Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 81 pages)
If this woman start to talk wetin her eyes see ehhh.,,,,,time no go dey for her to finish am ooooo.. Hummmm!!!! |
Some people go go buy this rat designed clothe now with plenty money say na swag .Hummmm!!! |
No be 11 i dey see for the cake so ?Hummmmm. This woman wan take fashion disturb 11 years old girl way suppose face her studies. |
Gbammmm!!!!!!! |
Niyi, Johnson, why did you marry her in the first place? You are immature if you did put this on social network.she must be more mature to have called you. |
Any man way get hot temper no fit stay with woman ooooo. Man, you should be ashamed of yourself, at you age you are proud to say " I no get wife". Wetin be your palaver now, shaa na money you no get to marry abi you dey find prefect woman. Hummmmmm. |
Nothing way person no go see finish. Wetin this one mean now. Hmmmmm!!! |
No wonder dem grow old like this, no woman palaver, and no worries about money to pay child or children support. They are living a problem free life. GOOD!!!! |
Madam fashionista, this hairstyle no too much for this your daughter age? |
On point!!!!! |
This is what fornication can lead to. Killing because you want to fornicate. God have mercy. |
Those of una way fat , una never hear say dem say make una spread muscle, and not fat!! Hummmmm. |
Na jazz man olofin, I dey see so!!! Bros, he don tey oooooo!!!!! R.I.P. OJB. |
Why you self dey wear trouser with that your big Bakasi, you no no say na temptation your Bakasi go be before.Trouser is not a sin, rather indecent dressing is. |
This Matthew na uche replica. Handsome mattew. |
We take things, and people for granted in Africa, na big offense Timi commit so ooooo!!! |
Him for buy death , stingy old man. Car way go dey useful to people way dey alive, he say make them take am bury am. A miser's wish. |
This Sandra lips way pink so na natural?. Ani's makeup free face looks more natural. |
These ones no be legs oo , na toothpicks . She no even send self. Hummmmm. |
The women dress cover body well , nowadays , if you no show body, you no get swag. |
Nothing way person no go see finish for this world. |
Is impregnating numerous woman part of enjoying one's life too? Baba olowo lo ma ku ree, eku Igbadun oooo!! |
Life must go on. Hummmmm!!! |
Life must go on. R.I.P. to the dead. |
He is big , and handsome. Congratulations madam. |
"She is enjoying the money alone, and didn't deem it fit to share with other children born by different women" who dey tell this woman that kind thing?where dem dey when she dey donate kidney?do they think living on one kidney is easy. She needs plenty of the money to live a stress free live that one kidney deserve . |
Na him papa say make him dey chop women money too?Always putting blame on people, and refusing to be responsible. |
See as this yeye woman take food spoil this boy, come here come dey talk how he dey eat two adult food . Who dey give am the food? I no blame una, na because una see food. |
God is mysterious, and so are his ways, and doings, that is why Jesus said " blessed are those that haven't seen, but they believe" just believe in God, and don't think plenty so that you no go kolo, dey go yaba left. |
Yemi, which kind wahala you put yourself sake of say you be celebrity, I no say you no go wan wear this dress go any place again. You buy millions of money dress, and na only once you go wear am. Who you don epp? Hummmm |
Those way naked go there na beach party dem think say dem dey go.Hmmmmmm!!!!! |
If you are to die at age 100, and you marry at age 30, the remaining 70 will be spent with your better half unless you opt for a divorce. Think am well before you marry ooo, besides what you are experiencing might be lust. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 81 pages)