Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 252 pages)
n |
Holly Gram Congrats to her..And she looks young.. Chai Me na Federal Poly Nekede Owerri I graduate.. Before I even graduate, I don get WHITE and GREEN beards.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram ![]() Chai.. I no fit talk waiting de my mind.. Make I just DAY my DAY b4 I use annoyance BLAST pesin KALA for this MAMA KELECHI shop way I de eat HOT beans and bread.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
zz |
xx |
, |
Holly Gram Them go use MAKEUP take cover der eyes and face.. to see road go be PROBLEM... Still on still, happy marriage life.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram one thing I have noticed about girls wit WAIST BEADS, them de sabi NACK well well! last month way I go ASHAWOO house, e get one slim fine dark ASHAWOO BANI wey I carry JAZZ in room As she remove her cloth, her WAIST BEADS just show and the thing come make my PREEK stand like STANDING FAN.. As we begin NACK, this girl use her too legs tie my WAIST.. as I de NACK her NaSo my WAIST de bend go one side.. My PREEK come de bend bend inside her TOTTO.. this girl nearly chop off my PREEK with her TOTTO.. After we NACK finish, na wheelchair them use carry me dat day with the help of some guys around.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Them say no sharp guy can come from ABA, that's y I tell them say na LIE..If u one steal something, no matter how small the tin be... AVOID ABA.. LITE up my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram As a guy..Is either u de DRINK or u de SMOKE.. If u no de do any of those then u need better flogging wit 2by4 Try enter street and buy better RAW WEED.. use the WEED take cook better JOLLOF RICE and eat.. I will not advise u to SMOKE it because I no know weda ur HEAD PAN fit carry so cooking it will be better.. WEED give INSPIRATION and MOTIVATION.. WEED go make u get ORIENTATION.. Even if PESIN ask u question and u no sabi the question, so far as say u SMOKE or use WEED cook, u go just de answer the question with wisdom.. Even if u enter exam Hall and u no sabi waiting to write because u no read book, so far as say u SMOKE or use WEED cook, u go just de write full book because WEED don give u the knowledge to understand.. WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION! WEED is my LOCATION and RELOCATION! WEED is the PREPARATION to my EXAMINATION! WEED is the CALCULATION to my EXAMINATION! LITE up my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram She will deliver FREELY..But e good make u still de NACK her KUNTUNS once in a while.. I remember back then in school at FEDERAL POLY NEKEDE.. E get one married couples way de live close to me.. The lady get belle and this man go de FIRE the pregnant woman almost every night.. chai.. NaSo my PREEK go just de stand like STANDING FAN.. Sometimes I go carry my WEED come outside in the midnight so dat I fit de hear the sound well.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Chai PEPPER SOUP don land ooo.. E be like say na to JAZZ in benue like dis ooo.. Na to press press all my WEED together inside bag and JAZZ in benue.. Abeg make una drop better LOCATION.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram From what I understood from physic back then in school..The pressure from down below is about 6,000 pounds per square and have high expansion of chemical power which is about 9,000 pounds of voltage in capacity.. The higher the pressure, the high the degree in terms of wave.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I no read everything but with waiting I read so far, ur family have been thru a lot..Abeg SELL the AP.. SELL the house but make sure ur dad is in support and use the money for BETTERMENT of the family.. JAH bless.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
zz |
Holly Gram This 1 still de learn work..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
zz |
Holly Gram make sure say u carry better OGOGORO aka SNCHAPPS...If u lose guard to go with dat HOT GIN.. Na KALA the paster go use BLAST BLAST ur left leg.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
dd |
ggg |
Holly Gram That POS guy 1 shine DISCO LITE for ur matters..If u get KALA, carry ur KALA JAZZ in the POS guy shop.. Point am the KALA for BLOKOS, em go confess.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Which kind tin be this!Na to BLAST BLAST der left legs wit my old KALA. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram It's not by having money at hand..Invest in LANDED PROPERTIES.. Buy house or buy land and build houses.. RENT IT OUT b4 u come back... If u no think to INVEST and u one come back.. Na my old KALA I go use BLAST BLAST ur left leg drop 4 ground b4 people go begin ask us waiting happen.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.., |
.... |
. |
,. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 252 pages)
Congrats to her..