take am personal, na question i ask) |
See them. Caring people indeed. |
@Ituen See as you resemble mortuary attendant. The sight of thos ladies alone fit make an adult get convorsion. |
d same way your key board type by itself, Na d same way i take no see wetin you write. Covers eye with both hands. |
Hw many times i go tell ona say na only clem blah blah blah na im i dey perceive here ? |
No worry i get the address to tessy bedroom. |
E no go work for ona too. |
@Migs, U never listen to SPEECHLESS by Micheal Jackson ? |
No mind ituen, e no know say e case still dey pending. Those guyz for KIRIKIRI fit come for am anytime soon. |
I thank God say e don dey work for you. E get many people wey suppose download that brain booster from www.TRYGETSENSE.com Pple like: TT, Clem (cos she dey forget her identity sometimes), Naijagurly, Tessybaby(4 allowin honorable ituen sleep under her bed). |
@Thug Life Stay there dey ask questions. Na when you get bow leg after dem bore hole for your yansh, you go get the message well. quickly buys iron boxers with electrocuting device with bold security sign KEEP OFF !!! |
Roflmao |
Ituen i know say you hate me before, but i no know say you hate me reach this level. Guy wetin i do you ? |
*whistling* No be today, E don tey, Wey yanshi don dey for backi ee. |
@thirdi U dey read wetin u dey write b4 u dey post ? All these people wey their sense dey use 1 tiger battery. *hiss* |
drags chair into d room to watch live GBEGE |
No mind am. @Ituen Baba e l'oma RUN-DOWN. |
abeg make ona add fasting. This thing serious. |
Shebi i tell you before say too many ELTON JOHN cousins dey this Forum, You no believe me. You no see their faces, [b]GAY[/b]lussac(s). |
Olboy see as everybody share dem selves, VACANCY I need a girl friend. Recommedation/Qualifications: Nice attack and Defence. NOTE: All applicants shud apply in person. signed Management. |
ben buys glue and seals his lips. |
That doesn't mean he shud come to a forum full of red cap chiefs and paste TRASH |
Wow where have i been all this while ? Men see where confirm GBEGE dey dials saucekid and kronkay's numbers. Guyz e dey happen live for this thread ooo. |
I think with a pair of broken star bottle. Seein Aid ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 78 pages)
