Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 146 pages)
I sorry for you Joe. If Lagos APC dey favour you, keep quiet and chop with d devils awaiting the impending judgement and not put your mouth for Yoruba nation matter. You go wound o... ![]() |
Na dem dey give d man trouble for em marriage as filler have it. Make dem stay dier own lane o. ![]() |
Wey d improvements Mr. Governor. Political liars are getting worse instead. ![]() |
Make una dey plan, God pass una. ![]() |
Make e carry d land along when em depart mother earth. ![]() Vanity upon vanity. ![]() |
After Reno Omokri don blast dem. ![]() |
I no know why some pipu like wahala like dis. ![]() If una attack Japan during Olympics, una don attack the whole world o. ![]() |
Thank God |
Wetin yahoo go cause, no b yahoo go solve am. ![]() |
Cry the beloved country. Boko-hari and em demons don spoil Naija. Hunger is real. ![]() |
People sef, se na dat wan una go do for there abi to win medals and waka. ![]() |
They keep mute because they are the ones sponsoring terrorists Boko-hari demons. ![]() |
Election abi selection? ![]() |
Well said Reno. This reminds me of the nollywood movie "Died wretched, duried in N3.2m casket" ![]() |
Thingz dey happen o... ![]() |
You mean Boko-hari's demonic army. ![]() |
People like you are very rare/few in the corridors of power in Nigeria. Most of them are sycophants. ![]() |
Na today... ![]() |
Hmmm...yet people are being killed and are dying like fowl in the hands of people sponsored by your govt. ![]() God have mercy. Am sure you will be calm when your immediate family members fall victim. ![]() |
Buhari and his lying squad of demons DSS, God pass all of una put togeter. Igboho will surely win ![]() |
To go and regroup abi. Govt of the terrorists, for the terrorists and by the terrorists. ![]() |
Buhari-sponsored demons. ![]() |
Lying is in their DNA. Demonic regime. ![]() |
Tell dat to ya cows. ![]() |
Who tell una sayy na herdsmen and bandits dem wan track ![]() |
pedophiles. Abeg wey iyabo ojo ![]() |
Make una no go kill dat person o. All these demons wey full Aso villa ![]() |
Tell dat story to your cow. ![]() |
In her initial confession, she said she went to get food for all of us and then quickly said the two of us I mean. Dis matter get as e be o. ![]() Dis tiny gal ![]() |
Perform dem no perform now dem wan rig election again. ![]() |
By the time we win gold in the olympics, na kill em go kill emsef. ![]() |
Make Bubu kuku nominate em galfriend as minister and forget inec because she b APC ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 146 pages)