Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 146 pages)
Another drama. ![]() Bubu and em nominees/appointees na soso controversy. ![]() One day em go comot for office and sanity will return. ![]() |
If dem play reach 10 times for England, make dem dey thank God. Their racism no be here only say their govt will pay them pension sha unlike Naija. Fashanu is a living witness with only 3 caps, he s still enjoying his pension till date. |
Once a politician, always a politician. They are ALL lying like Lai and Bubu. ![]() |
Make una start nau, una go see God in His awesomeness. Olorun nbe, ogun si wa ![]() |
Dem say ear dey pain am, e no go hear una. ![]() |
Na em papa write Bible abi. All these oversabi people sef ! ![]() |
"Koleyewon"' RIP Sound Sultan |
When it comes to bandits, equipments will be down but when it comes to law-abiding citizens una go dey flex yeye muscle. ![]() Govt of terrorists, for the bandits and by the herdsmen. ![]() |
When a man is pointing a finger at others, the other four are pointed to he himself. TB Joshua has done his part , focus on your own race. |
God help you |
One Nigeria is for the fulanis, herdsmen, kidnappers and Aso rock while the other Nigeria is for others. ![]() |
Make e just dey follow Bubu dey go Daura after 2023. ![]() |
Can she wear that in Turkey? ![]() That you are a fitness trainer doesn't mean you should dress awkwardly in public. ![]() |
Even military govt dialogued with Ojukwu. What is wrong with these militicians and polithievians we have there today? ![]() Evil can never triumph over good try as they may. ![]() |
What effrontery! ![]() |
Unfortunately, that's the true picture. ![]() Buhari has FAILED WOEFULLY. ![]() |
I talk am say Lai go lie. ![]() |
How many boko devils and bandits plus fulani herders wey dey brandish Ak47 una don treat like dat? ![]() Whether you like it or not Buhari's tenure will be over soon , na then una go hia am. ![]() |
The law wey DSS dey quote wey dem no respect. Falana full ground for una on dis matter. Baby lawyers of DSS-Buhari boko devils ![]() |
Thank God for your life. You are stepping up unlike some ladies in the industry ![]() |
You have forgotten you were the one attacking people who spoke against the evils perpetrated by your govt. Now payback time don dey confront you. ![]() No way , you are a member of APC (Always Producing Corruption party) ![]() |
LWKMD after how many O'clock. ![]() Dis man think say na em cows e dey talk to ![]() |
Una dey joke expecting a demon to tell the truth abi expecting satan to repent. ![]() |
I bet you, na lie Lai go take escape. ![]() Awon agbaya opuro buruku. ![]() |
RMD be careful o, no allow dis demon called Bubu use you o. Na jeje jeje you dey go your own o. ![]() |
What about indiscriminate slaughtering of humans by the fulani herdsmen ? ![]() Dem don secure cows na donkey now, soon e go reach sheep. ![]() Moribond brains. ![]() |
The same way they played into people's heads with the set up of Ijesha. ![]() Awon ashewo buruku ![]() |
I have seen the movie and it is on Youtube. E no concern Iyabo or anybody. Na she get problem make she go sort her rape issues and leave Yomi's movie alone. ![]() Iyabo and Princess set Ijesha up with supposed minor and they want the court of law to act on half-truth. Court of law no be nollywood or comedy platform. Allow the law to take its course ![]() Iyabo, ypu better sort yourself with senator Dino and Omo butty ![]() As for Tonto, make she hold her new man well before she throway another opportunity to live a responsible life. Ask Churchill and Rosy how they are doing ![]() |
Fulani slaves. ![]() Sotay now 30% of oil revenue don become Fulani own ![]() |
Happy birthday Mama Shaggy. God bless you ma |
You have FAILED your people. Dem go treat your f*ckup. ![]() I no say SS people no dey carry last |
Am sure Buhari is happy with his boys Boko-devils. ![]() Dem leave terrorists dey pursue Kanu and Igboho. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 146 pages)