Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 81 pages)
Am happy for you tonto, but I no wan hear DI not to mention VORCE!!!!! Remain married oooooo |
I love him for being himself, bocs being one's is not easy in Africa. Busybodies too plenty oooo |
So 2 baba senior don jazzy !!! Don jazzy looks old. Hmmmm!!! |
Crying wolf, wolf , when there was no wolf. If wolf finally catch am,who go send am? |
" it depends when God gives me the right woman" who be right woman? No marry, you hear, dey find good woman. You go take clay mould am yourself at last. |
2 baba, you lucky die, because wetin you do fit kill love. When the going became good, you forgot who was there for you, and started putting ladies into a family way.You lucky indeed. |
Una think say na everybody be Agbaiya? I trust my gbogbo big girl oooo,she no go do rubbish. |
Una go blame am, he survived the transgender surgery, and that is why he can talk. God in his infinite mercy will forgive him, because in his sight he is a male, he just dey deceive himself say he be female. |
No human is perfect . |
Na person way wear shoe no where e dey pain am. Na only the women fit talk wetin make am divorce her husband, but I know say the thing way make am divorce am no go easy for her. |
Which one be " SHADE" again? |
Kettle calling pot black. " your not above mistake" Hahaahahahha... |
Short man way dey order tall men around!!!!!! Money good ooooo!!! |
Una dey advice am like say una no no the power of love. She seems to be the one in love with the guy, and the guy is aware of it. He wants to use it against her, and if she doesn't take time she go don open her legs for him before she knows. Don't go back to your vomit pls!!!!! |
It is not good to overdo anything , because it will lose its value.She must be the type of ladies that disturbs with numerous messages, and calls. The guy must have said to himself when that particular massage came "It must be one of her love messages,i will read it tomorrow,am tired now" Too much of everything is bad is the lesson learnt. |
I wonder too. If na president he be now, we for don see him wife picture,him children picture even family members way go wan say he relate to them. Na wa oooooo |
No be the age way she say she be be dat? |
Majerk just take him own hand spoil himself. He get luck say people love am. Wetin dey make charley boy dey young everyday self ? I heard he is in his sixies, abi na the boy way dey for him name? |
The Gideon guy self, na wetin dey worry am for mouth?Why him no let sleeping dog lie? |
You no no am again now, because you don marry. Na una sabi . |
No be black face write the song again? |
Wetin dey worry this guy self. He go make the proposal lose value with him Yeye. Always shouting,not funny at all .mtchhhheeewww!!!!! |
Which reply you go give a cheater if him/ her talk say " I LOVE YOU" |
All is indeed vanity.A friend saw me off to the bus station where I boarded a bus back to school , only for me to receive a call that same day,that he died of a migraine. Someone I joked, and had fun with before I left. I couldn't cry but wonder . Hmmmmm... R.I.P. Emyyy. |
Wetin the careless woman carry children way no sabi swim go pool side for.which yeye cry she dey cry, where her sense been dey? |
She can't eat her cake, and still have it. She should have known all these before marriage . |
Na she sabi, if she like make she open her yansh!! |
Na day time save the girl , dem for rape am. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 81 pages)