Brownlord's Posts
Nairaland Forum › Brownlord's Profile › Brownlord's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 173 pages)
sunday478: Am sorry sir for resuming school late, it was due to some family issue. let me call my class captain and asking for the assignment question.So you expect my number to go for night call abi? my friend common port to Nitel |
NOTICE: All student of this class are required to submit their assignment latest Monday, Sign Class capo @iyenimore my Lecturer, Ride on sir, my grand mother still dey for u |
I DON DIE I DON DIE I DON DIE SINCE MORNING FEAR NO LET ME TOUCH THE 200 NAIRA WHEN REMAIN FOR MY HAND FOR FEAR OF DELAY IN ALAWEE, AND THIS STUPID AMARA GIRL WHEN I GO BLEEP FOR 3 TIMES FOR NIGHT, EARLY MORNING GO STILL TELL ME SAY SHE WANT ONE MORE, I USE GOD BEG UNA, I NO INTEND TO GO FIND JOB AFTER SERVICE IMAGINE IF I DONATE EVERYDAY, 50K MULTIPLY BY 7 350 A WEEK, AND 350 MULTIPLY BY 4 TIMES 1.4 MILLION. WETIN ELSE I DEY FIND, AM NOW SELF EMPLOYED BROWNLORD SPERM DONOR LIMITED, OWERRI IMO STATE AND FOR ALL THOSE SAYING THEY WILL USE THE SPERM FOR RITUALS MAKE UNA PARK WELL, I CARELESS WETIN DEM WON USE AM FOR, MY OWN NA MAKE I MEET UP WITH MY CUSTOMERS DEMAND.. |
Breaking News, Due to the ongoing merger Peoples Democratic Party has annouced their merger with INEC for the 2015 presidential election. I know say those stupid APC and PDP thugs go won come here come insult me, thunder fire una in advance |
Nairaland Na so una take kill Goldie, now na bevely,anyway RIP in advance my dear such is life |
Omerian Consult: God bless you OP. Can't wait for CSS. What is the diff between HTML, DHML, XML, HTML5, and *DHTML Extreme? My grandma blew u a kiss!Guy u want make i report you give SDC? na why you dey carry your grandma take kiss my lecturer, you won spoil in anoithing? take your time </html> |
STILL BY THAT SAME POWER BESTOWED ON ME ON THAT DAY, WHERE ALL MY 143 FATHERSIS, WEB GUGURUS WHERE MADE IN STATIC POSITION, I AND ONLY I THE ONLY CLASS CAPTAIN OF THIS DEPARTMENT AND AT THE SAME TIME THE MOUTH PIECE OF THE GODS, HEREBY ADOPT THE DECISION OF OUR LECTURER IYENOMOFE TO MOVE ON TO THE NEXT LEVEL BEEN CSS, ANY ATTEMPT OR ATTEMPTED ATTEMPT FOR ANYONE TO GO PARIPASU, EXPLOSION REMAIN THE CASE. FURTHERMORE ALL STUDENTS OF THIS DEPARTMENT ARE TO SUBMIT THEIR ASSIGNMENT LATEST 14 MARKET DAYS. TO GOD HAVE SERIOUSLY LANDED. </HTML> |
Funjosh: Can someone please summarize the whole news for me please :-|In which language, Effick or Yoruba? When your mate dey sit down for class, you dey hide follow back of class, now to read one line sentence na problem |
THUNDER FIRE THEM, AND THEY WHERE INSULTING A COUNTRY THAT THE LIST PLAYER INT THE TEAM CAN SPONSOR THEIR FOOTBALL LEAGUE FOR 4 YEARS, CHAI THIS PEOPLE MUST CRY FOR CALABAR |
tyson99: I guess you are from niger republic thenI don't need to guess you must be silly. So any nigerian not livin in lagos is nt a nigerian bar? Lagos mumu |
Where all this students dey when suntai come Nigeria? Now suntai wife don begin use this same experiment take control taraba state |
In psquare peter's voice "haba, habatically, drama dramatically, suntai suntaimentically" |
Na that toy when i dey see so that stewpid man carry Ipad of how much put for e hand so, the thing for kill am self. useless people |
Yes, only garr.i and groundnut Seun another useless thread on Nairaland front page again, between na only lagosians go dey eat inside public transport, living the house 3am in the morning and coming back 11 or 12 pm after 5 hours in hold up, reasons i can never wish my enemy to live in that useless place call lagos. I first dey talk am say, no body normal for lagos, people think say i dey joke, why would a sane person eat in a public transport? Mind you, am not Ibo neither am i from Anambra. Am ready for any insult |
tellwisdom: Thank God no one diedYou need a brain reset ASAP |
because tht minister don follow go cut fish for alpha river e won ban importation abi. Anyway na for newspapaer dem dey ban, thank God for cotonou, even the minister self go follow do bizness for tht rd. Na niger we dey |
