Celebrities › Re: Eva Alordiah Makes Fun Of Fiance, Caesar Over Wizkid's Snub by cybriz82(m): 12:26am On Dec 24, 2016 |
dat ur fiance av made u a lord of d ring since 1yr nw una never marry...well even wizkid dey vex for d guy....bt him no want tell u. |
Pets › Re: Dear Bobbysaxy... You've Made The Name.. It's Time To Use It. by cybriz82(m): 11:37pm On Dec 23, 2016 |
bobbysaxy: Wow...we are seriously working on that at the momemt...tnx my bros...am feel glad about this comments...NO ONE IS PERFECT...I dont even know u..but I know u are my follower....GOD BLESS U REAL GOOD SIR notin God bless u real good sir....close eyes dash am 1 dog shikina.... |
Romance › Re: Photos Of Bridal Train Flaunting Their Backsides by cybriz82(m): 11:27pm On Dec 23, 2016 |
dis generation ehnnn na sumtin else..i just dey wish say na me born my grandpapa. |
Crime › Re: Man "Trying To Plant Charm" In A Man's House Caught & Stripped Unclad In Imo by cybriz82(m): 10:00pm On Dec 23, 2016 |
if dis man survive dis poo ehnnn...d tin wey he go dat wheel barrow driver wey dey push am.no go get ending ooo. |
Celebrities › Re: Toyin Lawani Vs Denrele Edun. Who Rocked The Pink Suit Better? by cybriz82(m): 8:56pm On Dec 23, 2016 |
sum1 shud help us give dis guy cockroach poison drink abeg. |
Politics › Re: Boko Haram Suspect Tied By A Soldier In Chad (Photo) by cybriz82(m): 8:50pm On Dec 23, 2016 |
Goldenheart: Oya where are all those people who like to pity criminals.
Judging by the flag on the soldier. That's definitely not Nigerian.  n who said iz nigeria b4? |
Crime › Re: Otedola Vs Naijagistlive: Kiran & Jyoti Matharoo Pictured At The Court Today by cybriz82(m): 8:42pm On Dec 23, 2016 |
i wudnt b suprise if d real owner hz paid dis 2 girls to tek d fall....afterall 4yrs no b true true 4yrs dey ll free dem. |
NYSC › Re: Corper Covered In Blood Takes Selfie After Surviving Road Accident (photos) by cybriz82(m): 8:21pm On Dec 23, 2016 |
still looking for dat somebody wey dn tek selfie in hell or heaven.. |
Politics › Re: "No Water, No Food" - Soldiers Beg Buhari To Help Them (Video) by cybriz82(m): 8:10pm On Dec 20, 2016 |
tsdarkside: are you saying the soldier was lying..
what date was the video made??..
lets count down from that date 2years earlier..
i am not trying to defend buhari..
i am not a fan of democraty anyways...
we are killing our warriors with the system of democracy...
our bureaucracy is too hugh...
thats the problem...
democracy is rubbish... if i slap u ehnnnn... |
Health › Re: Lassa Fever Resurfaces In Abeokuta; One Person Dead Already by cybriz82(m): 7:58pm On Dec 20, 2016 |
Atiku2019: Haba we must not play the ethnic card 24hours a day Bro  abeg live dat aburo oloshi jurrr. |
Nairaland General › Re: What Is The Name Of This Snake My Brother Killed? by cybriz82(m): 7:53pm On Dec 20, 2016 |
Goldenheart: its called the ' katapetasma ammodytes' aka the Curtain Viper.
very rare stuff. highly venomous... you could trade it for $750 at endangered specie centre but instead u decided to kill it.  taaaai if i hear rare stuff...dis snake ia very common...cme ijedodo back of jekande estate mek u sed how dem dey gist dey waka up n down. |
Celebrities › Re: Fan Blasts Waje For Going Bald. Singer Replies by cybriz82(m): 11:02am On Dec 18, 2016 |
hollywood no dey go bald in novies...dem dey wear am for head iz like a bald cap....nollywood will never learn..... |
Pets › Re: . by cybriz82(m): 10:49am On Dec 18, 2016 |
remind of jumbo d flying elephant. |
Christianity Etc › Re: Man Tears The Holy Bible And Got Blasted (Photos) by cybriz82(m): 10:25am On Dec 18, 2016 |
abeg tell dem...even those zombie in walking dead movie better pass am cus those 1 na water dem dey use clean yansh after dey poo...dis aburo oloshi till dey use paper.... |
Business › Re: Adama Indimi At Her Brother, Ahmed's Wedding To Zahra by cybriz82(m): 10:14am On Dec 18, 2016 |
hahhahahh bad guy so u saw her when she dey enter my house last nyt...n i been tell her nek she pass thru d window ooo.so dat nobody go see her. |
Business › Re: Photos: Billionaire Femi Otedola Kisses His Mother On The Lips During Visit by cybriz82(m): 10:00am On Dec 18, 2016 |
sum parents love doing dis..even if dey buiild mansion dey will carry der old record ( dat look like flat rubber plate) along with dem.iz nt cus dey cnt buy whatever dey want...bt cus of d sweet momories those things remind of. |
Business › Re: Photos: Billionaire Femi Otedola Kisses His Mother On The Lips During Visit by cybriz82(m): 9:56am On Dec 18, 2016 |
