Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 81 pages)
If Dagrin dey alive, him go hussle him own, Olumide too go hussle him own ...... Aye kpoooo gannnn!!!!!!!(space plenty ) |
Julius, I thank God for your life. |
Somebody shout " make up sex"!!!!!! |
Plenty makeup no let person no their real face .. Hummmmm!!!! |
Wetin make you no go fit wear am again .. Na this thing make you go marry your grandpa because of money. |
The baby no no their face oooo, she dey cry..... Maybe na the first time way the baby go see them be this ooooo .... Bia, flavor , you never reach to marry ? |
Them say them be star, and them feel say them go fit hide their secrete. Linda, no mind them oooo, na work you dey. |
He still get mouth dey talk... No be him be the cause of him wahala!!!! |
Oya, Oya , suitors make una start to dey come, Bose don slim ooooooo...... !!!'nnn |
Ti won ti bawon ni nyeee!!!Gbese!!!! |
Men dey fear to marry beautiful women..... I dey wonder why some beautiful, well behaved ladies no dey quick Marrry, but gbammmm!!!!, the kurukere wakas go marry one time!!! |
RMD, Agba ti de ooooo!!!!! |
Him be late comer for church self. He must go church late , because him dey forget himself when him dey talk.... Talking plenty !!!!! |
The place go smell ehhhhh.... Plenty body odour...... |
This woman ehhhh,, when you comot for hospital way you been show us say you dey? You no even give us update again, na belle you carry come dey show us. |
She no even tell us when she comot for hospital way she been show us , na shrink belle she come dey show us. |
Why she put that fur for shoulder . Omo sexy,comot that fur , E dey spoil the dress. |
No be everybody no say everything na varnity . God bless you bro.... Once one's eyes closes in death, shakara don finish ooooo...na legacy go remain. |
It is good to have better uncle oooooo.... Rich people for make this girl childless if not for her uncle . Kudos uncle. |
This Ex Okotie's wife beautiful ooooo |
Dem really give am dressing way fit am well.. Congrats to you dear. |
Foolish woman.... Your husband go come replace everything way you don spoil 10times . Mumu woman,wetin poor woman wan do wan rich man woo am? |
Some women dey suffer ooooo,,,, wetin be this? Too much no good at all... |
That clothe way him take cover him face too small for this shame ooooo,,,, he for use 200 yards of clothe take cover him face. |
The woman just want make wizkid dey see the baby , make him for change him mind.... Wizkid no try at all... He just dey nak babes dey go,he no even send him girlfriend. |
Your cousin ,and Dan were going to be married , no be say Dan don marry your cousin self. Na Linda you go blame? No be jeje she sit down way man go meet am, and the man never marry anybody self. Linda no spoil any thing ooooo, I beg, check am well . |
You way dey talk wetin you no no , if Anaconda enter inside you, you go over shout !!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 81 pages)