iyenimofe: We've dealt with that in previous posts.Gud mornin Mr lecturer, pls when was this topic taught, na for dis class abi na last session, me don confuse o |
RedBenson: Jisos Christ of Alpha Beach! What is my eyes seeing? Omo eh, dis one go swallow ship (consignment inclusive) i swear!Akin you are right, no wonder them never deliver my priva8 jet, I dey run go alpha beach go find my jet for inside d fish belle Oga stop taken the taba now |
yemi2plus2: Let it be noted that at the risk of sounding platitudinously humdrum, we have asseverated for the upteenth time, that the convocation of a sovereign national conference for purposes of interrogating the odoriferous vaudeville of our national jeremiad, remains the only potentand efficaciously utilitarian paspartou out of our cascading national sirocco but alas, disdain complacency to say the least and at best Olympian pococuranteism and the tedium of prescriptive poco a poco is what we have been greeted with by intellectual philistines,high priests of a prebendal state and their opprobrious agents... LOOK AM NOW? If this is indeed true, many more may follow and this deposits me in a state of heebie jeebies.na Jumoke do you thisp one so? anyway nice one man |
joanana:you are the reason ugly |
Lolitua: No kyle...itz nt fair...#crying#....am i nt gud enuf....y go 4 a guy....#sad#Like you dint use the mirror before posting this trash here UGLY GIRLS LIKE YOU ARE THE REASON MEN CHASE AFTER MEN |
owolabifunke14: This guys wants us to remain single forevergold dig ger only you with 5 boy friends you still say you single? Omashe o You won date Jesus first before you go know say you no single? |
Boll2010: God bless u man thumbs up......gay gay gay only arnd........its cool tho......God bless we d players more girls to "fu!ck n roll"Nyx one bra, more biatch for the real men |
SUSAN PETERS NEVER HEARD OF SUCH MOVIE, ABEG WHICH STREET ABI THING THEY ANSWER THAT NAME AGAIN |
Davidolives: 3rd 2 coment hmmmmm an gettin dere.when a whole graduate no get work na 2 dey comment on nairaland ooooooooooYou are the real definition of UNEMPLOYMENT, na frustration come make you no fit even count 1,2,3 again, Seun you no need mod. even if na caretaker mod abeg, help this man before we hear say another graduate commit suicide |
halmeyd: He said, “i would not go to work for anyone if offered a job now, with 8 persons working for me.”@bolded, that guy no know wetin em dey talk Mr Kelechi, if atall that na man name, which part of Nigeria that guy come from, em never hear say he Ndi gbo people say make all the biaf rat sorry biafra come house? |
xelazoe: Thank you Sir and a hearty congratulations. Hardwork,diligence and humility pays definitely! He that has an ear , let him hear... Follow ur passion.. Money go pursue youYou nor wetin to talk or wetin? why you dey telll am thank you |
boxiposhags: Great achievement looking forward to being a Nobel prize recipient my self. Wish it comes trueON FIRST TO COMMENT |
$lim$hady:My friend park well, how e no go be elder brother of your dad, you never claim relationship with boko haramites and almajiris when full everywhere, na prof Nok won be your dad best friend If to say the news read say "Prof. Nok has been declared wanted by EFCC" you go gree say you don hear the name atall not to talk of say na ur dad friend? I DON TELL SEUN SEVERAL TIMES MAKE E INSTALL LIE DETECTING MACHINE FOR THIS FORUM E NO HEAR, COS THE RATE AT WHICH MOST PEOPLE HERE DEY LIE, EVEN DEVIL SELF DEY PUT HAND FOR HEAD |
rubii09: Nigerians and tribalism.if it was someone from the south the comments will be higher. smhMad man meaning say northerners no dey go school, dem no sabi comment but only click "like" when southerners comment? that brukutu when u dey drink really dey turn ur brain upside down |
ALL THIS NON ACADEMIC STUDENT WHEN DEY STAY FOR WINDOW DEY RECEIVE LECTURE SO IF I CATCH UNA |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 173 pages)

