Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 81 pages)
He knows he is impotent, and can't make any woman pregnant , that is why he goes about sleeping with them without protection. |
If na true, that man way divorce am secrete don open oooooo.... Hummmmmm. |
How person go come out for TV dey talk wetin she no sure of, an ambassador of many things way no sure of many things way she dey talk. |
Happy father's day to fathers way sabi their responsibility. |
Na azadus, I dey see so? If na him, he don tey ooooo!!! Azadus, how far you nah? |
Omotola |
Van just dey find money to take care of him wife, and children, if your wife provide the money van go help your wife as him power reach.. Case closed . |
Which kind yeye fan talk this kind thing? Wetin dey stop people from marrying their Loved ones na money, but these people get money dem prefer to dey give ladies belle everywhere dem go . |
Nobody wan die ooooo, but death is inevitable. R.I.P. OJB. |
Na true she talk ooooo. No matter wat your child is your child, and needs care, if you refuse to show your child some love, you are not worthy to celebrate Father's Day ooooo. |
People way their papa dey Bleep up go start to dey think now. |
He dey suffer this one , come dey smoke join am . |
The world don't always grant us what we wished for, the world is survival of the fittest . Just be happy , and wish for the best . |
I just dey wonder wetin him wife way give am kidney go dey think now . Hummmmmm!!!! Na big hmmmmmm ooooooo!!!!! |
Which time OJB die . I no no oooo Hmmmmmmm... This life ehhh!!!!! |
The boss is a gay, the boss suppose give am warning first. |
And your face was never seen because your face is too black. |
If this is really the most beautiful face in Nigeria, then this is an insult to the word beauty. Beauty they say is in the eyes of the beholder, but some beholders eyes no good ooooo, make we consider am. How this face go be the "MOST" beautiful face in Nigeria!!!! Do they understand the word " MOST" ?? |
How women wan marry when some yeye men say na man yansh dem like, and dem go marry man like dem. Make dem die na him better oooooo, because dem no want human continuity . |
Where she dey all these years . Na wa ooooo |
Lions shot dead!!!!!! Suya don plenty be dat. |
Na this one come make am go scatter person house carry the husband go abroad . |
Cowries dey for him cap. Level pass level. Hmmmmm!!!!! |
He killed their mother with stress, why their mama no find her way? Make dem let the woman rest in peace ooooo, and forget about yeye drama. |
Who talk say she hate Nigerian men? When one Nigerian man date am for 10years and no ready to marry her, and oyinbo show Interest, she no go follow oyinbo way serious ? |
Na the funke Way i no i dey see, abi na another funke? Why she fine like this ? Hummmmmm |
They look good. Assunder no go dey for una life oooooo... Amin ooooo |
Numerous people going through such are in need of whom to confine in, and who to care for them too. She must have been enduring what the father was doing because he provides for her. Some yeye mothers too no dey help matter, dem go leave their children run comot for their marriage . |
She don old ooooo, I no blame am if she marry person way don born 100 children self . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 81 pages)
??