Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 81 pages)
He be like say this thing small ooooo!!! |
Something dey tell me say this Ay , and him wife laugh everytime na fake. Make una try oooooo. You wife way born one pikin dey do fashion.... Hmmmmm, AY na African man oooooo. Na my own I talk ooooooo!!!! |
This stella get mind oooooo, she collect her fellow colleague husband , and she no send. Of all men in the world must it be the one that will bring controversy? So na this thing way she write dey help am from wetin people dey talk.... Hummmmm, Stella, you try ooooo!!!!! |
She don do her mama funeral, because I dey plan to attend the funeral ooooo. |
How much dem give am for those pants way him dey advertise so? Na this too much show body dey make am no dey stay with one woman, he feel say him too fine. |
Na so person dey die be dis? Hmmmm!!! |
This forehead na plasma TV . Clean plasma TV.. |
Femi thief phone run, burner give am belle run . Hmmmmm!!! |
Wetin she find go there , dem invite am. She get luck say she still dey see the baby , because their plan before na to keep the baby away from her . |
Some fathers dey Bleep up big time. Some way say dem be father go leave responsiblity for their wife's to do. Yeye dey smell fathers ... Smellous fathers plenty ooooo!!!! |
See her flat yansh, you no no say belle na agreement .... You be pikin.... When your leg dey wide you no come show for social network ooooo, the result show now, you come dey come social network. |
Yeni no send una oooo, make una leave her . |
She dey for beach? This one na real Attension seeker. |
Yeye woman,See as the man dey shame on her behalf. All this because of money.... Too bad!!!! |
Na Toto dick break her husband head ? Make una help me look the head oooo weather I lie!!!!! |
Nothing shock me like pastor Chris own oooooo!!! |
Mumu man way no no say that is the right time to knack the wife akpako. plenty Akpako scene dey for that Telemudo. |
The guy illiterate too much. School good oooo . |
The child way him first wife born for him no follow , why una dey talk like say him no get any child before? |
How she wan wash toto now. Na wa oooooo |
Who be the people way no want change level, way wan remain for their poverty state forever?Anybody way no want change him level for this life make the person abuse Rukky ooooo. |
Lady waka queen ,aging gracefully . |
The only thing way money no fit buy for this life na death. |
This charley boy/ man ehhhhh!!!! Hmmmmm!!! |
Very embarrassing. How that one take put the question self no good at all. |
Anything one can't be proud of is BAD!!!! |
" I am not God, I might think I don't want him anymore , but if God says YES" madam try no wetin you want, I beg you, because if you no no wetin you want, men go take you do yeye oooo!!! |
This life na once oooo, make nobody carry Ragge spoil my blues at all. Carry go Tiwa. |
If na insult now,she no go show us. Everything na show off now.... She don use "I be Wizkid girlfriend" become star. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 81 pages)