mama wey dey house no complain u wey suppose dey hustle wetin u go chop for xmas u dey here dey cry for anoda person headache.....mama like it dat way cus of d sweet memories iz bring....femi like it dat way cus of childhood memories n stuffz. mama is comfortable so far her son is rich n happy.food yapa.grandchildren full ground.houses yapa.all dat mata is peace n happiness...by d way lemme remind u next sunday is xmas dey oooo.no tym again. |
Celebrities › Re: Regina Daniels' Skimpy Outfit Gets Her Blasted By Fans by cybriz82(m): 3:51pm On Dec 17, 2016 |
olosho in d making... |
Politics › Re: The Female Suicide Bomber Who Was Caught In Borno Today (Photos) by cybriz82(m): 8:24pm On Dec 16, 2016 |
u cnt blame her dey av broken her spirit...she also hate herself...(brainwash) those soldier cnt finish her cus dey saw her beautiful n innocent she is...xcept her dark mind.... |
Crime › Re: Lady Robbed On Eko Bridge Last Night Narrates Her Traumatizing Experience by cybriz82(m): 8:19pm On Dec 16, 2016 |
prettyboi1989: get the point m passing across rather than make baby jokes oga ade abeg no vex u n who dey fight? shey na u them rub? n waz point r u tryin to mek.....d 1 dat pop out cn b use against 1 person..d handheld cn b use on multiple person so? oga if u want sell stunt gun abeg go meet d aunty wey dem rub.. |
Celebrities › Re: Djimon Hounsou Condemns Boko Haram & Nigerian Military After Visit To Borno.PICS by cybriz82(m): 7:08pm On Dec 16, 2016 |
aburo maximo..(gladiator) where is my diamond? give me my diamond..( blood diamond. |
Romance › Re: Gift Items Presented To A Northern Bride By Her Grooms Family by cybriz82(m): 3:10pm On Dec 16, 2016 |
at d end na ontop of wardrope go suffer am with dust. |
Crime › Re: Lady Robbed On Eko Bridge Last Night Narrates Her Traumatizing Experience by cybriz82(m): 2:07pm On Dec 16, 2016 |
prettyboi1989: too much movies, u can only engage one person with the stun gun (the one that pops out) while the hand held taser can be used on multiple persons too much movie abi? come mek i taste am for ur body na... |
Family › Re: Nigerian Man Scams, Dumps American Wife After Obtaining Green Card (photos) by cybriz82(m): 1:50pm On Dec 16, 2016 |
d second pic said it all e don teyy wey d guy dey try to run away from u.... |
Crime › Re: Lady Robbed On Eko Bridge Last Night Narrates Her Traumatizing Experience by cybriz82(m): 9:47am On Dec 16, 2016 |
get urself an electric shockin stunt gun....u dnt need do gra gra with dem just press d button n touch d ole hand with d gun.....u ll see him flyin 50yard away frm u... |
Crime › Re: Lady Robbed On Eko Bridge Last Night Narrates Her Traumatizing Experience by cybriz82(m): 9:43am On Dec 16, 2016 |
To actually help prevent robbers we should do our bit to ensure we don't contribute to traffic jams by stopping indiscriminately to drop passengers,buy gala and just avoid the general nonsense people do while driving!
hey abeg just live gala out of dis issue cus gala no get enemy.... |
Crime › Re: Lady Robbed On Eko Bridge Last Night Narrates Her Traumatizing Experience by cybriz82(m): 9:37am On Dec 16, 2016 |
when on dis wz going on...did u put hot yam in ur mouth  ?? u said people wia watching y wudnt dey watch? dey tot is nollywood movie on d mekin...or sars with der wahala.....by d way did u shout ole...thief.barawo....or u wia just saying ouchh ouchh..omg u are hurting me get ur filthy hand off me..? |
Celebrities › Re: Skales Clap Back At Female Fan Complaining About His Name [PICS] by cybriz82(m): 9:29am On Dec 16, 2016 |
lepasharon: Her hair though This is why black women arent respected. her hair abi her piggy mouth.... |
Business › Re: Prices Of Foodstuffs Go Down In Lagos Markets by cybriz82(m): 8:42pm On Dec 15, 2016 |
hey mr man shhhhhh meshonu der shut up ya mouth der......read up again dem say food Dan yapa for ground n no money so in oda to mek d money sharp sharp dey gat do wat dey nid to do... |
Health › Re: I May Die Before My 28th Birthday by cybriz82(m): 8:27pm On Dec 15, 2016 |
u love or life n yet u don't wanna quit d shit....what can I say if u wanna live den u know wat to do. |
Fashion › Re: Lady Denied Entry At A Restaurant Because Of Her Hairstyle by cybriz82(m): 8:21pm On Dec 15, 2016 |
aunty u self na was for u ooo.shey mama put don't finish for DAT side? iya biliki canteen nko wet in do am? |
Travel › Re: I Trapped A Snake With My Car Tyres by cybriz82(m): 12:19pm On Dec 15, 2016 |
Lexusgs430: That car tyre is very bald and require replacing ASAP ........................ . op no mind am...bald tyre is good for traping snakes...pls cn u trap crocodie for us next tym? |