Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 146 pages)
Happy birthday to her |
You will soon be relieved of your office very soon to face your evil works. ![]() |
Wey d achievement? ![]() Demon-in-power@Aso rock ![]() |
Na only baba suwe we see o,awon iyoku nko ![]() |
Demons-in-power. #Babasavenaija. ![]() |
Educate dem. ![]() |
Make e try am. Dey need to encounter d true God. ![]() |
DEMON-AMI. ![]() |
Yeye demons-in-power #Asorock. ![]() |
100 percent yes. |
Drama, make e come lie and let d lyin continue. Liar mmd ![]() |
Ban d team simple. ![]() |
Moribund leaders. ![]() |
Maybe this is the encounter that will turn things around in the country. ![]() |
May God strengthen the family and grant him eternal rest in the bossom of our Lord Jesus |
Slave to Chinese. ![]() |
Na so dem dey excuse bandits wey dem import. Make una no allow Bubu and liar mmd sleep. ![]() |
Una just dey know abi. ![]() Dat man lie pass tilapia. ![]() |
Unfortunately, until it affects our leaders immediate families, dis evil will continue. ![]() |
Does it matter if it deleted US president s tweets as well ![]() Now dey banned Twitter but allowed bandits. ![]() |
Twitter will outlive Buhari's government no be curse. |
Nigerians pack expired resource for Aso rock now d picture don dey clear |
Before the agbayas ban, solutions don dey on ground we move! ![]() Expired resource in Aso rock ![]() |
We moove |
Old immature leaders. ![]() The future belong to the youths not all these people who have run out of ideas. ![]() Ban crypto, ban Twitter, soon they will ban the people. BANDITS-in-power ![]() The youths will soon regroup sebi una wan block dem |
Ignoramus attention-seeker ![]() |
Liar Mohd and Bubu go catch cold soon , Nnamdi Kanu don knock dier head well well, e shock dem ![]() |
Twitter is an American company and they banned an American president even while in office and America no ban Twitter. Na ignoramus Lair Mohd and Bubu dey ban Twitter and una still think say dis wan na democracy. ![]() Nnamdi Kanu don give dem knock for head well well. E shock dem ![]() |
At least Desmond don speak out, we await other celebrities |
Kuku say military. olodo buruku ![]() |
Demons on assignment. Bad people in authority. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 146 pages)