Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 81 pages)
Truth is bitter. Na truth the man talk ooooo. "Marriage is suppose to be enjoyed, and not endured" |
Women way dey die in silence plenty, na wetin society go talk never make them come out... Hmmmmm... |
Na different warning dey for this world oooo .Hahaahha... |
This life is full of ups, and downs. Some dey yeye their wives , and some they praise their wives .Hmmmmm!!! |
People way dey insult area father for here, no read wetin area father write wella.... Area father say him own pant too dey dirty sometimes, but him dey manage wash him pant for inside& him come talk say make this small children try to dey wash their pant for inside too .Make nobody insult area father oooo, because him talk better talk. |
When two people way be adult carry them pant come spread for outside , no be bad thing if people look as their pant be ooooo.. |
"You my white friend,i hope say you get correct people for your mama dem family , because if no be my mama correct uncle, i for no dey with my mama now talk of say i wan swim with am self" |
Tiwa baby don reach one year, way she go get another belle fast fast .... Na so babies dey hungry Tiwa? Why her husband go worry, person way don get plenty children already . |
Banky, I beg no let this wahala make you have rethink about getting married plisss. |
Na true oooo , Tiwa just look like one village witch way tie scarf for head for the video . |
Men way dey carry women play never no anything at all. Why Teebliz start the wahala in the first place ... Talking too much, and wanting to tarnish people's image. |
Which day this freeze become adviser self. Wetin Teebliz mean when him say Tiwa sleep with the people way him mention their names. Him wan spoil Tiwa reputation, and cause wahala for people , and their spouses . Freeze , abi na freezer go mind your business ooooo!!! |
Since way Pastor Chris , and him wife separate, I no think say any divorce story fit shake me again... If people come talk wetin their eyes dey see for this marriage thing ehhh, the people way never marry no go wan marry again. How person go dey do rubbish, and people go say make I endure rubbish sake of say I don marry , and wetin society go talk ..., Hmmmmm!!! |
I hope say this erection no go dey happen when him hold any woman hand ... Na hand he hold way him don grow like this? ..., guy, I fear you ooooo!!! Hahaahahah.... |
If Tiwa do am before she marry am, make him no vex oooooo, but if na after him don marry tiwa , make him forgive ..... Marriage na for better for worst oooooo. |
Teebizzz dey disappointed patapata.... The first woman way born for him way him leave go marry Tiwa go dey laugh now.... This thing way dem dey call marriage ehhhhh..... Hmmmmmm!!!! |
Tiwa try ooooo ,na big boys she sleep with. "She slept with Don jazzy , 2face, and others" Basket mouth husband,wan carry people enter the wahala way him get with him wife. |
Make him no come tell us tomorrow say na exercise make am jump oooo, or say na fumigation pursue am for house . |
If dem don get small change like this,na so them dey behave . Na talk be this one? |
Shame to those ladies way born for am. Dem value money pass their dignity. Flavor don let them no say him no send them ... |
Flavor, you dey find wetin you go take cover your mistake . Wetin stop you from getting married?, na money be the problem , abi the two women way born for you no fine reach. |
Police go dey bully citizen, if them see people way dem suppose catch, dem go run , comot their uniform , and hide .Which kind yeye soap dem carry rub mercy, and her brother so? |
This guy too dey shout , I beg. |
They are just deceiving themselves.Na this their yeye believe dey cause plenty divorce for society now. |
This Stella heartless oooo, she no even send anybody ,see wetin she dey talk . Well, i no go blame am at all,na the man i blame ,the man don tire for half time chop,way him being dey hide dey chop stella,na him, him kuku leave him wife follow Stella to go chop full time. |
If the baby is not abandoned , why Wizkid never go claim am.. Abandon na Abandon , I beg!!!! |
This Don jazzy nose ehhhh!!!!! |
Why he be say dem no go use man way get small dick for porn? Anybody don watch porn way man get small dick before. Dem just dey kill morale of small dick. |
He no even no when him shoot this one .... .condom dey sell at all,because he be like say people no send condom oooooo!!!!! |
Na money dey make Anty , and sister sweet. I wonder if he go still dey make mouth like this if to say pepper no rest for the sister. Boy, go hustle for your own things oooooo, because my own , and our own no be the same. |
People way say she marry small pikin, this man face way I dey see so, no small pikin anything oooooo..... People way dey mind wetin people go say before dem happy, dem go die for sadness oooo, because people must talk.. Mama, carry go , enjoy to the fullest!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 81 pages)