Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 81 pages)
Instead way this Orobo go concentrate on loosing weight na women he dey Change up and down. Why start something that won't last. |
Hank, I go still make love to you even if you get Aids.. I love you die...Don't mind gossips, you hear. |
Maybe she don sell the wedding ring take buy this million naira dress.. |
This Asa don old ooooo, and nobody dey worry am to go marry, if na africa she dey now, people no go let am hear word with "go marry, go marry, go marry" Hmmmmmmm!! |
She is beautiful , pregnancy really fit am.. People should stop the comparison, everyone has got his or her to live. |
Is he related to phyno? Beautiful people . |
As dem take kill this man fast fast still dey wonder me... Hmmmmm!!! |
Hmmmmmmm!!!!! |
No be basket mouth i dey see for her back so... Madam,who no you before,go blame your babies daddy abi na baby daddy way carry you and your children come outside oooooo.... |
This man don remarry? Na now i no why him ex wife dey beat am, he dey talk and behave like small pikin . |
Stay for there dey speak grammer, you don old if you no no, forget that age way you claim,you no your real age.. Husband no be achievement,ehhhh, so that is why you never marry, if na achievement you for don marry abi.. Dey deceive yourself, you hear. |
I wonder if he would have still married her if she was a single mother of two. I been talk am say how this papa like this man no go get woman before or even get children somewhere.. My guess was right after all... Laura enjoy your second hand husband in peace ooooooo..Your shakara too much... |
If you like make you born football team, na you get your t-to. |
Make person think before he do something good oooo, see as this woman no fit wear armless dress again because of yeye tattoo way don spoil her hand... Hmmmmm... |
She just dey do wedding anyhow dey divorce anyhow..the person way finally marry am try ooooo.., Hmmmmmm! |
A person with a good home training is known by his or her behavior. I no blame that small boy ooooo, na that girl way go sleep with small boy because of money i blame. |
High school girl don pierce her nose ... Well, am not surprised, she go do like people way born am. |
Make man dey talk like woman no good ooooo,,, na him mouth scatter him marriage before ooooo, he don start again. |
Nothing way money no fit do now... Hmmmmmm... |
I dey wonder wetin that one way get boutique wan come born , oyinbo woman don born boy , even born girl join am .. Na wa ooooooo, husband really scares....Hmmmm!!!! |
Madam, do born another one Sharp sharp ! Fine boy, dooohhhhh ! |
All these your talk na make Tiwa for collect you back abi... I hope say she go gree sha... Those that decide to take their life are selfish, they don't think about those that will miss them when they are gone, example, their mother. Hmmmmmm.....suicide is for unbelievers, non Christian act. |
I wonder if the man would have married her if the case was the other way round.... |
Okon fit look but no go touch, the fingering man dey back... Hmmmmmm... |
Toto, how do you feel seeing the face of the man you divorced everyday in this boy..hmmmmmm.... No be to marry be the koko ooooo, na staying married be the highest Koko. |
I sure say this Ghana babe don catch one Nija guy,because the way Nija sweet am ehhh... Na wa . |
Marry, you say you dey fear divorce, but you no fear to present yourself as olosho to prospective suitors... Wisdom good oooooo!!!! |
You see the insult she brought upon herself by dressing indecently... You are indeed addressed by the way you dress. |
He get age way woman go reach, and husband no gree come, na for her to use her brain born, because menopause is real, age no dey wait for person too. People way marry, way no get patience,and stay married,don make women way no see man marry them to get mouth.... Hmmmmmm!!!!! |
I wonder why she is divorced. Hmmmmm!!! |
Rita, go marry, she say "No" Rita, go born, she say "NO",, but she dey show breast to the world to see...Hmmmmmmm!!!! |
Nobody talk weather na first class him get or 3rd class... Money stops rubbish. |