Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 81 pages)
How will go no say him do am big favor if him no talk am? People do things for self appraisal. |
This lady too resemble eve esin, na only say eve esin dey fair. |
Hummmmmmm.... R.I.P. Nomoreloss. |
He happy say he die, because he owe the dead person money . |
Dem marry for January, come born for April... This baby quick come out oooooo. Hummm!!! |
Una no go blame the boy oooo, nobody give am better home training, him mama die when him dey small.... Dem come over pamper am. Him no no say to insult adult no good . |
He no slap am.. He just tell the guy to soji himself. The guy self too dull. |
Beauty is in the eyes of the beholder, but I no say some beholder no dey see well. People way no see say this fashion na wa...... Na waa for them. |
Beauty is in the eyes of the beholder, but I no say no be all beholder dey see well. Which kind fashion she wear? This one,no be am at all. |
Wetin the boy wan do? Which idea poor man wan get where rich man dey ? People no go even mind the poor man self . |
This thing no fit you oooo at alll. Who say make you wear am? because who you wan marry JJC way dey London no mean say make you self dey wear everything way oyinbo dey wear ooooo, because no be all go fit you . |
This one na man? |
because you no be man enough, no mean say all men go be like you . No ever say no man go fit satisfy Toyin urge oooooo..... Men yaaafu yaaafu !!! |
This man don cast himself ooooo sake of say him wan spoil Toyin way no send am. You use herbs to perform, still you Bleep up .... Choiiiiii.... You no be man at all. |
Harry , how old are you when your God daughter na 22 so? |
Toyin, happy yourself . No mind bad belle people ooooo..... Life is once lived. |
Toyin talk true for there ooo... Most graduate now,no be wetin dem do for school blow dem ooooo....some still dey find work self. Hmmmmmm!!!!!! |
Toyin, I beg , no reply this mumu oooooo,.,., he too rassssssss..... No just reply this over childish mumu. Na men way no well dey take something before dem start action, this one take something still fail for action.... Which lady wan stay with mumu man ? Shiiorrrrr!!!!!!! He dey utilize him wide mouth. see as him mouth wide . |
Heartbreak is an understatement when your lover is caught in the act .Imagine wanting to kiss the same mouth you witnessed being kissed by whoever your lover cheated with . HEARTBREAKING INDEED. |
She support the man die.. For her mind, she still need the man money for fashion way she don carry herself put so. |
Na correct true say person no fit get everything for this life. Hmmmmmm!!! |
I think say na naming ceremony of their 2nd child dem dey do. Ay,you and your wife no wan born again ? |
Money indeed can't buy all things . R.I.P. |
Na the same nose them get . Hummmmm . |
Death is inevitable . |
Dey spend your money for fashion, no mind people way dey spend money for their children school fees.. |
If you no dey smoke, no yan okpata if you carry yourself go where people dey smoke dey ooooo!!!! |
Anything na fashion now. Na dem sabi, all na six feet. |
This man would have eventually died in the landlord's house. If to say the man die for the landlord house , na there police go come dey do plenty investigation.People should relate with their families, it matters . |
The guy was jealous, jealous for what? No be him chop the thing remain? Regard what you have, before you lose am, dem no go hear. |
2baba no control himself at all, he see beautiful ladies way him no believe say him fit chop , he just dey chop dem they go , forget say ANI dey self. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 81 pages)
?