Craigslists's Posts
Nairaland Forum › Craigslists's Profile › Craigslists's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Impressive. |
The day that corruption, greed, hypocrisy, hate, bigotry, poverty, cultism and terrorism will end in Nigeria is the same day Yahoo Yahoo will end in Nigeria too. Without Yahoo Yahoo most people for nor fit dey sleep for their houses. Men for come dey knock una gate everyday. As street boys papa no come be rich men like Adeleke and Otedola, no better job for common man, and as boys no fit come dey go hungry because say the country bad, boys come decide to help themselves out with weytin dem sabi, Federal Government come say dem want make the country finally become 100% poverty capital of the world. Make una no reason am o, Yahoo Yahoo hard pass legbuke! Street no be by who hustle pass o, Na just persistence and patience dey finally pay boys. |
I only came to check their native names ![]() |
Sad ![]() |
FantasticJ:See who dey talk. You can’t even afford the slippers I put on not to talk of my shoes. You nitwit! I hope you know Craigslist? Na there magas take change my life for good. Street don already pay and established me. Think of how to liberate your family from poverty you good for nothing cultist! Dem go use you count scores soon. |
Did I just hear them saying it’s a normal occurrence See dem dey form gangsters for poverty capital of the world. Weytin come be the scores now sef ![]() |
![]() |
Weytin be the scores now sef ![]() |
This bipolar b*tch again ![]() |
The case is as good as dead: No forensics. No autopsy for leads. The popo will just conclude they died of spiritual attacks and the family of the deceased will just kuku leave everything to God since he is the giver and taker of life ![]() Naija just tire person aswear. |
We all know but have chosen to be quiet about it before dem go call you hater. |
Everybody Na criminal for naija. |
![]() |
Clerics with selfish interests everywhere. Even |
Say weytin? EFCC should leave street boys alone and go for Gandollar, Maina, Babachair, Oshiomhole, Fashola, Tinubu and Akpabio, they are the real yahoo boys. Right now Yahoo Yahoo is a vibrant sector in Nigerian economy as it’s the highest employer of the youth, in fact the federal Government should create a ministry for it in that regard because Yahoo Yahoo is not ending anytime soon as long as Nigeria still remains a corrupt nation and the poverty capital of the world. If na arrest EFCC think say be the solution, make I tell them say dey get big work for their hand, because them go arrest tire, in fact make them go build very big prison because space no go dey to keep the number of boys wey them go arrest. You arrest 20 today while 100 will buy laptops tomorrow and you think you are winning the fight against Yahoo Yahoo, I laugh in Japanese because na the youth oil work they wan try stop so. |
What is dead may never die |
Dem never know say this their "looking for rich and serious man for marriage" format don cast tey tey ![]() Make una change format abeg. |
Story... Na so dem dey always talk. |
While viewing graphic images in naija now seems normal |
Where are the innocent cats |
Edo I hail o. |
![]() iCauseTrouble: |
Some deaths are just fvcking avoidable. RIP sha. |
If you call me and I didn’t take your calls, just text me, very simple! |
People are made refugees in their country. Chai!! |
Another avenue to steal funds. Misplaced priorities everywhere. |
MAGA. |
As usual. Money don exchange hands. We all know our past and present politicians are advanced yahoo men and women. |
EFCC should leave street boys alone and go for Gandollar, Maina, Babachair, Oshiomhole, Fashola, Tinubu and Akpabio, they are the real yahoo boys. Right now Yahoo Yahoo is a vibrant sector in Nigerian economy as it’s the highest employer of the youth, in fact the federal Government should create a ministry for it in that regard because Yahoo Yahoo is not ending anytime soon as long as Nigeria still remains a corrupt nation and the poverty capital of the world. If na arrest EFCC think say be the solution, make I tell them say dey get big work for their hand, because them go arrest tire, in fact make them go build very big prison because space no go dey to keep the number of boys wey them go arrest. You arrest 20 today while 100 will buy laptops tomorrow and you think you are winning the fight against Yahoo Yahoo, I laugh in Japanese because na the youth oil work they wan try stop so. |
Only greedy people get scammed. |
Maids A cheerful HIV giver I see ![]() But why infect a kid ![]() |



