₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,240 members, 8,420,931 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:26 PM

Toggle theme

Benjay1's Posts

Nairaland ForumBenjay1's ProfileBenjay1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 78 pages)

Jokes EtcRe: Mi Amigoz by benjay1(m): 9:41am On Jan 01, 2008
Not to be left out

I Want to wish - - - - - - kai i think say i wan been talk something b4, but i don forget.
Sometimes it baffles me the way my brain dey cut like server.

All d same I wish all of you something (abeg make ona figure out d rest d way my brain dey trek tire me)
Jokes EtcRe: Naija Doctors by benjay1(m): 9:31am On Jan 01, 2008
Ituen baba, king of remix.

All the same thumbs up.
Jokes EtcRe: Yahooze Song by benjay1(m): 9:29am On Jan 01, 2008
@Migs Even caves dey atleast get radio signal.

Abeg make ona ask this wendymanda which specie of bush tree them pluck am from.
Jokes EtcRe: Who Says English Is Easy! by benjay1(m): 9:23am On Jan 01, 2008
Queen's indeed.
Jokes EtcRe: The New Nigerian Anthem by benjay1(m): 9:21am On Jan 01, 2008
**hiss** ituen will always be ituen.
Jokes EtcRe: Point Out Migines, Saucekid And Ben by benjay1(m): 9:15am On Jan 01, 2008
Kai i wish say dem dey kill people for dry jokes.
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 9:10am On Jan 01, 2008
As if we no know the real koko wey happen.
Jokes EtcRe: Dangerous Mistake by benjay1(m): 9:07am On Jan 01, 2008
@Ituen You no even know the main reason why Migs don dey move soap comot for your shrine.

The last time i checked, the morning fresh and harpic wey im been dey use self-service himself don finish.

So the bobo no get any option but to begin loot soaps given to the gods.
Jokes EtcRe: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 9:05am On Jan 01, 2008
@Ituen unlike you i no dey brief. 6ft3 no be beans.
You think say i be like tessy wey short like summary ?
Jokes EtcRe: Christmas Goat Missing by benjay1(op): 9:02am On Jan 01, 2008
I think you have a point there ituen.
oooooo No wonder some people and the back of my grandma cooking pot dey drag who black pass.
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 5:07pm On Dec 31, 2007
Rumour has it that my Goat is pregnant. And i guess we all know the father.
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 4:18pm On Dec 31, 2007
Very soon goats go begin give brith to humans, with the way you guyz are going.
Jokes EtcRe: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 1:15pm On Dec 31, 2007
@saucekid how e dey do you ?
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 1:14pm On Dec 31, 2007
I knew it.
Jokes EtcRe: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 1:12pm On Dec 31, 2007
Clem and bla bla bla
Jokes EtcRe: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 12:02pm On Dec 31, 2007
Abeg add kparaga and shekpe cos Ituen dey come.
Jokes EtcRe: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 11:51am On Dec 31, 2007
@saucekid So i guess a baby is on the way, How e go be naa shey make i wash my christmas cloth down for the naming ceremony ? I believe say enof rice go dey sha ?
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 11:49am On Dec 31, 2007
@saucekid Meaning huhhuh

@Migs are you pondering what i am pondering ?
Jokes EtcRe: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 11:48am On Dec 31, 2007
See as God dey show me my enemies.
Jokes EtcRe: Christmas Goat Missing by benjay1(op): 11:32am On Dec 31, 2007
@Ituen No tell me Migs and saucekid still dey form adam for bible ?
Jokes EtcRe: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 11:27am On Dec 31, 2007
The last time i loved my neighbour and im bobo catch me, i no fit forget the experience. Her bf nearly killed me.
Jokes EtcRe: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 11:26am On Dec 31, 2007
haaa clem thats not fair oooo.
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 11:24am On Dec 31, 2007
@Ituen How you take know much about TT like this ?
Jokes EtcRe: Dangerous Mistake by benjay1(m): 11:22am On Dec 31, 2007
habba ituen why u go say migs come loot? Na only soap im come borrow.

Only God know wetin im wan use the soap do. cos i hear say clem don ban am from bla bla bla.
Jokes EtcRe: The Arabs And The Americans- Lohlarh by benjay1(m): 2:04am On Dec 31, 2007
Nigerians will always be Nigerians, pple wey like bla bla bla pass going to church. kai
Jokes EtcRe: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 2:01am On Dec 31, 2007
yeap.

The babe dey suffer from chest heart break.
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 2:00am On Dec 31, 2007
@Ituen I was talking about TT and saucekid. Which one be your own ?
Jokes EtcRe: Christmas Goat Missing by benjay1(op): 1:56am On Dec 31, 2007
Roflmao grin

@Ituen How you take know say saucekid no dey pay im bills ? Ol boy u be herbalist ? because just they other day as i was strolling in saucekid's neighbourhood, na so i see nepa people for saucekid gate, them wan cut down im nepa pole, because everytime them cut the yeye boy wire e dey reconnect am by himself.
Jokes EtcRe: Dangerous Mistake by benjay1(m): 1:50am On Dec 31, 2007
@Ituen i think you should add a little acid to that concortion
Jokes EtcRe: What's Ur Ass Type? by benjay1(m): 1:42am On Dec 31, 2007
hmmm nikke, i think the name rings a bell.

Oooh okay now i get it. its the girl with the attention problem right ?
Jokes EtcRe: The Virgin Joke by benjay1(m): 6:14pm On Dec 30, 2007
I believe its not me u talkin about ?
Jokes EtcRe: Diamond Bracelet by benjay1(m): 4:10pm On Dec 30, 2007
Lol, This one wey u don dey talk like naija pastors, e be like say u get plans of opening anoda scam church.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 78 pages)