Bryancrox's Posts
Nairaland Forum › Bryancrox's Profile › Bryancrox's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
. |
Here is a picture of 2face,Timaya and Basket mouth chillinq as co-workers during weekend...But i dont know who owns d apartment
|
Peter i know,Paul i know,Jesus i know.What else do yhu want? John 11:35 jesus wept |
BANGA SOUP: WHO IS tiMAya?timaya is ur real father |
Nor b dis money ni iceprince demand from Globalcom,dis Prof na ASUU ambassador...He fowl dor lay cook egg |
Instead of them buildinq factories and industries to decrease unemployment dey are buildinq Hotels and club all around d country 4 people to waste deir moneys on...4cuk Eko atlantic how he wan tk gv me 100k wen i wan take acquire som skillz,make i aranqe my bed jhor 4 2moro hustling. |
Pikin when say na old mama he wan marry na f*c*u*kkk go kill am...Rubbish |
I never still know wetin carry me come here oo |
Not new to me...Rip to d lost souls,devil nd his angels will always fail @ d end,GOD remain d numba 1 |
Not new to me...Rip to d lost souls |
2face will not mind d pregnancy...Kim soft sha |
9ja artist should stop all dis beef/fight on twitter 2 me dey re joking,dey should start using guns and tawgs to fight like dey 50CENT...In warri we call dis awareness |
To me talent is better nd education is best,but education is not wen yhu go to skol nd get different certificate it is wen yhu ve ideas on not jst 1 particular tin but many tins...Wen u ve d talent u need 2 be a little bit educated to make yur talent work for nd not to end up like Majek Fashek nd d rest of other.Tank yhu |
[quote author=samm_miey]I must oh,like it was obligatory 4u 2post dt2![/quote]k |
[quote author=samm_miey]Apparently,Wozkid is gettin outta lyrics!,d beat is evn so so![/quote]must yhu comment? |
They almost kidnap me last week because of the way i dressed but i was very smart with dem.So yhu guys should be careful cos nowadays kidnappers kidnap even animals...Everybody is a suspect around yhu. |
What am i doing here wen am not into dis...Sori just passing by |
I dont ve any comment cos am hungry |
God help,help am with he own money so dat he nor go open dis kind thread again...Go mfm nd pray ur way 2 break2ru nd stop lukinq 4 wealthy women |
Dis Goldie story qo qood to act film 4 nollywood,producers should tk note...Amaa award 2014 |
Is he a Nollywood or Bollywood actor? |
hollandis: Are you sure, prezzzon didn't ki'll her?you sound like a villager |
Evryday i dey pray GOd am begging yhu oo,i dnt want 2 husle nd die young oo,GOD I DEY beg u ehn GBAGAM GBAGAM...R.I.P @GOLDIE @MC LOPH @DAGRIN. |
Hanks anuku,Majek fashek younga brother...Tank God 4 his life.. |
Gangnan style will do. |
Mtchew...How dis story wan take gv me money wen i wan take buy gift 4 my girl dis valentine,my relatnship is at stake_wreckoba abeg cor blow whistle.Whistle ¡ whistle ¡¡ whistle¡¡¡ |
MAY GOD HELP US IN JESUS NAME...AMEN,WHAT WILL BE WILL BE(Kayseirasera) |
Why re u asking me,how yhu a learner do i look like Gay 4 yur eye? |
Abrantie GH: I have her phone number. Her parents store is not too far from my neighborhood.sharap...She ve mine,she luv making 9t calls with me ve even stop picking her calls cos she's a distraction to me. |
Friedrich080: who is D'prince? He b Farmer?no o,d'prince is a yahooboy nd a rapist |
elampiro: Who is El Rufai?El Rufai is idris abdukarem twin brother...Bt idris was stolen from d hospital by his poor uneducated parents,shea u dor knw nah abi? |
Mtchew...Just wasted 1minute of my day /1bar of my ba3 to read dis shit,d time am supose to go and urinate...Afcon so on point |
