Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 81 pages)
Wetin dey go through jide heart for there no be small. Na so life be ooooo, some kind things go just dey happen way go make people call person names. Hmmmmmm. |
Last week na birthday dem come do oooo, this week na funeral.. This life ehhhhh, God sabi everything. Hmmmmmmm... Make una take heart ooooooo!!!!! |
Don baba don change jean oooooo, way the people way dey ask weather na one jean him get , make dem come see ooooo...!!!! |
Showing assets to buyers that won't respect her worth because she is displaying olosho attitude. Haven't she brought enough disgrace to the family name? |
Showing assets to buyers that won't respect her worth because she is displaying olosho attitude. |
Disgracing the honorable momodu. Rubbish!!!!!! |
God is watching . |
He raped girl for UK run, come Nija come rape you too. Fine girl way no get shame na yawa!!!! |
He be like say na slap dey reign now ooooo!!! No be so seyi law slap person the other day . Hmmmmm!!!! |
This na temptation !!!! |
If you like breast feed for 10years, no be your breast, and your baby ![]() |
Wrinkled fingers with Karashika nails. |
Hmmmmm. This 2baba no try oooo, money come way him go Marry him long time girlfriend, Ani, he no marry am, he just go dey give ladies belle anyhow, come settle for Ani at last . Na wa oooooo,money can really change person. |
Africans won't cease to amaze me , how person go dey dedicate angel way God create to God again. Whatever happens to our African names? Good for una oooooo!!! |
Na God save Monalisa from this man way no dey waste time to beat woman. |
Instead way dem go try remove the black spot for their face, dem go dey patch the face with plenty powder. Na una sabi. |
If you dey think of wetin people go talk ehh, happiness go far from you ooooo, because people must talk, and na bad things dem dey see talk plenty!!!!. |
If this nose collect air ehhh, no air go remain for man pikin oooo.. Hahahahah... |
Those thin legs go just break if she do mistake fall. |
This kind of story is good to tell if things turns out right in the end. Hmmmmmm. |
Na so her legs dey thin? |
This girl too small , I beg! She be like shinko. |
Julius , this your daughter is growing very fast, and beautiful too. |
She go get plenty calls with her displayed number. Plenty calls, she go tire !!! |
If na true , money good ooooo. See seyi way Ay discover don get level dey slap man like him type three times. |
Na talk be this one, you do mistake dey toll the line of your papa, you wan come dey encourage men way get better head to join you . |
The koko be say make the marriage last . Make we no hear divorce ooooo!!! |
Her type plenty outside ooooo, na dem dey first call people way no go school " illiterate". see grammar way person way go school for four years dey talk. Hmmmmmm!!! |
Na wetin people go talk dey make people die in silence. Many women still dey manage beating in marriage . |
Make she waka jam correct person oooo, no be person way wan be father of nation . |
Mature man, him no get time to dey hide him baby face like some yeyebrities way dey copy Beyoncy. |
I dey see black thing for the place way tear,dem dey take sock wear ripped jean again, Abi Him no wan show him knee. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 81 pages)
